Japa (feat. Balloranking)
π΅ 1706 characters
β±οΈ 2:46 duration
π ID: 9451550
π Lyrics
I no holy, oh no oh
I am balloranking
Double money, double problems
Say my head full, Say my head burn oh
Many things wey I never talk yet
Who I wan tell oh Although I want to
I Dey smoke loud no be say I be bad person
I never kill person
Tell me why you hating on a young nigga
You say weed is illegal for naija
Make me want to japa
First flight to Jamaica
Make I smoke my ganja
I no like whahala, I no like drama
Say When I no get shi shi for Aza
Everyday whahala, everyday Palava
See me see Gobe
Olokpa handcuff me
I no get bail
I no get say eh
I still get faith, I still grind hard, cos I know say e go clear one day one day
When I no get shi shi for Aza
Everyday Palava, everyday whahala
See me see Gobe
Olokpa handcuff me
I know say e go clear, So I carry my leg
If anybody beh Omo we go let them hear
I roll up my kpoli, light up mi ganja
My problems been solving, Emi ologo 4g
Wo son mo ti japa, Omo you no go fit judge me
Cos layemi I no want palaba
Sheybi na the hustle carry me go taraba?
Sheybi ishe ni mo won sa laba
You Dey find me I Dey find kaluba
Shey na today you know kosalabaro?
Where you Dey when I Dey soak cassava?
Nu orukα» Abiola ka shi ma wo
Shebo ri le gbe mi de Canada
Parawa eh Parawa
I Dey smoke loud no be say I be bad person
I never kill person oh
Tell me why you hating on a young nigga
You say weed is illegal for naija
Make me want to japa
First flight to Jamaica
Make I smoke my ganja
I no like whahala, I no like drama
Cos layemi I no like Palava(Aje)
Sheybi na the hustle carry me go taraba?
Shayo all night no be say
I be bad person, I never kill person oh
Tell me why you hating on a young Nigga
Why you carry my matter for head like dada?
Why you hating oh?

β±οΈ Synced Lyrics
[00:11.32] I no holy, oh no oh
[00:16.44] I am balloranking
[00:19.00] Double money, double problems
[00:20.94] Say my head full, Say my head burn oh
[00:23.83] Many things wey I never talk yet
[00:26.18] Who I wan tell oh Although I want to
[00:28.61] I Dey smoke loud no be say I be bad person
[00:32.13] I never kill person
[00:34.02] Tell me why you hating on a young nigga
[00:36.83] You say weed is illegal for naija
[00:39.82] Make me want to japa
[00:41.44] First flight to Jamaica
[00:43.59] Make I smoke my ganja
[00:45.41] I no like whahala, I no like drama
[00:48.09] Say When I no get shi shi for Aza
[00:51.28] Everyday whahala, everyday Palava
[00:54.95] See me see Gobe
[00:56.25] Olokpa handcuff me
[00:58.70] I no get bail
[00:59.65] I no get say eh
[01:01.52] I still get faith, I still grind hard, cos I know say e go clear one day one day
[01:07.60] When I no get shi shi for Aza
[01:10.76] Everyday Palava, everyday whahala
[01:14.12] See me see Gobe
[01:15.52] Olokpa handcuff me
[01:17.05] I know say e go clear, So I carry my leg
[01:19.49] If anybody beh Omo we go let them hear
[01:22.14] I roll up my kpoli, light up mi ganja
[01:26.09] My problems been solving, Emi ologo 4g
[01:29.24] Wo son mo ti japa, Omo you no go fit judge me
[01:34.24] Cos layemi I no want palaba
[01:36.60] Sheybi na the hustle carry me go taraba?
[01:38.80] Sheybi ishe ni mo won sa laba
[01:41.16] You Dey find me I Dey find kaluba
[01:43.85] Shey na today you know kosalabaro?
[01:46.21] Where you Dey when I Dey soak cassava?
[01:48.63] Nu orukα» Abiola ka shi ma wo
[01:51.06] Shebo ri le gbe mi de Canada
[01:53.46] Parawa eh Parawa
[01:55.25] I Dey smoke loud no be say I be bad person
[01:58.41] I never kill person oh
[02:00.36] Tell me why you hating on a young nigga
[02:03.20] You say weed is illegal for naija
[02:06.39] Make me want to japa
[02:08.27] First flight to Jamaica
[02:10.09] Make I smoke my ganja
[02:11.68] I no like whahala, I no like drama
[02:15.03] Cos layemi I no like Palava(Aje)
[02:19.83] Sheybi na the hustle carry me go taraba?
[02:23.87] Shayo all night no be say
[02:25.97] I be bad person, I never kill person oh
[02:29.25] Tell me why you hating on a young Nigga
[02:32.26] Why you carry my matter for head like dada?
[02:37.51] Why you hating oh?
[02:42.06]