Home ๐ŸŽฌ Bollywood ๐ŸŽต Pakistani ๐ŸŽค English Pop

Gra Gra

๐Ÿ‘ค Timaya โ€ข ๐ŸŽผ Timaya Videos โ€ข โฑ๏ธ 3:26
๐ŸŽต 2567 characters
โฑ๏ธ 3:26 duration
๐Ÿ†” ID: 9430980

๐Ÿ“œ Lyrics

Me I no dey do gra gra do gra gra
I no dey gberaga
Right now I no dey do gra gra do gra gra
I no dey gberaga

You no wan work you want to chop oo
You no wan strive you want to flex oo
You must to serve before you be boss oo
You no wan suffer you wan enjoy oo

Right now me I'm chilling in my Chulo Chulo way
God know say I work hard to be where I dey
If you try to mess with me I look the other way
But if you fuck up you will never get away

Right now I no dey do gra gra do gra gra
I no dey gberaga
I say me I no dey do gra gra do gra gra
I no dey gberaga

Everything is popping up for my side
That's why the people eyes they chook for my side
I got shooters wey fit cause homicide
Me I dey sail everyday with all of my guys

I say thank is full, person wey dey talk don chop belle full
Back inna the days dem call me a fool
See me today say my God l'm grateful
Lt's Chulo Way

Say me I no dey do gra gra do gra gra
I no dey gberaga
Right now I can't do gra gra do gra gra
I no dey gberaga

I say you no wan work you want to chop oo
You no wan strive you want to flex oo
The thing wey dey worry you dey for your body
Person wey dey fail na like to complain

You no wan work you say Chukwubiko
You go expect manna to fall from heaven oo
Person wey dey carry last you dey complain
The thing wey dey worry you dey for your body ee eh eh

Do gra gra do gra gra, I no dey gberaga
That's why I no dey do gra gra do gra gra
I no dey gberaga

If life give you pain please pop champagne oo
Don't give a damn, don't you complain oo
See these people demma insane oo oo

If life give you pain please pop champagne oo
Don't give a damn don't you complain oo
See these people dem'a insane oo oo

Me I tell them me I see O God hear me
Who nobody for my side (nobody for my side)
Me I look my left my right l see
Nobody for my side (l see nobody for my side)
Hustlers don't complain, we just figure it and slide
(We just figure it and slide)
Say we ready for the rainy day, only God dey my side
(Only God dey my side)

Me I no dey do gra gra do gra gra I no dey gberaga
Right now I no dey do gra gra do gra gra I no dey gberaga

You no wan work you want to chop oo
You no wan strive you want to flex oo
You must to serve before you be boss oo
You no wan suffer you wan enjoy oo

Right now me l'm chilling in my Chulo Chulo way
Everybody know say me don't give the fvck I dey
If you try to mess with me I look the other way
But if you fuck up you will never get away

Right now I no dey do gra gra do gra gra I no dey gberaga
I say me I no dey do gra gra do gra gra I no dey gberaga

โฑ๏ธ Synced Lyrics

[00:11.25] Me I no dey do gra gra do gra gra
[00:13.03] I no dey gberaga
[00:15.63] Right now I no dey do gra gra do gra gra
[00:18.58] I no dey gberaga
[00:21.35] You no wan work you want to chop oo
[00:23.75] You no wan strive you want to flex oo
[00:26.47] You must to serve before you be boss oo
[00:29.02] You no wan suffer you wan enjoy oo
[00:31.51] Right now me I'm chilling in my Chulo Chulo way
[00:34.51] God know say I work hard to be where I dey
[00:36.95] If you try to mess with me I look the other way
[00:39.36] But if you fuck up you will never get away
[00:42.52] Right now I no dey do gra gra do gra gra
[00:45.12] I no dey gberaga
[00:47.53] I say me I no dey do gra gra do gra gra
[00:50.31] I no dey gberaga
[00:53.07] Everything is popping up for my side
[00:55.42] That's why the people eyes they chook for my side
[00:57.93] I got shooters wey fit cause homicide
[01:00.53] Me I dey sail everyday with all of my guys
[01:03.68] I say thank is full, person wey dey talk don chop belle full
[01:07.65] Back inna the days dem call me a fool
[01:10.29] See me today say my God l'm grateful
[01:13.04] Lt's Chulo Way
[01:14.29] Say me I no dey do gra gra do gra gra
[01:17.07] I no dey gberaga
[01:19.48] Right now I can't do gra gra do gra gra
[01:22.48] I no dey gberaga
[01:25.00] I say you no wan work you want to chop oo
[01:27.73] You no wan strive you want to flex oo
[01:30.37] The thing wey dey worry you dey for your body
[01:33.06] Person wey dey fail na like to complain
[01:35.96] You no wan work you say Chukwubiko
[01:38.31] You go expect manna to fall from heaven oo
[01:40.84] Person wey dey carry last you dey complain
[01:43.62] The thing wey dey worry you dey for your body ee eh eh
[01:46.67] Do gra gra do gra gra, I no dey gberaga
[01:50.21] That's why I no dey do gra gra do gra gra
[01:54.35] I no dey gberaga
[01:57.08] If life give you pain please pop champagne oo
[02:01.03] Don't give a damn, don't you complain oo
[02:03.79] See these people demma insane oo oo
[02:07.05] If life give you pain please pop champagne oo
[02:12.17] Don't give a damn don't you complain oo
[02:14.51] See these people dem'a insane oo oo
[02:17.98] Me I tell them me I see O God hear me
[02:19.97] Who nobody for my side (nobody for my side)
[02:21.69] Me I look my left my right l see
[02:23.12] Nobody for my side (l see nobody for my side)
[02:24.30] Hustlers don't complain, we just figure it and slide
[02:25.42] (We just figure it and slide)
[02:26.89] Say we ready for the rainy day, only God dey my side
[02:28.06] (Only God dey my side)
[02:29.32] Me I no dey do gra gra do gra gra I no dey gberaga
[02:34.13] Right now I no dey do gra gra do gra gra I no dey gberaga
[02:36.75]
[02:40.05] You no wan work you want to chop oo
[02:42.30] You no wan strive you want to flex oo
[02:45.11] You must to serve before you be boss oo
[02:47.64] You no wan suffer you wan enjoy oo
[02:50.50] Right now me l'm chilling in my Chulo Chulo way
[02:53.04] Everybody know say me don't give the fvck I dey
[02:55.92] If you try to mess with me I look the other way
[02:58.57] But if you fuck up you will never get away
[03:00.91] Right now I no dey do gra gra do gra gra I no dey gberaga
[03:05.83] I say me I no dey do gra gra do gra gra I no dey gberaga
[03:06.97]

โญ Rate These Lyrics

โ˜†โ˜†โ˜†โ˜†โ˜†
Average: 0.0/5 โ€ข 0 ratings