Home ๐ŸŽฌ Bollywood ๐ŸŽต Pakistani ๐ŸŽค English Pop

Check Yourself

๐Ÿ‘ค Kaptain โ€ข ๐ŸŽผ Check Yourself โ€ข โฑ๏ธ 2:15
๐ŸŽต 1477 characters
โฑ๏ธ 2:15 duration
๐Ÿ†” ID: 9489958

๐Ÿ“œ Lyrics

I know all my guys
I know all my blood
I know who dey call me blood way no be my guy
I know who no dey talk much but e like me die
Bros I know all of una but I no go talk
The day way we see na that day we know
If you reach your house you nor knw me before
Because if they give you knife
Cha cha for my back
Bros I know all of una but I no go talk

We don tey for this game and your kinging
E dey pain you say I come out come put you for thinking
Sit down for your throne you dey beef me
Brother man I know all of una but I no go talk
E no get wetin mustache never see for nose
No get wetin craze man never see for road
You dey with 20 friends for 21 years
And non of them beef you brother check yourself

Ahhh
Abobii
Check yourself
Abobii
Abobii check yourself
Abobii
Abobii check yourself
No body wan bill you?
Check yourself

Ahhh
Abobii
Check yourself
Abobii
Abobii check yourself
Abobii
Abobii check yourself
Nobody table your matter

Ahhh
Three gboza for my men them
Repeat am for the real men them
I dey for my corner with my men them
The way oluwa bless me
Na so oluwa bless them
You dey pray make e better for me
E go better for you
Make e clear for me
E go clear for you
Make e stew for me
E go stew for you
What you wish for me
Me I wish for you

Ahhh
Abobii
Check yourself
Abobii
Check yourself
Abobii
Check yourself
No body wan bill you?
Check yourself

Ahhh
Check yourself
Check yourself
Abobii
Check yourself
No body table your matter

Ahhhh
It's your boy kaptain

โฑ๏ธ Synced Lyrics

[00:10.35] I know all my guys
[00:11.66] I know all my blood
[00:12.90] I know who dey call me blood way no be my guy
[00:15.57] I know who no dey talk much but e like me die
[00:17.83] Bros I know all of una but I no go talk
[00:20.31] The day way we see na that day we know
[00:23.37] If you reach your house you nor knw me before
[00:25.65] Because if they give you knife
[00:26.92] Cha cha for my back
[00:28.00] Bros I know all of una but I no go talk
[00:30.75] We don tey for this game and your kinging
[00:33.31] E dey pain you say I come out come put you for thinking
[00:36.17] Sit down for your throne you dey beef me
[00:38.21] Brother man I know all of una but I no go talk
[00:41.26] E no get wetin mustache never see for nose
[00:43.58] No get wetin craze man never see for road
[00:46.59] You dey with 20 friends for 21 years
[00:48.47] And non of them beef you brother check yourself
[00:51.30] Ahhh
[00:52.63] Abobii
[00:53.31] Check yourself
[00:54.51] Abobii
[00:55.08] Abobii check yourself
[00:56.50] Abobii
[00:57.35] Abobii check yourself
[00:59.05] No body wan bill you?
[01:00.55] Check yourself
[01:01.85] Ahhh
[01:02.98] Abobii
[01:03.32] Check yourself
[01:04.62] Abobii
[01:05.03] Abobii check yourself
[01:06.78] Abobii
[01:07.63] Abobii check yourself
[01:09.30] Nobody table your matter
[01:11.23] Ahhh
[01:11.83] Three gboza for my men them
[01:14.08] Repeat am for the real men them
[01:16.57] I dey for my corner with my men them
[01:18.06] The way oluwa bless me
[01:19.40] Na so oluwa bless them
[01:20.63] You dey pray make e better for me
[01:22.57] E go better for you
[01:23.66] Make e clear for me
[01:24.85] E go clear for you
[01:26.13] Make e stew for me
[01:27.45] E go stew for you
[01:28.74] What you wish for me
[01:30.00] Me I wish for you
[01:31.56] Ahhh
[01:32.57] Abobii
[01:33.81] Check yourself
[01:35.18] Abobii
[01:36.45] Check yourself
[01:37.41] Abobii
[01:38.73] Check yourself
[01:40.01] No body wan bill you?
[01:41.77] Check yourself
[01:43.09] Ahhh
[01:44.19] Check yourself
[01:46.99] Check yourself
[01:48.62] Abobii
[01:49.53] Check yourself
[01:50.78] No body table your matter
[01:53.55] Ahhhh
[01:57.64] It's your boy kaptain
[02:01.00]

โญ Rate These Lyrics

โ˜†โ˜†โ˜†โ˜†โ˜†
Average: 0.0/5 โ€ข 0 ratings