Home ๐ŸŽฌ Bollywood ๐ŸŽต Pakistani ๐ŸŽค English Pop

Final Destination

๐Ÿ‘ค Monaky โ€ข ๐ŸŽผ Monaky โ€ข โฑ๏ธ 2:35
๐ŸŽต 1303 characters
โฑ๏ธ 2:35 duration
๐Ÿ†” ID: 9414588

๐Ÿ“œ Lyrics

I don reach, the cross road
I no know where to go
Who put me for komkom?
Who put me, for this komkom?
Hmmm I wan escape o

I don dey do things dey hustle
Everywhere 247
Balance am baba, make you shuffle
Incinerate my choco

When man go dey on a leisure
Everyday, man on a mission
Baba God show me, a vision
Make I share, benediction

Everyday, man on a mission
When man go dey on a leisure
Baba God show me, a vision

Na overall
If baba put ice for ur cup
I go chop am more
I go chop am long
I go chop am uh nor nor
I go chop am more

Therapy say make I do stop to dey use
But Mary j stabilize the mental swing (e dey cure)
Accountant telling me, to stop to dey book
But the kalo kalo still dey pay school fees (aje)

I tell dem I no fit shout
Una no fit make me, use my falsetto
Call my dealer to bring me, loud
Naso I hear from above
Just dey smoke your Igbo, dey relax

Order ofada make you chillax
Spread your bed call your girl
Bobby make you go baff
I don tell you say, weeping no dey last
I don pay for the cross make dem gbes
E don bash
I don see the end before the beginning
Na success e end
Dey waka wem wem wem wem wem wem

Na overall
If baba put ice, for your cup
I go chop am, more
I go chop am, long
I go chop am, uh nor nor
I go chop am, more
Me I no dey for ur bed
Only me dey for ma bed

โฑ๏ธ Synced Lyrics

[00:19.42] I don reach, the cross road
[00:21.54] I no know where to go
[00:22.16] Who put me for komkom?
[00:25.57] Who put me, for this komkom?
[00:28.19] Hmmm I wan escape o
[00:30.78] I don dey do things dey hustle
[00:33.13] Everywhere 247
[00:34.92] Balance am baba, make you shuffle
[00:37.48] Incinerate my choco
[00:38.88] When man go dey on a leisure
[00:41.50] Everyday, man on a mission
[00:43.80] Baba God show me, a vision
[00:46.06] Make I share, benediction
[00:48.33] Everyday, man on a mission
[00:50.96] When man go dey on a leisure
[00:51.42] Baba God show me, a vision
[00:57.25] Na overall
[01:00.15] If baba put ice for ur cup
[01:06.99] I go chop am more
[01:09.37] I go chop am long
[01:11.56] I go chop am uh nor nor
[01:13.98] I go chop am more
[01:16.16] Therapy say make I do stop to dey use
[01:18.33] But Mary j stabilize the mental swing (e dey cure)
[01:21.31] Accountant telling me, to stop to dey book
[01:22.15] But the kalo kalo still dey pay school fees (aje)
[01:25.64] I tell dem I no fit shout
[01:27.88] Una no fit make me, use my falsetto
[01:30.35] Call my dealer to bring me, loud
[01:32.49] Naso I hear from above
[01:34.12] Just dey smoke your Igbo, dey relax
[01:36.18] Order ofada make you chillax
[01:38.03] Spread your bed call your girl
[01:39.18] Bobby make you go baff
[01:40.65] I don tell you say, weeping no dey last
[01:42.73] I don pay for the cross make dem gbes
[01:44.57] E don bash
[01:45.27] I don see the end before the beginning
[01:48.95] Na success e end
[01:51.06] Dey waka wem wem wem wem wem wem
[01:54.26] Na overall
[01:56.75] If baba put ice, for your cup
[02:03.16] I go chop am, more
[02:05.82] I go chop am, long
[02:07.69] I go chop am, uh nor nor
[02:10.83] I go chop am, more
[02:16.16] Me I no dey for ur bed
[02:20.24] Only me dey for ma bed
[02:22.29]

โญ Rate These Lyrics

โ˜†โ˜†โ˜†โ˜†โ˜†
Average: 0.0/5 โ€ข 0 ratings