Home ๐ŸŽฌ Bollywood ๐ŸŽต Pakistani ๐ŸŽค English Pop

Strictly Street

๐Ÿ‘ค Surrex โ€ข ๐ŸŽผ Strictly Street โ€ข โฑ๏ธ 3:55
๐ŸŽต 3504 characters
โฑ๏ธ 3:55 duration
๐Ÿ†” ID: 9355388

๐Ÿ“œ Lyrics

Wavy
I'm just doing a rap only tho', no chorus like (KASA)
Go by the name Surrex
S-U double R-E-X
Wavegod, shiaa
Ayy

As I fresh dey like goods wey dem order from eBay
Na e one mumu go dey one place see me start to dey hate
Boys don suffer, no be small, brother man no be today
Waka go meet better days, we no fit wait for am again
I no actually come here to come sing anything
I no be dashboard, no expect me to dash you anything
Money choke for pocket I no fit sap anything
Who talk say my rap no good, e never sabi anything

'Cause of one thing go lead to one thing
Before you know another thing bring another thing
If no be money, abeg no try reason me anything
I just want more money, money dey gimme long thing
Baba God na the plug but na niggas wey dey set the compass
Their punchlines tiny die, measure it in millimeters
I be like long ride, measure my rap in kilometers
You no fit see me finish, I'm a book with many pages brah

Music dey my body, my talent na carry come
If no be for telegram, boys for carry gun
I hold a gun taking a picture like I'm posing a threat
These rappers see me and be like, "Boss, under your bonnet"
Punchlines na fish, studio and beat na 'em be the net
I get gees, it gets down when they connect
For this rap game, I good, star player, me I be Messi
Finish these rappers with punchlines, Spartacus, no mercy

Before person see money, you need see pain and nemesis
No need to come dey brag, I know wetin I use my eye see
These people people know say I go blow, they wan' stick with me
They take it carefully whenever they wan cap with me
'Cause money dey, na e make you dey laugh with me
If money finish, you go ever fit sap with me?
If I crack joke and then I broke, dem no go laugh
If your money full for pocket crack joke, everybody laugh

Because Dangote sef no be comedian
But at a time yes, him joke dey funny
'Cause if you laugh well well and him notice you
Two seconds you know say e no hard am, he can dash you money
I no dey too talk, I be that kind rapper wey dey drop lines
Wey make rappers dey call their mummy, come dey call their daddy
Wavegod

Okay, make we talk about street life
Recently e get coinbase wey come, yes, na me load am
Time reach to pull out, na Charlie hold am
SOG wan come dey para for me
Ontop bank wey him client remove, him still dey hala for me
I tell am, "Guy, you dey mad? You dey para for me?"
You know who I be, your coinbase be like saraka for me
How I go dey talk, you go come dey hala for me
You know say I be like aboki, coinbase na salah for me

Rapper with the sauce I give them, one, two, three
The road to good music, you need to come through me
Punchlines be like God the father, I'm like God the son
So these rappers normally they need to come through me
Clean boy, dirty money
Some of them dey talk say make I show them where I'm getting money
God forbid bad say EFCC ask me where I'm getting money

Abeg it's clean money I'm making
You yourself you know like it's music I've been doing
So no need to come dey talk much and go
Why Surrex be like MTN? Na because
You need to dey see me everytime like everywhere you go
Me I wanna rule the fucking world, like say I be Glo
Make we dey go

These men wan talk, I hold their mouth, na once me I shut am
You you know say your banny come club, na me rock am
Ain't nobody better, oh yes, na me wey talk am
Banny wey dem say na virgin, na Surrex nack am
Oh yes, I dock am
Like say na gun put am for pocket, yes, I dock am
SARS dey front abeg
Song don finish, gimme my phone

