Home ๐ŸŽฌ Bollywood ๐ŸŽต Pakistani ๐ŸŽค English Pop

Oga

๐Ÿ‘ค Yemi Alade โ€ข ๐ŸŽผ Oga โ€ข โฑ๏ธ 3:02
๐ŸŽต 2225 characters
โฑ๏ธ 3:02 duration
๐Ÿ†” ID: 9396462

๐Ÿ“œ Lyrics

Ice Water
Yemi Alade

Ahn, ahn, ahn, oga
Ahn, ahn, oga oga
Ahn, ahn, ahn, oga
Ahn, ahn, oga oga

As you see me, I be oga no be package o
As you see me, dem dey call me chairman o
And even if you follow me go my village
Dem dey feely me, oh-oh-oh
As you see me, for we side na big boys o

Everything stew, everything nice
Too much sauce, you go fear spice
Las las o, we go dey alright
Shey you wan bet make we roll dice

No ni, no ni o
We turn around o
No ni, no ni o
Oga ni mi o (oga like dat)

As the credit e show
Na so we go dey bless up o (oga like dat)
Dem been think say na joke
But na dem don dey stand up o (oga like dat)
Family dey buzz my phone
But the money still dey pile up o (oga like dat)
The girl is always online
But the data no dey runout o (oga like dat)

Ahn, ahn, ahn, oga
Ahn, ahn, oga oga (chairman)
Ahn, ahn, ahn, oga
Ahn, ahn, oga oga

Obi mo, bi mo
Ebubedike, ah
Ice water (obi mo, bi mo)

Happy yourself, baby o
Enjoy your life, baby o
Happy yourself, baby o
E sweet for this side, baby o
Wetin dey constant? (Na enjoyment o)
Flexing abundance (enjoyment o)
Very important (enjoyment o)
Living your best life

Everything stew, everything nice
Too much sauce, you go fear spice
Las las o, we go dey alright
Shey you wan bet make we roll dice

No ni, no ni o
We turn around o
No ni, no ni oo
Oga ni mi o (oga like dat)

As the credit e show
Na so we go dey bless up o (oga like dat)
Dem been think say na joke
But na dem don dey stand up o (oga like dat)
Family dey buzz my phone
But the money still dey pile up o (oga like dat)
The girl is always online
But the data no dey runout o (oga like dat)

As the credit e show
Na so we go dey bless up o (oga like dat)
Dem been think say na joke
But na dem don dey stand up o (oga like dat)
Family dey buzz my phone
But the money still dey pile up o (oga like dat)
The girl is always online
But the data no dey runout o (oga like dat)

Ahn, ahn, ahn, oga (I be chairman)
Ahn, ahn, oga oga (dem dey call be perfect o)
Ahn, ahn, ahn, oga (na me be graduate o)
Ahn, ahn, oga oga (for the whole family)
Ahn, ahn, ahn, oga (I be pesin)
Ahn, ahn, oga oga (dem dey call me baby o)
Ahn, ahn, ahn, oga (poor man with him best o)
Ahn, ahn, oga oga (God still uplift)

โฑ๏ธ Synced Lyrics

[00:01.76] Ice Water
[00:06.34] Yemi Alade
[00:08.99] Ahn, ahn, ahn, oga
[00:11.19] Ahn, ahn, oga oga
[00:13.43] Ahn, ahn, ahn, oga
[00:15.50] Ahn, ahn, oga oga
[00:17.46] As you see me, I be oga no be package o
[00:22.09] As you see me, dem dey call me chairman o
[00:26.57] And even if you follow me go my village
[00:28.39] Dem dey feely me, oh-oh-oh
[00:30.84] As you see me, for we side na big boys o
[00:35.20] Everything stew, everything nice
[00:37.51] Too much sauce, you go fear spice
[00:39.69] Las las o, we go dey alright
[00:41.81] Shey you wan bet make we roll dice
[00:43.82] No ni, no ni o
[00:46.30] We turn around o
[00:48.53] No ni, no ni o
[00:50.75] Oga ni mi o (oga like dat)
[00:54.30] As the credit e show
[00:55.02] Na so we go dey bless up o (oga like dat)
[00:58.32] Dem been think say na joke
[00:59.65] But na dem don dey stand up o (oga like dat)
[01:02.52] Family dey buzz my phone
[01:04.06] But the money still dey pile up o (oga like dat)
[01:07.20] The girl is always online
[01:08.59] But the data no dey runout o (oga like dat)
[01:11.55] Ahn, ahn, ahn, oga
[01:13.88] Ahn, ahn, oga oga (chairman)
[01:16.69] Ahn, ahn, ahn, oga
[01:18.55] Ahn, ahn, oga oga
[01:19.84] Obi mo, bi mo
[01:21.84] Ebubedike, ah
[01:26.14] Ice water (obi mo, bi mo)
[01:28.54] Happy yourself, baby o
[01:30.48] Enjoy your life, baby o
[01:32.94] Happy yourself, baby o
[01:35.11] E sweet for this side, baby o
[01:37.57] Wetin dey constant? (Na enjoyment o)
[01:39.72] Flexing abundance (enjoyment o)
[01:41.72] Very important (enjoyment o)
[01:44.24] Living your best life
[01:47.06] Everything stew, everything nice
[01:49.17] Too much sauce, you go fear spice
[01:51.29] Las las o, we go dey alright
[01:53.48] Shey you wan bet make we roll dice
[01:55.62] No ni, no ni o
[01:57.72] We turn around o
[02:00.38] No ni, no ni oo
[02:02.48] Oga ni mi o (oga like dat)
[02:05.90] As the credit e show
[02:07.40] Na so we go dey bless up o (oga like dat)
[02:10.16] Dem been think say na joke
[02:11.63] But na dem don dey stand up o (oga like dat)
[02:14.56] Family dey buzz my phone
[02:16.02] But the money still dey pile up o (oga like dat)
[02:18.85] The girl is always online
[02:20.55] But the data no dey runout o (oga like dat)
[02:23.58] As the credit e show
[02:25.27] Na so we go dey bless up o (oga like dat)
[02:27.96] Dem been think say na joke
[02:29.67] But na dem don dey stand up o (oga like dat)
[02:32.47] Family dey buzz my phone
[02:33.82] But the money still dey pile up o (oga like dat)
[02:36.81] The girl is always online
[02:38.45] But the data no dey runout o (oga like dat)
[02:41.04] Ahn, ahn, ahn, oga (I be chairman)
[02:43.88] Ahn, ahn, oga oga (dem dey call be perfect o)
[02:46.15] Ahn, ahn, ahn, oga (na me be graduate o)
[02:48.89] Ahn, ahn, oga oga (for the whole family)
[02:50.82] Ahn, ahn, ahn, oga (I be pesin)
[02:53.28] Ahn, ahn, oga oga (dem dey call me baby o)
[02:55.03] Ahn, ahn, ahn, oga (poor man with him best o)
[02:57.58] Ahn, ahn, oga oga (God still uplift)
[02:58.09]

โญ Rate These Lyrics

โ˜†โ˜†โ˜†โ˜†โ˜†
Average: 0.0/5 โ€ข 0 ratings