Alhamdulillah (feat. Zlatan)
๐ต 2325 characters
โฑ๏ธ 2:56 duration
๐ ID: 9539053
๐ Lyrics
TerryTheVoice
Ibile
Bank account wey money no dey
Wetin you wan do with OTP?
It's Jesse
Amazin'
Yeah yeah
Hand on my chest 'cos I mean am
This one no be movie e be real life
Gbedu make them dance and feel irie
Make somebody call my dealer eh
Ha!
E no be play play oh
They no gimme chance no be today oh
Your mind go they oh
If you know the price wey you go pay oh
Ah ah an
Ha!
I bin no get nothing my brother
I bin no get nothing
Now we making money Alhamdulilah
Ha!
I bin no get nothing my brother oh
I bin get nothing
Now we making money Alhamdulilah
Alhamadulilah
Na the money me I can't do without
(I can't do without)
Can't do without
(Me I can't do without)
Alhamadulilah
(Alhamdulilah)
Na the money me I can't do without
(Me I can't do without)
Can't do without
Jomo, jomo, jomo, jomo
Korunbe
Back in the days, I no fit in
Back in the days, no shi shi
Bank account wey money no dey
Wetin I wan do with OTP?
Na who get money for hand dey order Oscroh
To put food for table I dey carry kponkpon
Life was rough and I wan shine bobo
You go fit pay prize, I shout of course
Of course
Na so I bend down carry my cross
Who dem dey call guy don turn to boss
Who God don bless no man can curse ayiii
Ha!
I bin no get nothing my brother
I bin no get nothing
(I bin no get shi-shi)
Now we making money Alhamdulilah
Ha!
I bin no get nothing my brother oh
I bin get nothing
Now we making money Alhamdulilah
Alhamadulilah
Na the money me I can't do without
(I can't do without)
Can't do without
(Me I can't do without)
Alhamadulilah
Na the money me I can't do without
(Me I can't do without)
Can't do without
Musically I dey give dem something
Naturally sey e dey my body oh
Got the Rollie like e no be nothing
No go follow me dey drink my squadi
Musically I dey give dem something
Naturally say e dey my body oh
Got the Rollie like e no be nothing
No go follow me they drink my squadi
Ha!
I bin no get nothing my brother
I bin no get nothing
(I bin no get shi-shi)
Now we making money Alhamdulilah
Ha!
I bin no get nothing my brother oh
I bin get nothing
(dem count me out)

โฑ๏ธ Synced Lyrics
[00:05.39] TerryTheVoice
[00:07.26] Ibile
[00:09.06] Bank account wey money no dey
[00:10.94] Wetin you wan do with OTP?
[00:12.51] It's Jesse
[00:13.67] Amazin'
[00:14.51] Yeah yeah
[00:16.12] Hand on my chest 'cos I mean am
[00:18.14] This one no be movie e be real life
[00:20.24] Gbedu make them dance and feel irie
[00:22.31] Make somebody call my dealer eh
[00:24.95] Ha!
[00:25.48] E no be play play oh
[00:26.73] They no gimme chance no be today oh
[00:29.46] Your mind go they oh
[00:30.75] If you know the price wey you go pay oh
[00:33.09] Ah ah an
[00:34.22] Ha!
[00:34.76] I bin no get nothing my brother
[00:36.88] I bin no get nothing
[00:39.55] Now we making money Alhamdulilah
[00:42.46] Ha!
[00:42.90] I bin no get nothing my brother oh
[00:45.17] I bin get nothing
[00:47.63] Now we making money Alhamdulilah
[00:50.80] Alhamadulilah
[00:52.37] Na the money me I can't do without
[00:54.25] (I can't do without)
[00:55.22] Can't do without
[00:56.30] (Me I can't do without)
[00:59.35] Alhamadulilah
[01:00.31] (Alhamdulilah)
[01:00.97] Na the money me I can't do without
[01:02.41] (Me I can't do without)
[01:03.76] Can't do without
[01:04.68] Jomo, jomo, jomo, jomo
[01:06.59] Korunbe
[01:07.47] Back in the days, I no fit in
[01:09.50] Back in the days, no shi shi
[01:11.43] Bank account wey money no dey
[01:13.51] Wetin I wan do with OTP?
[01:15.51] Na who get money for hand dey order Oscroh
[01:17.68] To put food for table I dey carry kponkpon
[01:19.70] Life was rough and I wan shine bobo
[01:21.86] You go fit pay prize, I shout of course
[01:24.15] Of course
[01:25.05] Na so I bend down carry my cross
[01:27.15] Who dem dey call guy don turn to boss
[01:29.38] Who God don bless no man can curse ayiii
[01:32.62] Ha!
[01:33.12] I bin no get nothing my brother
[01:35.13] I bin no get nothing
[01:36.68] (I bin no get shi-shi)
[01:37.83] Now we making money Alhamdulilah
[01:40.70] Ha!
[01:41.32] I bin no get nothing my brother oh
[01:43.53] I bin get nothing
[01:46.08] Now we making money Alhamdulilah
[01:49.17] Alhamadulilah
[01:50.75] Na the money me I can't do without
[01:52.59] (I can't do without)
[01:53.63] Can't do without
[01:54.87] (Me I can't do without)
[01:57.76] Alhamadulilah
[01:59.35] Na the money me I can't do without
[02:00.83] (Me I can't do without)
[02:02.25] Can't do without
[02:04.64] Musically I dey give dem something
[02:06.60] Naturally sey e dey my body oh
[02:08.97] Got the Rollie like e no be nothing
[02:10.77] No go follow me dey drink my squadi
[02:12.62] Musically I dey give dem something
[02:14.88] Naturally say e dey my body oh
[02:16.96] Got the Rollie like e no be nothing
[02:19.01] No go follow me they drink my squadi
[02:22.53] Ha!
[02:23.01] I bin no get nothing my brother
[02:25.27] I bin no get nothing
[02:26.70] (I bin no get shi-shi)
[02:27.89] Now we making money Alhamdulilah
[02:31.19] Ha!
[02:31.52] I bin no get nothing my brother oh
[02:33.83] I bin get nothing
[02:34.98] (Dem count me out)
[02:36.35] Now we making money Alhamdulilah
[02:39.44] Alhamadulilah
[02:40.80] Na the money me I can't do without
[02:42.69] (I can't do without)
[02:43.72] Can't do without
[02:44.68] (Me I can't do without)
[02:47.75] Alhamadulilah
[02:49.12] (Alhamdulilah)
[02:49.71] Na the money me I can't do without
[02:50.92] (Me I can't do without)
[02:52.19] Can't do without
[02:52.97]