Shawty (feat. Ajuwire)
๐ต 1857 characters
โฑ๏ธ 3:09 duration
๐ ID: 9498390
๐ Lyrics
First time I met you baby I dey feel like take you away
Now when you come through baby girl please don't go away
For your matter baby me I dey hustling every night and Day
Tell me where you want go me and you we go fit fly away
Many girls don try but nah only you wey dey burst my brain
Give it to me one time me I just like to dey catch your cruise
See me with another girl baby don't mind just look away
Shawty
All I want is good vibe, chilling with my niggas every night and day
Shawty
She no wan giving me loving
Oh no no
Shawty
She dey give me headaches oo
Sorry
Shawty
Me I no go ever leave you
Shawty
Shawty and if I ever hurt you I'm sorry
So fun Baby me
Ko ma ilo
Sebi itori e
Mo n try gan
Eso fun sis ye
Ko ma ilo
Tell her say for this side bebe nlo
Forget say bad man dey choko
I swear your love be the koko
And if they ask me what is the koko
I go tell them say nah your body be the koko se
Oh my God
Ye ye ye
Baby sakara them abeg oo
Fake alert
Who go break your heart
No go be your potion walai
Omaima omaima omaima
When you dey with me everywhere marama
Omaima omaima omaima
When you dey with me everything palanga
Shawty
She no wan giving me loving
Ohh no no
Shawty
She dey give me headaches oo
Sorry
Shawty
Me I no go ever leave you
Shawty
Shawty and if I ever hurt you I'm sorry
She said she no go sleep till I ring her
The way I fire down make her trigger
She wanna roll me up in a rizla
Shot shot in a mi back
Like am 2pac
Bad girl
Bad girl
Bad man like the way you whine girl
Go girl
Be my shawty
The way whine make me hard girl
My girl no dey want wahala
As long as she dey chop banana
If you talk too much nah your own palava
Me just dey giver her proper
Ta ta ta

โฑ๏ธ Synced Lyrics
[00:19.16] First time I met you baby I dey feel like take you away
[00:23.87] Now when you come through baby girl please don't go away
[00:28.55] For your matter baby me I dey hustling every night and Day
[00:32.76] Tell me where you want go me and you we go fit fly away
[00:37.90] Many girls don try but nah only you wey dey burst my brain
[00:42.57] Give it to me one time me I just like to dey catch your cruise
[00:47.23] See me with another girl baby don't mind just look away
[00:50.80] Shawty
[00:51.87] All I want is good vibe, chilling with my niggas every night and day
[00:56.55] Shawty
[00:57.72] She no wan giving me loving
[01:01.40] Oh no no
[01:01.95] Shawty
[01:02.61] She dey give me headaches oo
[01:03.97] Sorry
[01:04.61] Shawty
[01:07.16] Me I no go ever leave you
[01:08.78] Shawty
[01:10.69] Shawty and if I ever hurt you I'm sorry
[01:12.97] So fun Baby me
[01:16.50] Ko ma ilo
[01:17.53] Sebi itori e
[01:18.72] Mo n try gan
[01:19.91] Eso fun sis ye
[01:21.09] Ko ma ilo
[01:22.20] Tell her say for this side bebe nlo
[01:24.55] Forget say bad man dey choko
[01:27.35] I swear your love be the koko
[01:29.55] And if they ask me what is the koko
[01:31.65] I go tell them say nah your body be the koko se
[01:34.78] Oh my God
[01:35.72] Ye ye ye
[01:36.82] Baby sakara them abeg oo
[01:39.63] Fake alert
[01:40.28] Who go break your heart
[01:41.63] No go be your potion walai
[01:44.00] Omaima omaima omaima
[01:45.92] When you dey with me everywhere marama
[01:48.43] Omaima omaima omaima
[01:50.78] When you dey with me everything palanga
[01:52.97] Shawty
[01:53.65] She no wan giving me loving
[01:55.99] Ohh no no
[01:57.43] Shawty
[01:58.47] She dey give me headaches oo
[01:59.86] Sorry
[02:01.85] Shawty
[02:02.93] Me I no go ever leave you
[02:04.55] Shawty
[02:06.54] Shawty and if I ever hurt you I'm sorry
[02:11.11] She said she no go sleep till I ring her
[02:13.56] The way I fire down make her trigger
[02:16.17] She wanna roll me up in a rizla
[02:18.01] Shot shot in a mi back
[02:20.18] Like am 2pac
[02:20.35] Bad girl
[02:22.21] Bad girl
[02:23.43] Bad man like the way you whine girl
[02:25.61] Go girl
[02:26.87] Be my shawty
[02:28.09] The way whine make me hard girl
[02:30.29] My girl no dey want wahala
[02:32.29] As long as she dey chop banana
[02:34.32] If you talk too much nah your own palava
[02:37.23] Me just dey giver her proper
[02:38.58] Ta ta ta
[02:39.45] Shawty
[02:40.34] She no wan giving me loving
[02:42.30] Oh no no
[02:44.09] Shawty
[02:44.92] She dey give me headaches oo
[02:46.38] Sorry
[02:48.45] Shawty
[02:49.62] Me I no go ever leave you
[02:51.01] Shawty
[02:53.12] Shawty and if I ever hurt you I'm sorry
[02:56.09]