Yeh
๐ต 1639 characters
โฑ๏ธ 2:54 duration
๐ ID: 9558449
๐ Lyrics
Ah Yeh ah Yeh
Them no Dey reason person
Ah Yeh ah Yeh
Them no Dey reason person
Ah Yeh ah Yeh
Them no Dey reason person oh oh oh
Dey reason person
Them go call you their gee but for your back dem Dey stab you
Hail you for front but for your back dem Dey yab you
Trust no motherfucker anybody can loose guard you
If you depend on people no cap life go hard you
Poverty die shey na mouth you wan take kill am
My blood my day one shey he go chest if you bill am
You never tire to Dey call your mate chairman
Life's all about risks so you no gat Dey fear man
Everyday na you Dey post Benz but you no Dey grind
Steady sleep no fit give you that money wey you Dey find
You Dey aim success na hustle na be the gun
You like flex you no wan grind oh nigga be warned
Ah Yeh ah Yeh
Them no Dey reason person
Ah Yeh ah Yeh
Them no Dey reason person
Ah Yeh ah Yeh
Them no Dey reason person oh oh oh
Dey reason person
If life never teach you lesson nigga teach yourself
Stay woke
Nobody love you reach yourself
Boys Dey ball with your net worth oboy you still Dey sleep
You never tire to Dey trekk you no wan pull in a whip
Love no Dey the street everybody wan be boss
Hunger dey let you know say you gat get money na must
You gat focus on the grind cos nobody really cares
Go and make money guy no Dey think of all these girls
Go broke nobody go reason you
You no get money you Dey talk nobody go listen you
The hustle no Dey loss steady believe he go pay
As you Dey work pray too cos oluwa Na the way

โฑ๏ธ Synced Lyrics
[00:19.26] Ah Yeh ah Yeh
[00:22.47] Them no Dey reason person
[00:24.55] Ah Yeh ah Yeh
[00:27.26] Them no Dey reason person
[00:29.20] Ah Yeh ah Yeh
[00:31.97] Them no Dey reason person oh oh oh
[00:35.13] Dey reason person
[00:38.30] Them go call you their gee but for your back dem Dey stab you
[00:41.27] Hail you for front but for your back dem Dey yab you
[00:43.65] Trust no motherfucker anybody can loose guard you
[00:45.92] If you depend on people no cap life go hard you
[00:48.40] Poverty die shey na mouth you wan take kill am
[00:50.75] My blood my day one shey he go chest if you bill am
[00:53.21] You never tire to Dey call your mate chairman
[00:55.07] Life's all about risks so you no gat Dey fear man
[00:57.81] Everyday na you Dey post Benz but you no Dey grind
[01:00.26] Steady sleep no fit give you that money wey you Dey find
[01:02.78] You Dey aim success na hustle na be the gun
[01:05.09] You like flex you no wan grind oh nigga be warned
[01:07.67] Ah Yeh ah Yeh
[01:10.31] Them no Dey reason person
[01:12.34] Ah Yeh ah Yeh
[01:14.81] Them no Dey reason person
[01:17.11] Ah Yeh ah Yeh
[01:20.18] Them no Dey reason person oh oh oh
[01:22.90] Dey reason person
[01:26.25] If life never teach you lesson nigga teach yourself
[01:28.95] Stay woke
[01:31.35] Nobody love you reach yourself
[01:31.85] Boys Dey ball with your net worth oboy you still Dey sleep
[01:33.98] You never tire to Dey trekk you no wan pull in a whip
[01:36.02] Love no Dey the street everybody wan be boss
[01:38.52] Hunger dey let you know say you gat get money na must
[01:40.83] You gat focus on the grind cos nobody really cares
[01:43.38] Go and make money guy no Dey think of all these girls
[01:46.03] Go broke nobody go reason you
[01:48.00] You no get money you Dey talk nobody go listen you
[01:50.62] The hustle no Dey loss steady believe he go pay
[01:52.93] As you Dey work pray too cos oluwa Na the way
[01:55.38] Ah Yeh ah Yeh
[01:58.37] Them no Dey reason person
[02:00.65] Ah Yeh ah Yeh
[02:03.29] Them no Dey reason person
[02:05.43] Ah Yeh ah Yeh
[02:07.97] Them no Dey reason person oh oh oh
[02:10.96] Dey reason person
[02:14.46]