โฑ๏ธ Synced Lyrics

[00:01.98] Wavy
[00:04.00] I'm just doing a rap only tho', no chorus like (KASA)
[00:09.15] Go by the name Surrex
[00:11.85] S-U double R-E-X
[00:14.05] Wavegod, shiaa
[00:17.35] Ayy
[00:20.19] As I fresh dey like goods wey dem order from eBay
[00:22.92] Na e one mumu go dey one place see me start to dey hate
[00:25.92] Boys don suffer, no be small, brother man no be today
[00:28.13] Waka go meet better days, we no fit wait for am again
[00:31.38] I no actually come here to come sing anything
[00:33.53] I no be dashboard, no expect me to dash you anything
[00:36.30] Money choke for pocket I no fit sap anything
[00:39.02] Who talk say my rap no good, e never sabi anything
[00:41.73] 'Cause of one thing go lead to one thing
[00:44.18] Before you know another thing bring another thing
[00:46.47] If no be money, abeg no try reason me anything
[00:49.15] I just want more money, money dey gimme long thing
[00:51.69] Baba God na the plug but na niggas wey dey set the compass
[00:54.93] Their punchlines tiny die, measure it in millimeters
[00:57.37] I be like long ride, measure my rap in kilometers
[01:00.16] You no fit see me finish, I'm a book with many pages brah
[01:02.95] Music dey my body, my talent na carry come
[01:05.44] If no be for telegram, boys for carry gun
[01:08.05] I hold a gun taking a picture like I'm posing a threat
[01:10.74] These rappers see me and be like, "Boss, under your bonnet"
[01:13.20] Punchlines na fish, studio and beat na 'em be the net
[01:16.16] I get gees, it gets down when they connect
[01:18.77] For this rap game, I good, star player, me I be Messi
[01:21.21] Finish these rappers with punchlines, Spartacus, no mercy
[01:24.18] Before person see money, you need see pain and nemesis
[01:26.65] No need to come dey brag, I know wetin I use my eye see
[01:29.11] These people people know say I go blow, they wan' stick with me
[01:31.83] They take it carefully whenever they wan cap with me
[01:34.41] 'Cause money dey, na e make you dey laugh with me
[01:36.97] If money finish, you go ever fit sap with me?
[01:39.59] If I crack joke and then I broke, dem no go laugh
[01:42.49] If your money full for pocket crack joke, everybody laugh
[01:45.09] Because Dangote sef no be comedian
[01:47.62] But at a time yes, him joke dey funny
[01:49.63] 'Cause if you laugh well well and him notice you
[01:51.98] Two seconds you know say e no hard am, he can dash you money
[01:54.95] I no dey too talk, I be that kind rapper wey dey drop lines
[01:58.14] Wey make rappers dey call their mummy, come dey call their daddy
[02:02.00] Wavegod
[02:04.29] Okay, make we talk about street life
[02:05.72] Recently e get coinbase wey come, yes, na me load am
[02:08.88] Time reach to pull out, na Charlie hold am
[02:11.55] SOG wan come dey para for me
[02:13.92] Ontop bank wey him client remove, him still dey hala for me
[02:16.51] I tell am, "Guy, you dey mad? You dey para for me?"
[02:19.22] You know who I be, your coinbase be like saraka for me
[02:21.89] How I go dey talk, you go come dey hala for me
[02:24.48] You know say I be like aboki, coinbase na salah for me
[02:27.25] Rapper with the sauce I give them, one, two, three
[02:29.75] The road to good music, you need to come through me
[02:32.51] Punchlines be like God the father, I'm like God the son
[02:34.85] So these rappers normally they need to come through me
[02:37.90] Clean boy, dirty money
[02:39.38] Some of them dey talk say make I show them where I'm getting money
[02:42.26] God forbid bad say EFCC ask me where I'm getting money
[02:48.08] Abeg it's clean money I'm making
[02:49.54] You yourself you know like it's music I've been doing
[02:52.28] So no need to come dey talk much and go
[02:54.72] Why Surrex be like MTN? Na because
[02:56.75] You need to dey see me everytime like everywhere you go
[03:01.36] Me I wanna rule the fucking world, like say I be Glo
[03:06.71] Make we dey go
[03:08.75] These men wan talk, I hold their mouth, na once me I shut am
[03:12.45] You you know say your banny come club, na me rock am
[03:15.03] Ain't nobody better, oh yes, na me wey talk am
[03:17.68] Banny wey dem say na virgin, na Surrex nack am
[03:20.54] Oh yes, I dock am
[03:21.69] Like say na gun put am for pocket, yes, I dock am
[03:23.92] SARS dey front abeg
[03:25.74] Song don finish, gimme my phone
[03:27.97]

โญ Rate These Lyrics

โ˜†โ˜†โ˜†โ˜†โ˜†
Average: 0.0/5 โ€ข 0 ratings