Omo Ologo
๐ต 1566 characters
โฑ๏ธ 2:41 duration
๐ ID: 9546025
๐ Lyrics
Omo Ologo
Ta di ta dada
Omo aiye niyen ee ee
Me I no fit tell dem
Me I no fit share dem
Omo I no fit clear dem (Dbliss on the beat)
Baddeltaboi
Boy e get as e dey be o
No be every time prick stand e be konji
Make you no go gum body
Say Instagram fresh
E no mean say e get money o
Ehen
Abobi make I yarn you gist
The doings you dey see na plenty debit (olohun)
Even fashola dey find credit and even ambode dey tight person
Ehen
So make dem no dey chyke person
Me I only learn from my life lesson
Say na ghetto wey me I dey wen dem kpai person
Omo ologo rora sare
Ehen
Omo ologo no go cast
Omo ologo no too razz
Ehen
Omo ologo rora sare
Ehen
Omo ologo no too cast
Omo ologo no too razz
Say brother as you dey this jungle
No too grumble
Cause person wen no get suppose to humble
He suppose to humble
Cause u know say kai
Na Oluwa dey package us
No go smoke Igbo for where them park hilux
Ojo dey vex
Even for bible self them catch Jesus
For the street
Na everyday dem dey debit us
Charley u for use ur medulla
As u dey get ur 10 dollars
You for keep am on a low
Say you for let nobody know
Me I tell them say eh
Omo ologo rora sare
Ehen
Omo ologo no go cast
Omo ologo no too razz
Ehen
Omo ologo rora sare
Ehen
Omo ologo no too cast
Omo ologo no too razz
Ehen
Me I no dey send person
Me I get e fire wen go shenk person
Ghetto wen we dey dem too dey kpai person
Omo the ghetto wen we dey dem too dey kpai person

โฑ๏ธ Synced Lyrics
[00:02.49] Omo Ologo
[00:03.14] Ta di ta dada
[00:07.49] Omo aiye niyen ee ee
[00:08.88] Me I no fit tell dem
[00:11.88] Me I no fit share dem
[00:14.18] Omo I no fit clear dem (Dbliss on the beat)
[00:16.11] Baddeltaboi
[00:20.44] Boy e get as e dey be o
[00:22.47] No be every time prick stand e be konji
[00:24.96] Make you no go gum body
[00:26.96] Say Instagram fresh
[00:28.12] E no mean say e get money o
[00:29.75] Ehen
[00:32.92] Abobi make I yarn you gist
[00:34.97] The doings you dey see na plenty debit (olohun)
[00:37.92] Even fashola dey find credit and even ambode dey tight person
[00:41.75] Ehen
[00:43.99] So make dem no dey chyke person
[00:44.94] Me I only learn from my life lesson
[00:47.49] Say na ghetto wey me I dey wen dem kpai person
[00:50.45] Omo ologo rora sare
[00:55.47] Ehen
[00:56.42] Omo ologo no go cast
[00:57.58] Omo ologo no too razz
[00:59.28] Ehen
[01:00.60] Omo ologo rora sare
[01:05.72] Ehen
[01:06.21] Omo ologo no too cast
[01:07.22] Omo ologo no too razz
[01:08.99] Say brother as you dey this jungle
[01:10.97] No too grumble
[01:12.22] Cause person wen no get suppose to humble
[01:15.93] He suppose to humble
[01:18.55] Cause u know say kai
[01:20.51] Na Oluwa dey package us
[01:22.22] No go smoke Igbo for where them park hilux
[01:24.55] Ojo dey vex
[01:25.21] Even for bible self them catch Jesus
[01:27.25] For the street
[01:28.22] Na everyday dem dey debit us
[01:29.27] Charley u for use ur medulla
[01:31.91] As u dey get ur 10 dollars
[01:34.24] You for keep am on a low
[01:36.52] Say you for let nobody know
[01:38.84] Me I tell them say eh
[01:40.02] Omo ologo rora sare
[01:42.54] Ehen
[01:43.28] Omo ologo no go cast
[01:47.50] Omo ologo no too razz
[01:49.38] Ehen
[01:50.58] Omo ologo rora sare
[01:53.34]
[01:55.56] Ehen
[01:56.55] Omo ologo no too cast
[01:59.89] Omo ologo no too razz
[02:00.85] Ehen
[02:01.32] Me I no dey send person
[02:02.59] Me I get e fire wen go shenk person
[02:04.85] Ghetto wen we dey dem too dey kpai person
[02:08.03] Omo the ghetto wen we dey dem too dey kpai person
[02:10.53] Me I no dey send person
[02:12.34] Me I get e fire wen go shenk person
[02:14.88] Ghetto wen we dey dem too dey kpai person
[02:17.35] Omo the ghetto wen we dey dem too dey kpai person
[02:18.20]