Home ๐ŸŽฌ Bollywood ๐ŸŽต Pakistani ๐ŸŽค English Pop

Ogede (feat. Wizkid & Timaya)

๐Ÿ‘ค Orezi โ€ข ๐ŸŽผ The Gehn Gehn Album โ€ข โฑ๏ธ 3:28
๐ŸŽต 2824 characters
โฑ๏ธ 3:28 duration
๐Ÿ†” ID: 9523870

๐Ÿ“œ Lyrics

It is a ghen ghen
Yaga! Oh yes
Kiddominant once again

See me see trouble oh, eh
See me see trouble oh
Na who order the drink wey for table oh
Now everybody dey see double oh, eh eh
Baby go go below
As you hear the beat just dey go go below
Na party we dey no be gbobi oh
Oya start to dey wiggle and wobble oh, eh eh

Whether na Don P or Rosey (Rosey)
Too much money to troway (troway)
Fine girls just dey shake
Dem dey gbadun the way we dey play (dey play oh)
Omo iya Alhaja oh
What is the matter oh?
Gbe kini wah kin raja oh
Orezi tide oh

I can see it in your eyes
You want me for the night
Then sun mon bi jen fisi fisi
Have missed your loving and kissing kissing
Sho fe jogede, sho fe jogede
Sho fe jogede, sho fe jogede
Sho fe jogede, sho ma jogede
Sho fe jogede, sho ma jogede
I can see it in your eyes
You want me for the night
Then sun mon bi jen fisi fisi
Have missed your loving and kissing kissing
Sho fe jogede, sho fe jogede
Sho fe jogede, sho fe jogede
Sho fe jogede, sho ma jogede
Sho fe jogede, sho ma jogede (see!)

Oh my God! (Oh my God!)
I've been looking, I've been searching for love
Until I jam this girl wey make me to stop
Baby I go follow you
Anywhere wey you dey go
Baby I swear na me and you
I go dey carry you go
We go dey dance skelewu
See, it's you, girl
Anything I tell you na true, girl
Girl I want no one but you
Come make I show you life
I'm not gonna tell no lie
Girl I want no wife
I just want you for the night

I can see it in your eyes
You want me for the night
Then sun mon bi jen fisi fisi
Have missed your loving and kissing kissing
Sho fe jogede, sho fe jogede
Sho fe jogede, sho fe jogede
Sho fe jogede, sho ma jogede
Sho fe jogede, sho ma jogede
I can see it in your eyes
You want me for the night
Then sun mon bi jen fisi fisi
Have missed your loving and kissing kissing
Sho fe jogede, sho fe jogede
Sho fe jogede, sho fe jogede
Sho fe jogede, sho ma jogede
Sho fe jogede, sho ma jogede

See na your body
Na hin make dey people for area dey koshi
Anytime when I look at you girl
Me I just dey act like an oloshi
Oya gum body
Come make me and you gum body
Hope say you no go tell somebody
Make me and you go turn buddy
See, I can see it in your eyes
You want me all the night
I will make you feel alright
I swear I will never let you go
Ina the bed, ina the floor
Ina the bathtup, ina the car
Me I go nack you
Me I go do you
Many many things that your eyes can't see

I can see it in your eyes
You want me for the night
Then sun mon bi jen fisi fisi
Have missed your loving and kissing kissing
Sho fe jogede, sho fe jogede
Sho fe jogede, sho fe jogede
Sho fe jogede, sho ma jogede
Sho fe jogede, sho ma jogede

Oh mu Rosey oh
Oh mu Champagne oh
Ko wa feh bami lole
Kowa feh bami lole oh
Oh mu rosey oh
Oh mu champagne oh
Ko wa feh bami lole
Ko wa feh bami lole oh
Oh mu Rosey oh

