Home ๐ŸŽฌ Bollywood ๐ŸŽต Pakistani ๐ŸŽค English Pop

Holiday

๐Ÿ‘ค Rema โ€ข ๐ŸŽผ Rema Videos โ€ข โฑ๏ธ 2:37
๐ŸŽต 1716 characters
โฑ๏ธ 2:37 duration
๐Ÿ†” ID: 9356133

๐Ÿ“œ Lyrics

(O')
(Obah)
Another banger

First, you go be the bad guy
Then, you go be the actor
Because I wan feed my family, na hin make me thief my own guy laptop
Came out alive, omo, me, I thank God
My money big, you go need the tractor
If e be say you wan carry my weight
You go need new gym instructor

Straight out of Benin
I dropped "Rema EP"
2019, they think say the gbedu go fini-i-ish
My music is traveling
From India to Asia to Berlin
The thing wey been pain me
Be say una no wan dey beli-i-i-e-e-eve

I will never forget the time wey bad belle them cast us away
Fast forward to today
Everyday na holida-a-a-a-y
Everyday say na holiday
Oya-day, oya-dey, dey-dey-dey, oh-wey

Me and my guys, we dey chill with the Kpor-Kpor (Kpor-Kpor)
Say, we no dey-dey bolo (bolo)
Say my circle chekele but we go give you "last card, check up"
Make you no hate
Make you pray for the abili', abili', ability to catch up
No calculator fit count my surplus
Ema r'ojo mi, mo sh'ako

Many nights wey I no sle-e-ep, wey I no sleep
One hit, I go overseas
Still many people dey laugh me
But, I steady believe, one favour, please
Keep my family strong for me
God, I dey on my knees

Straight out of Benin
I dropped "Rema EP"
2019, they think say the gbedu go fini-i-ish
My music is traveling
From India to Asia to Berlin
The thing wey been pain me
Be say una no wan dey beli-i-i-e-e-eve

I will never forget the time wey bad belle them cast us away
Fast forward to today
Everyday na holida-a-a-a-y
Everyday say na holiday
Oya-day, oya-day, day-day-day, oh-wey

(I will never forget the time wey bad belle them cast us away)
(Fast forward to today)
(Everyday na holida-a-a-a-y)
(Everyday say na holiday)
(Oya-day, oya-day, day-day-day, oh-wey)

โฑ๏ธ Synced Lyrics

[00:01.88] (O')
[00:03.55] (Obah)
[00:06.85] Another banger
[00:09.23]
[00:15.67] First, you go be the bad guy
[00:17.42] Then, you go be the actor
[00:19.61] Because I wan feed my family, na hin make me thief my own guy laptop
[00:23.41] Came out alive, omo, me, I thank God
[00:25.64] My money big, you go need the tractor
[00:27.76] If e be say you wan carry my weight
[00:30.12] You go need new gym instructor
[00:32.12] Straight out of Benin
[00:34.13] I dropped "Rema EP"
[00:36.01] 2019, they think say the gbedu go fini-i-ish
[00:40.57] My music is traveling
[00:42.32] From India to Asia to Berlin
[00:44.73] The thing wey been pain me
[00:46.13] Be say una no wan dey beli-i-i-e-e-eve
[00:50.48] I will never forget the time wey bad belle them cast us away
[00:55.15] Fast forward to today
[00:57.59] Everyday na holida-a-a-a-y
[01:01.84] Everyday say na holiday
[01:03.59] Oya-day, oya-dey, dey-dey-dey, oh-wey
[01:06.08] Me and my guys, we dey chill with the Kpor-Kpor (Kpor-Kpor)
[01:08.78] Say, we no dey-dey bolo (bolo)
[01:11.09] Say my circle chekele but we go give you "last card, check up"
[01:14.70] Make you no hate
[01:15.44] Make you pray for the abili', abili', ability to catch up
[01:18.88] No calculator fit count my surplus
[01:20.96] Ema r'ojo mi, mo sh'ako
[01:23.16] Many nights wey I no sle-e-ep, wey I no sleep
[01:27.01] One hit, I go overseas
[01:29.24] Still many people dey laugh me
[01:31.42] But, I steady believe, one favour, please
[01:35.67] Keep my family strong for me
[01:37.81] God, I dey on my knees
[01:39.85] Straight out of Benin
[01:41.78] I dropped "Rema EP"
[01:43.93] 2019, they think say the gbedu go fini-i-ish
[01:48.09] My music is traveling
[01:49.85] From India to Asia to Berlin
[01:52.36] The thing wey been pain me
[01:53.91] Be say una no wan dey beli-i-i-e-e-eve
[01:58.48] I will never forget the time wey bad belle them cast us away
[02:03.07] Fast forward to today
[02:05.59] Everyday na holida-a-a-a-y
[02:09.61] Everyday say na holiday
[02:11.40] Oya-day, oya-day, day-day-day, oh-wey
[02:15.43] (I will never forget the time wey bad belle them cast us away)
[02:20.19] (Fast forward to today)
[02:22.46] (Everyday na holida-a-a-a-y)
[02:27.02] (Everyday say na holiday)
[02:28.53] (Oya-day, oya-day, day-day-day, oh-wey)
[02:29.50]

โญ Rate These Lyrics

โ˜†โ˜†โ˜†โ˜†โ˜†
Average: 0.0/5 โ€ข 0 ratings