Home ๐ŸŽฌ Bollywood ๐ŸŽต Pakistani ๐ŸŽค English Pop

Ballads of a Lost Boy (Word Poetry)

๐Ÿ‘ค Erigga โ€ข ๐ŸŽผ The Lost Boy โ€ข โฑ๏ธ 3:46
๐ŸŽต 2513 characters
โฑ๏ธ 3:46 duration
๐Ÿ†” ID: 9359230

๐Ÿ“œ Lyrics

My name na erigga
For those wey just enter my school of thought
The things we thought before motivation we've been on top
But I'm still lost
Lost in my thought, finding fault, is it mine? Is it yours?
Funny thought
Before the story drop why don't we take some shots

Warri crisis 1997 enter 1999 really shape my thinking
Lost a lot of my bros and sists in a blinking
Forget the oil for ground, I refine the one for my head
Made money but I'm still lost
Part of me is still lost
Toast to the thinking "entitlement go make us rich"
People switch like fake nyansh and real nyansh
It's hard to tell which is which

Lost in the women and the drinking, smoking and hoping
That one day my government go serve me
Dem no tell me before I switch to investing in myself
Empty my savings
1999 for Okumagba Avenue, Nine Erieovo
Deepest part of the ghetto, darkest, everyone know

Africa wake e dey happen
People dey hear the voice now e dey happen
Breeze go blow small-small politicians nyansh go open show
Fowl dey beat ole fowl, e dey happen
Sleeping sons of Jacob, wake up, e dey happen
Every day for the thief but one dey for who catch am, e dey happen

Erigga too good, God, make dem dash am
With all the things he's been through, nothing scratch am
When God say na your time na your time
No matter the continent you find yourself or anywhere you dey
Na still your time, 'cause na the same time
But at the same time, we dey grind

I know people when tell me say my album go flop
Fast-forward, them shock to see am they pop
I rather dey on top chart than on top your girl
Money na the only friend we fit rely on well

Na me be that basket way dem de use fetch water
Just to disgrace bucket, stop playing with me
If you dey go through a lot, my brother go come, stop playing with me
We have all been through there, no use sub me, disturb me
Na beggie-biggie make you feel say your brother stingy
Entitlement na disease enter pharmacy
For am to pain I gats talk am for pidgin
Nobody owe you chi-chi so brother, namaste

2016 I dey cell dey think my life
Dey write for wall I swear I almost mentos
For matter way no concern me, naso them find me
Handcuff me like arm robber when dey pem tools
That was then I no sure say e fit happen again
I'm wiser now money dey I can't complain

Never to catch falling knife leave them make dem talk
Na Ribena una be, we no be God
We no be blood
A king and a slave for it is both our duties to serve others
Ballads of a lost boy
The movement just dey start
Una go soon dey take orders
Abeg

โฑ๏ธ Synced Lyrics

[00:03.43] My name na erigga
[00:05.50] For those wey just enter my school of thought
[00:08.92] The things we thought before motivation we've been on top
[00:11.73] But I'm still lost
[00:14.08] Lost in my thought, finding fault, is it mine? Is it yours?
[00:17.77] Funny thought
[00:18.95] Before the story drop why don't we take some shots
[00:23.39] Warri crisis 1997 enter 1999 really shape my thinking
[00:29.13] Lost a lot of my bros and sists in a blinking
[00:32.77] Forget the oil for ground, I refine the one for my head
[00:36.06] Made money but I'm still lost
[00:37.96] Part of me is still lost
[00:40.44] Toast to the thinking "entitlement go make us rich"
[00:43.55] People switch like fake nyansh and real nyansh
[00:46.64] It's hard to tell which is which
[00:49.60] Lost in the women and the drinking, smoking and hoping
[00:53.36] That one day my government go serve me
[00:56.37] Dem no tell me before I switch to investing in myself
[00:59.81] Empty my savings
[01:02.68] 1999 for Okumagba Avenue, Nine Erieovo
[01:06.65] Deepest part of the ghetto, darkest, everyone know
[01:11.52] Africa wake e dey happen
[01:14.43] People dey hear the voice now e dey happen
[01:17.91] Breeze go blow small-small politicians nyansh go open show
[01:23.47] Fowl dey beat ole fowl, e dey happen
[01:28.79] Sleeping sons of Jacob, wake up, e dey happen
[01:32.99] Every day for the thief but one dey for who catch am, e dey happen
[01:39.09] Erigga too good, God, make dem dash am
[01:42.62] With all the things he's been through, nothing scratch am
[01:46.13] When God say na your time na your time
[01:49.28] No matter the continent you find yourself or anywhere you dey
[01:53.45] Na still your time, 'cause na the same time
[01:58.84] But at the same time, we dey grind
[02:02.10] I know people when tell me say my album go flop
[02:05.69] Fast-forward, them shock to see am they pop
[02:10.02] I rather dey on top chart than on top your girl
[02:14.28] Money na the only friend we fit rely on well
[02:18.45] Na me be that basket way dem de use fetch water
[02:21.12] Just to disgrace bucket, stop playing with me
[02:25.11] If you dey go through a lot, my brother go come, stop playing with me
[02:30.32] We have all been through there, no use sub me, disturb me
[02:34.99] Na beggie-biggie make you feel say your brother stingy
[02:38.07] Entitlement na disease enter pharmacy
[02:41.85] For am to pain I gats talk am for pidgin
[02:45.54] Nobody owe you chi-chi so brother, namaste
[02:50.11] 2016 I dey cell dey think my life
[02:53.05] Dey write for wall I swear I almost mentos
[02:56.10] For matter way no concern me, naso them find me
[02:59.48] Handcuff me like arm robber when dey pem tools
[03:03.26] That was then I no sure say e fit happen again
[03:06.48] I'm wiser now money dey I can't complain
[03:10.34] Never to catch falling knife leave them make dem talk
[03:13.98] Na Ribena una be, we no be God
[03:20.22] We no be blood
[03:23.15] A king and a slave for it is both our duties to serve others
[03:29.76] Ballads of a lost boy
[03:32.31] The movement just dey start
[03:34.95] Una go soon dey take orders
[03:37.55] Abeg
[03:38.63]

โญ Rate These Lyrics

โ˜†โ˜†โ˜†โ˜†โ˜†
Average: 0.0/5 โ€ข 0 ratings