Home 🎬 Bollywood 🎵 Pakistani 🎤 English Pop

I Pray (feat. Oxlade)

👤 Kcee 🎼 I Pray ⏱️ 2:46
🎵 1716 characters
⏱️ 2:46 duration
🆔 ID: 9391896

📜 Lyrics

(Kcee limpopo)
(Jaysynths)
(Give them the fire)
Blessings na follow come, wetin dey my head, doh-doh? (Oil)
'Cause I no geti problem
Iwalakolombo (oil)
Anytime you fuck around, you fit, you fit to see my problem
And Ijọba no go fit solve am
Ọmọ Gaza don drop lamba
Sir Kcee Limpopo banger

Répéter, répéter
No go dey dull my grace
Nnamdi rest your case
We dey play, e dey show
You no fit stop my pace
Oil dey my head

I pray, I pray
See the life I dey live, high grade
I no come here to come play
I don dey ball o
E don tey

(Ụmụnna)
(Ebe ahzịa)
(Ụmụnna)
(Ebe ahzịa)
(Ụmụnna)

Blessings na follow come (ebe ahzịa)
Wetin dey my head, doh-doh? (Oil)
Because I no geti problem
Iwalakolombo (oil)
Anytime you fuck around, you fit, you fit to see my problem
And ijọba no go fit solve am
Ọmọ, we don drop big lamba
Sir Kcee limpopo banger

Where be you dey?
When I dey for 'Lere, mi o ki ń sun'le o
And then, you can ask Kunle
Wọn fẹ sun le, mo ya kigbe
Emi bonafied osanle
Them dey feel me for America down to Malay
Never tell me say Ọla tete wa'le
Them wanna get me laid like Omah Lay

O dẹ ma le o, ṣẹ fẹ ta le o?
'Cause I dey tackle like Ngolo Kante o
I no fit piante o, ko si pampe o
And all over the world, them give me shante o
Ẹṣa ni milli ba de o
Emi lo ń pe ni Gaza, and nobody do it like me
Oyin lọtun losi, ọla Olúwa kò le tan

Blessings na follow come, wetin dey my head, doh-doh? (Oil)
'Cause I no geti problem
Iwalakolombo (oil)
Anytime you fuck around, you fit, you fit to see my problem
And ijọba no go fit solve am
Ọmọ Gaza don drop lamba
Sir Kcee Limpopo banger

E-money
Sir kcee Limpopo banger
(Kcee limpopo)
Kcee and Oxlade, oh, banger

⏱️ Synced Lyrics

[00:00.29] (Kcee limpopo)
[00:04.11] (Jaysynths)
[00:04.63] (Give them the fire)
[00:06.86]
[00:23.57] Blessings na follow come, wetin dey my head, doh-doh? (Oil)
[00:27.65] 'Cause I no geti problem
[00:29.62] Iwalakolombo (oil)
[00:32.02] Anytime you fuck around, you fit, you fit to see my problem
[00:35.79] And Ijọba no go fit solve am
[00:37.80] Ọmọ Gaza don drop lamba
[00:40.11] Sir Kcee Limpopo banger
[00:41.63] Répéter, répéter
[00:43.16] No go dey dull my grace
[00:44.56] Nnamdi rest your case
[00:45.89] We dey play, e dey show
[00:47.22] You no fit stop my pace
[00:49.08] Oil dey my head
[00:50.58] I pray, I pray
[00:52.86] See the life I dey live, high grade
[00:54.63] I no come here to come play
[00:56.93] I don dey ball o
[00:57.94] E don tey
[01:00.47] (Ụmụnna)
[01:04.65] (Ebe ahzịa)
[01:09.09] (Ụmụnna)
[01:11.18] (Ebe ahzịa)
[01:13.33] (Ụmụnna)
[01:14.46] Blessings na follow come (ebe ahzịa)
[01:16.10] Wetin dey my head, doh-doh? (Oil)
[01:18.47] Because I no geti problem
[01:20.58] Iwalakolombo (oil)
[01:22.91] Anytime you fuck around, you fit, you fit to see my problem
[01:26.77] And ijọba no go fit solve am
[01:28.80] Ọmọ, we don drop big lamba
[01:30.95] Sir Kcee limpopo banger
[01:33.64] Where be you dey?
[01:34.75] When I dey for 'Lere, mi o ki ń sun'le o
[01:37.07] And then, you can ask Kunle
[01:39.07] Wọn fẹ sun le, mo ya kigbe
[01:41.44] Emi bonafied osanle
[01:43.07] Them dey feel me for America down to Malay
[01:45.37] Never tell me say Ọla tete wa'le
[01:47.38] Them wanna get me laid like Omah Lay
[01:49.53] O dẹ ma le o, ṣẹ fẹ ta le o?
[01:51.53] 'Cause I dey tackle like Ngolo Kante o
[01:53.68] I no fit piante o, ko si pampe o
[01:55.76] And all over the world, them give me shante o
[01:57.62] Ẹṣa ni milli ba de o
[01:58.77] Emi lo ń pe ni Gaza, and nobody do it like me
[02:03.02] Oyin lọtun losi, ọla Olúwa kò le tan
[02:05.66] Blessings na follow come, wetin dey my head, doh-doh? (Oil)
[02:09.50] 'Cause I no geti problem
[02:11.47] Iwalakolombo (oil)
[02:14.03] Anytime you fuck around, you fit, you fit to see my problem
[02:17.76] And ijọba no go fit solve am
[02:19.86] Ọmọ Gaza don drop lamba
[02:22.01] Sir Kcee Limpopo banger
[02:27.29] E-money
[02:30.33] Sir kcee Limpopo banger
[02:33.83] (Kcee limpopo)
[02:39.07] Kcee and Oxlade, oh, banger
[02:42.03]

⭐ Rate These Lyrics

Average: 0.0/5 • 0 ratings