Home ๐ŸŽฌ Bollywood ๐ŸŽต Pakistani ๐ŸŽค English Pop

Cover Me (feat. Wizkid)

๐Ÿ‘ค StarBoy โ€ข ๐ŸŽผ SoundMan Vol. 1 โ€ข โฑ๏ธ 3:19
๐ŸŽต 1291 characters
โฑ๏ธ 3:19 duration
๐Ÿ†” ID: 9466215

๐Ÿ“œ Lyrics

It's kel p vibes

Tonight, where the party dey
Where my people dey
Where the shayo dey
Wey go make man feel alright
Tonight, when nobody dey eh
Na who go dey
No throw-wey
Yeah yeah

No forget sey your dream no fit happen for one night, yeah
And when e happen, make you enjoy this life, say na one life
Yeah yeah
And when the journey bin dey start
Dem go look, dem go dislike

Baby cover me
Baby cover me
Baby cover me
Just for tonight
Cover me
Baby cover me
Baby cover me
Just for tonight

Ko se mi lat'ibere o
Toba dale ama soro, yeee
Ko se mi lat'ibere o ohh
My baby my baby my baby

You got to know what the music do to me
She say, na the music make her fall for me
She say, my music got a hold on her
She say, my music got a hold on her
This life wey you see, fit make you pai now
Life dey, wey money can buy now
I don tey, i don tey, i don try now
No be everything you see for life, you yan now, woo

Tonight, where the party dey
Where my people dey
Where the shayo dey
Wey go make man feel alright
Tonight, when nobody dey eh
Na who go dey
No throw-wey
Yeah yeah

Baby cover me
Baby cover me
Baby cover me
Just for tonight
Cover me
Baby cover me
Baby cover me
Just for tonight

Ko se mi lat'ibere o
Toba dale ama soro, yeee
Ko se mi lat'ibere o ohh
My baby my baby my baby

Mix monster

โฑ๏ธ Synced Lyrics

[00:08.55] It's kel p vibes
[00:11.27]
[00:18.88] Tonight, where the party dey
[00:22.99] Where my people dey
[00:25.35] Where the shayo dey
[00:26.94] Wey go make man feel alright
[00:28.54] Tonight, when nobody dey eh
[00:32.04] Na who go dey
[00:33.94] No throw-wey
[00:36.58] Yeah yeah
[00:39.94] No forget sey your dream no fit happen for one night, yeah
[00:44.51] And when e happen, make you enjoy this life, say na one life
[00:47.77] Yeah yeah
[00:49.32] And when the journey bin dey start
[00:50.62] Dem go look, dem go dislike
[00:54.24] Baby cover me
[00:59.56] Baby cover me
[01:02.07] Baby cover me
[01:05.19] Just for tonight
[01:07.18] Cover me
[01:09.12] Baby cover me
[01:11.52] Baby cover me
[01:15.88] Just for tonight
[01:19.68] Ko se mi lat'ibere o
[01:22.10] Toba dale ama soro, yeee
[01:29.10] Ko se mi lat'ibere o ohh
[01:33.96] My baby my baby my baby
[01:35.73] You got to know what the music do to me
[01:38.06] She say, na the music make her fall for me
[01:40.42] She say, my music got a hold on her
[01:42.85] She say, my music got a hold on her
[01:45.35] This life wey you see, fit make you pai now
[01:47.78] Life dey, wey money can buy now
[01:49.97] I don tey, i don tey, i don try now
[01:52.56] No be everything you see for life, you yan now, woo
[01:54.87] Tonight, where the party dey
[01:57.76] Where my people dey
[02:01.32] Where the shayo dey
[02:02.91] Wey go make man feel alright
[02:04.45] Tonight, when nobody dey eh
[02:08.04] Na who go dey
[02:11.08] No throw-wey
[02:12.55] Yeah yeah
[02:14.00] Baby cover me
[02:16.32] Baby cover me
[02:18.78] Baby cover me
[02:20.43] Just for tonight
[02:23.98] Cover me
[02:25.96] Baby cover me
[02:28.23] Baby cover me
[02:31.57] Just for tonight
[02:36.48] Ko se mi lat'ibere o
[02:41.25] Toba dale ama soro, yeee
[02:45.96] Ko se mi lat'ibere o ohh
[02:49.66] My baby my baby my baby
[02:53.69]
[02:59.65] Mix monster
[03:00.46]

โญ Rate These Lyrics

โ˜†โ˜†โ˜†โ˜†โ˜†
Average: 0.0/5 โ€ข 0 ratings