Home ๐ŸŽฌ Bollywood ๐ŸŽต Pakistani ๐ŸŽค English Pop

Follow You

๐Ÿ‘ค Tega Boi Dc โ€ข ๐ŸŽผ Follow You โ€ข โฑ๏ธ 2:48
๐ŸŽต 1677 characters
โฑ๏ธ 2:48 duration
๐Ÿ†” ID: 9532021

๐Ÿ“œ Lyrics

Tega Boi
Ahhhhhhh
Oh no no
Be like say, I don kolo
Your love, dey carry me go go
E don make me humble

Enter google, billions of girls but I choose you
Other girls say i loco
Na him make me follow you
Follow you go go

Be like say I don kolo, international olodo, original abgero
Wetin I do me I no-no
No put me for trouble
Most times I dey on trips
I dey like Dey my lane o

Broke musician wetin you get to offer
I know say you go go far
But am talking about now
See me see wahala
Oh no no
Be like say I don kolo
Your love dey carry me go go

E don, make me humble
Enter google, billions of girls but I choose you
Other girls say i loco
Na him make me follow you
Follow you go go
I just wan' my peace
I wan' get money
Stop all this things

No Dey form for me come to daddy make we gum body
What you want from me Shebi na money
I go tell mommy come see my baby
I go tell daddy come see my baby
I go do anything wey you want
I go get anything wey you need
I go try to Dey go my best my lady my sophia the first

Memories dey wey I no fit forget
Your love thin me I no fit regret
If aza dry I go open wallet
Life is short oya let go on flex
Spend on you like I no get budget
Spend on you like I no get budget

Oh no no
Be like say I don kolo
Your love dey carry me go go
E don make me humble
Enter google billions of girls but I choose you
Other girls say i loco
Na him make me follow you

Follow you
Oh no no
Be like say I don kolo
Your love dey carry me go go
E don make me humble
Enter google billions of girls but I choose you
Other girls say i loco

Na him make me follow you
Follow you go go
Be like say I don kolo
Your love dey carry me go go
E don make me humble
Tega Boi

โฑ๏ธ Synced Lyrics

[00:02.45] Tega Boi
[00:04.78] Ahhhhhhh
[00:10.03] Oh no no
[00:11.39] Be like say, I don kolo
[00:13.75] Your love, dey carry me go go
[00:16.26] E don make me humble
[00:19.11] Enter google, billions of girls but I choose you
[00:23.08] Other girls say i loco
[00:25.37] Na him make me follow you
[00:27.39] Follow you go go
[00:29.71] Be like say I don kolo, international olodo, original abgero
[00:36.70] Wetin I do me I no-no
[00:39.02] No put me for trouble
[00:41.19] Most times I dey on trips
[00:43.66] I dey like Dey my lane o
[00:46.52] Broke musician wetin you get to offer
[00:50.53] I know say you go go far
[00:52.85] But am talking about now
[00:54.70] See me see wahala
[00:56.01] Oh no no
[00:57.04] Be like say I don kolo
[00:59.40] Your love dey carry me go go
[01:02.04] E don, make me humble
[01:04.72] Enter google, billions of girls but I choose you
[01:08.77] Other girls say i loco
[01:11.02] Na him make me follow you
[01:13.03] Follow you go go
[01:13.82] I just wan' my peace
[01:15.13] I wan' get money
[01:16.32] Stop all this things
[01:17.34] No Dey form for me come to daddy make we gum body
[01:20.78] What you want from me Shebi na money
[01:23.10] I go tell mommy come see my baby
[01:25.38] I go tell daddy come see my baby
[01:27.68] I go do anything wey you want
[01:29.95] I go get anything wey you need
[01:32.24] I go try to Dey go my best my lady my sophia the first
[01:36.49] Memories dey wey I no fit forget
[01:38.84] Your love thin me I no fit regret
[01:40.91] If aza dry I go open wallet
[01:43.39] Life is short oya let go on flex
[01:45.55] Spend on you like I no get budget
[01:47.82] Spend on you like I no get budget
[01:50.52] Oh no no
[01:51.84] Be like say I don kolo
[01:54.28] Your love dey carry me go go
[01:56.74] E don make me humble
[01:59.58] Enter google billions of girls but I choose you
[02:03.54] Other girls say i loco
[02:05.94] Na him make me follow you
[02:07.89] Follow you
[02:08.89] Oh no no
[02:10.16] Be like say I don kolo
[02:12.54] Your love dey carry me go go
[02:15.01] E don make me humble
[02:17.83] Enter google billions of girls but I choose you
[02:21.86] Other girls say i loco
[02:24.25] Na him make me follow you
[02:26.15] Follow you go go
[02:28.50] Be like say I don kolo
[02:30.76] Your love dey carry me go go
[02:33.30] E don make me humble
[02:37.89] Tega Boi
[02:38.76]

โญ Rate These Lyrics

โ˜†โ˜†โ˜†โ˜†โ˜†
Average: 0.0/5 โ€ข 0 ratings