Home ๐ŸŽฌ Bollywood ๐ŸŽต Pakistani ๐ŸŽค English Pop

Logba Logba

๐Ÿ‘ค Simi โ€ข ๐ŸŽผ To Be Honest Tour โ€ข โฑ๏ธ 3:03
๐ŸŽต 2136 characters
โฑ๏ธ 3:03 duration
๐Ÿ†” ID: 9359520

๐Ÿ“œ Lyrics

Omo Charlie
(Obah, Obah)
Can you see me?
Can you see me now?

(Run)

I say baby, don't go
If you leave me, mo r'ogo
I no plan to go solo, lo, lo-lo-lo
Na you be my motor
I carry your logo
Me no give you zobo oh, oh-ohh

Do me like that, I go do you like this
Wetin you no like, I go minimize it
If e too big, baby, let me dice it
If e too loud, baby, let me hide it
If you gimme mulla, I go put am for my kolo
If I give you sugar, baby, na wahala follow
Put am for speaker, make dem hear am for igboro
Love knock me down like kondo

Mister Lover-Lover (so be, so be)
Je ka logba logba (se be, se be)
Ma lumi ni jibiti (baby, baby oh)
Spend your milli'-milli' on me oh
Mister Lover-Lover (Mister Bae)
Je ka logba logba (se be, se be)
Ma lumi ni jibiti (baby oh, baby oh)
Spend your milli'-milli' on me oh

We do it for the culture (oh, yeah-yeah)
This love no go rupture (yeah-yeah)
Dem dey wait like vulture
We no need interruption
Make we no go regret oh
Make e no spoil, we go reset oh
Oh, me and my sweetheart inna two seater
Livin' la vida loca

Baby, I swear, if you do me like this
Wetin you no like, I go minimize it
If e too big, baby, we resize it
If e too long, I can memorize it
If you gimme mulla, I go put am for my kolo (kolo)
If I give you sugar, baby, na wahala follow (na wahala follow oh)
Put am for speaker, make dem hear am for igboro
Love knock me down like kondo

Mister Lover-Lover (so be, so be)
Je ka logba logba (se be, se be)
Ma lumi ni jibiti (baby, baby oh)
Spend your milli'-milli' on me oh
Mister Lover-Lover (Mister Bae)
Je ka logba logba (se be, se be)
Ma lumi ni jibiti (baby, baby oh)
Spend your milli'-milli' on me oh

Been lookin' for you all my life
I think about you all the time
Don't nobody think our love will stand the test of time oh-oh, oh
Oh, baby, baby, o lo-lo (Surulere oh)
My love no be borrow pose (se mo kere ni?)
'Dekunle, my lover (oh, yeah)
Ka logbayi da'le (ka logbayi da'le)

Mister Lover-Lover (so be, so be)
Je ka logba igba (se be, se be)
Ma lumi ni jibiti (baby, baby oh)
Spend your milli'-milli' on me oh
(Mister Bae)
Mister Lover (se be, se be)
Baby, baby
Oya oh (on me oh)

โฑ๏ธ Synced Lyrics

[00:01.63] Omo Charlie
[00:04.57] (Obah, Obah)
[00:05.75] Can you see me?
[00:07.35] Can you see me now?
[00:10.07]
[00:18.50] (Run)
[00:19.57] I say baby, don't go
[00:21.90] If you leave me, mo r'ogo
[00:24.19] I no plan to go solo, lo, lo-lo-lo
[00:29.26] Na you be my motor
[00:31.68] I carry your logo
[00:33.97] Me no give you zobo oh, oh-ohh
[00:37.72] Do me like that, I go do you like this
[00:40.12] Wetin you no like, I go minimize it
[00:42.57] If e too big, baby, let me dice it
[00:44.76] If e too loud, baby, let me hide it
[00:47.44] If you gimme mulla, I go put am for my kolo
[00:49.86] If I give you sugar, baby, na wahala follow
[00:52.21] Put am for speaker, make dem hear am for igboro
[00:54.66] Love knock me down like kondo
[00:57.18] Mister Lover-Lover (so be, so be)
[00:59.36] Je ka logba logba (se be, se be)
[01:01.45] Ma lumi ni jibiti (baby, baby oh)
[01:04.03] Spend your milli'-milli' on me oh
[01:06.45] Mister Lover-Lover (Mister Bae)
[01:08.90] Je ka logba logba (se be, se be)
[01:11.58] Ma lumi ni jibiti (baby oh, baby oh)
[01:13.94] Spend your milli'-milli' on me oh
[01:17.29] We do it for the culture (oh, yeah-yeah)
[01:19.63] This love no go rupture (yeah-yeah)
[01:21.98] Dem dey wait like vulture
[01:24.21] We no need interruption
[01:26.06] Make we no go regret oh
[01:28.25] Make e no spoil, we go reset oh
[01:30.66] Oh, me and my sweetheart inna two seater
[01:32.92] Livin' la vida loca
[01:35.45] Baby, I swear, if you do me like this
[01:37.83] Wetin you no like, I go minimize it
[01:40.12] If e too big, baby, we resize it
[01:42.64] If e too long, I can memorize it
[01:44.70] If you gimme mulla, I go put am for my kolo (kolo)
[01:47.20] If I give you sugar, baby, na wahala follow (na wahala follow oh)
[01:49.71] Put am for speaker, make dem hear am for igboro
[01:52.22] Love knock me down like kondo
[01:54.73] Mister Lover-Lover (so be, so be)
[01:56.89] Je ka logba logba (se be, se be)
[01:59.28] Ma lumi ni jibiti (baby, baby oh)
[02:01.97] Spend your milli'-milli' on me oh
[02:04.15] Mister Lover-Lover (Mister Bae)
[02:06.40] Je ka logba logba (se be, se be)
[02:08.83] Ma lumi ni jibiti (baby, baby oh)
[02:11.15] Spend your milli'-milli' on me oh
[02:15.06] Been lookin' for you all my life
[02:17.09] I think about you all the time
[02:19.88] Don't nobody think our love will stand the test of time oh-oh, oh
[02:24.60] Oh, baby, baby, o lo-lo (Surulere oh)
[02:26.89] My love no be borrow pose (se mo kere ni?)
[02:28.96] 'Dekunle, my lover (oh, yeah)
[02:31.54] Ka logbayi da'le (ka logbayi da'le)
[02:33.09] Mister Lover-Lover (so be, so be)
[02:35.49] Je ka logba igba (se be, se be)
[02:37.64] Ma lumi ni jibiti (baby, baby oh)
[02:39.90] Spend your milli'-milli' on me oh
[02:43.96] (Mister Bae)
[02:45.09] Mister Lover (se be, se be)
[02:48.67] Baby, baby
[02:50.59] Oya oh (on me oh)
[02:52.08]

โญ Rate These Lyrics

โ˜†โ˜†โ˜†โ˜†โ˜†
Average: 0.0/5 โ€ข 0 ratings