โฑ๏ธ Synced Lyrics

[00:03.42] It is a ghen ghen
[00:05.09] Yaga! Oh yes
[00:09.86] Kiddominant once again
[00:15.13] See me see trouble oh, eh
[00:17.24] See me see trouble oh
[00:18.56] Na who order the drink wey for table oh
[00:20.41] Now everybody dey see double oh, eh eh
[00:22.91] Baby go go below
[00:24.44] As you hear the beat just dey go go below
[00:26.30] Na party we dey no be gbobi oh
[00:28.14] Oya start to dey wiggle and wobble oh, eh eh
[00:30.93] Whether na Don P or Rosey (Rosey)
[00:33.07] Too much money to troway (troway)
[00:35.21] Fine girls just dey shake
[00:36.84] Dem dey gbadun the way we dey play (dey play oh)
[00:39.32] Omo iya Alhaja oh
[00:41.54] What is the matter oh?
[00:43.32] Gbe kini wah kin raja oh
[00:45.25] Orezi tide oh
[00:46.48] I can see it in your eyes
[00:48.60] You want me for the night
[00:50.89] Then sun mon bi jen fisi fisi
[00:52.48] Have missed your loving and kissing kissing
[00:54.66] Sho fe jogede, sho fe jogede
[00:56.45] Sho fe jogede, sho fe jogede
[00:58.39] Sho fe jogede, sho ma jogede
[01:00.64] Sho fe jogede, sho ma jogede
[01:01.82] I can see it in your eyes
[01:04.19] You want me for the night
[01:06.05] Then sun mon bi jen fisi fisi
[01:07.92] Have missed your loving and kissing kissing
[01:10.13] Sho fe jogede, sho fe jogede
[01:12.05] Sho fe jogede, sho fe jogede
[01:13.88] Sho fe jogede, sho ma jogede
[01:15.84] Sho fe jogede, sho ma jogede (see!)
[01:17.49] Oh my God! (Oh my God!)
[01:19.54] I've been looking, I've been searching for love
[01:23.35] Until I jam this girl wey make me to stop
[01:26.19] Baby I go follow you
[01:27.80] Anywhere wey you dey go
[01:29.26] Baby I swear na me and you
[01:30.55] I go dey carry you go
[01:31.81] We go dey dance skelewu
[01:32.73] See, it's you, girl
[01:35.86] Anything I tell you na true, girl
[01:40.06] Girl I want no one but you
[01:41.96] Come make I show you life
[01:43.71] I'm not gonna tell no lie
[01:45.96] Girl I want no wife
[01:47.40] I just want you for the night
[01:48.80] I can see it in your eyes
[01:50.96] You want me for the night
[01:53.09] Then sun mon bi jen fisi fisi
[01:54.88] Have missed your loving and kissing kissing
[01:57.02] Sho fe jogede, sho fe jogede
[01:58.93] Sho fe jogede, sho fe jogede
[02:00.87] Sho fe jogede, sho ma jogede
[02:02.77] Sho fe jogede, sho ma jogede
[02:04.54] I can see it in your eyes
[02:06.67] You want me for the night
[02:08.51] Then sun mon bi jen fisi fisi
[02:10.76] Have missed your loving and kissing kissing
[02:12.68] Sho fe jogede, sho fe jogede
[02:14.47] Sho fe jogede, sho fe jogede
[02:16.45] Sho fe jogede, sho ma jogede
[02:18.23] Sho fe jogede, sho ma jogede
[02:19.85] See na your body
[02:21.30] Na hin make dey people for area dey koshi
[02:23.99] Anytime when I look at you girl
[02:26.04] Me I just dey act like an oloshi
[02:28.40] Oya gum body
[02:29.53] Come make me and you gum body
[02:31.39] Hope say you no go tell somebody
[02:33.21] Make me and you go turn buddy
[02:35.47] See, I can see it in your eyes
[02:38.25] You want me all the night
[02:40.16] I will make you feel alright
[02:41.62] I swear I will never let you go
[02:43.46] Ina the bed, ina the floor
[02:45.63] Ina the bathtup, ina the car
[02:47.82] Me I go nack you
[02:48.75] Me I go do you
[02:49.61] Many many things that your eyes can't see
[02:51.21] I can see it in your eyes
[02:53.81] You want me for the night
[02:55.63] Then sun mon bi jen fisi fisi
[02:57.54] Have missed your loving and kissing kissing
[02:59.69] Sho fe jogede, sho fe jogede
[03:01.58] Sho fe jogede, sho fe jogede
[03:03.48] Sho fe jogede, sho ma jogede
[03:05.25] Sho fe jogede, sho ma jogede
[03:07.11] Oh mu Rosey oh
[03:08.94] Oh mu Champagne oh
[03:10.55] Ko wa feh bami lole
[03:12.66] Kowa feh bami lole oh
[03:14.80] Oh mu rosey oh
[03:16.68] Oh mu champagne oh
[03:18.20] Ko wa feh bami lole
[03:20.20] Ko wa feh bami lole oh
[03:22.56] Oh mu Rosey oh
[03:27.34]

โญ Rate These Lyrics

โ˜†โ˜†โ˜†โ˜†โ˜†
Average: 0.0/5 โ€ข 0 ratings