Dem know
๐ต 1658 characters
โฑ๏ธ 2:30 duration
๐ ID: 9501406
๐ Lyrics
Otega kan bayi
Otega gan gan
For the ghetto dem know
Mi I just dey do my own
I dey set caro
Cause I must to carry caro
For the titi dem know
Me I just dey do my own
I dey do am all along
I dey find money to maintain caro
Plenty places wey I won go
Plenty people wey I won know
And at a time I fit dey confuse
But I learn from my mistakes
Where my brothers brother sisters wey dem dey
Wey we start together wey dem dey
Say it to my face if you don't feel me
I know dey ever believe in say them say
Where my brother sister wey dem dey
Wey we start together wey them they
Say it to my face if you don't feel me
I no dey ever believe in say them say
I no be steel
I can feel inside me
Do you feel it inside you
Do you feel it inside you
Omo I no be steel (Omo l no be steel)
I no be steel (Omo I no be steel)
Do you feel inside you
I'm feeling it inside me
Don't text me I'm so busy (I'm so busy)
I can trust you for no reason (I can trust you for no reason)
Do you feel it inside
I can feel inside
For the ghetto dem know
Mi I just dey do my own
I dey set my paro
Cause I gat get money to carry caro
For the titi dem know
Mi I just dey do my own
I dey do am all along
I dey find money to maintain caro
Plenty places wey I won go
Plenty people wey I won know
I fit dey confuse
But I dey learn from my mistakes
Where my brothers brother sisters wey dem dey
Wey we start together Wey dem dey
Say it to my face if you don't feel me
I know dey ever believe in say them say
Where your brothers wey dem dey
Where your sister wey dem dey
Wey unna start together wey dem dey
Say it to my face if you don't feel me
Otega kan bayi oo
Omo I no be steel
Omo l no be steel oo

โฑ๏ธ Synced Lyrics
[00:12.00] Otega kan bayi
[00:14.97] Otega gan gan
[00:18.68] For the ghetto dem know
[00:21.11] Mi I just dey do my own
[00:23.87] I dey set caro
[00:25.60] Cause I must to carry caro
[00:27.76] For the titi dem know
[00:30.54] Me I just dey do my own
[00:32.66] I dey do am all along
[00:34.48] I dey find money to maintain caro
[00:37.18] Plenty places wey I won go
[00:39.34] Plenty people wey I won know
[00:41.47] And at a time I fit dey confuse
[00:43.67] But I learn from my mistakes
[00:45.48] Where my brothers brother sisters wey dem dey
[00:48.74] Wey we start together wey dem dey
[00:51.14] Say it to my face if you don't feel me
[00:52.98] I know dey ever believe in say them say
[00:55.66] Where my brother sister wey dem dey
[00:57.72] Wey we start together wey them they
[01:00.17] Say it to my face if you don't feel me
[01:02.22] I no dey ever believe in say them say
[01:05.26] I no be steel
[01:07.30] I can feel inside me
[01:09.48] Do you feel it inside you
[01:11.34] Do you feel it inside you
[01:14.36] Omo I no be steel (Omo l no be steel)
[01:16.57] I no be steel (Omo I no be steel)
[01:18.92] Do you feel inside you
[01:20.79] I'm feeling it inside me
[01:22.83] Don't text me I'm so busy (I'm so busy)
[01:25.22] I can trust you for no reason (I can trust you for no reason)
[01:27.98] Do you feel it inside
[01:29.72] I can feel inside
[01:32.43] For the ghetto dem know
[01:34.74] Mi I just dey do my own
[01:37.13] I dey set my paro
[01:38.99] Cause I gat get money to carry caro
[01:41.99] For the titi dem know
[01:44.40] Mi I just dey do my own
[01:46.56] I dey do am all along
[01:47.96] I dey find money to maintain caro
[01:51.03] Plenty places wey I won go
[01:53.05] Plenty people wey I won know
[01:55.34] I fit dey confuse
[01:57.33] But I dey learn from my mistakes
[01:59.47] Where my brothers brother sisters wey dem dey
[02:02.79] Wey we start together Wey dem dey
[02:04.90] Say it to my face if you don't feel me
[02:06.75] I know dey ever believe in say them say
[02:09.80] Where your brothers wey dem dey
[02:11.97] Where your sister wey dem dey
[02:13.97] Wey unna start together wey dem dey
[02:16.47] Say it to my face if you don't feel me
[02:19.78] Otega kan bayi oo
[02:23.53] Omo I no be steel
[02:25.00] Omo l no be steel oo
[02:26.94]