Strong warning (Outro)
๐ต 1812 characters
โฑ๏ธ 2:13 duration
๐ ID: 9566109
๐ Lyrics
I go make sure this upstairs dem put fire
Dem burn am
You never know na me dey try
Me you go die today
Na die you go die
Make I wait small
You carry knife
You think say me no get knife
Me when get cutlass and bottle and axe
I go make sure I bury you today,
If you no die
You go know say dem no dey call me fra
Enereh junction with my two friends
Two girls so free press am na new Benz
Look all the ogbor dem wen dey my back
Na boys wey I put on
Who you put on wey you dey cap
Juju wey quite blow Igbo for e face
Leave Uche face face
We no dey look am
Tell am make e dey gbes
The Kala no be for decor
One call, see the way we shift your network
Tell father make e come take e bible
I no go need am
My demon wan borrow me e riffle
The coast no clear
Observe the Camry wey dey my back
Incase dem move wrong
Tell Efe make e jam dem for back
My temper short Arya star skirt
The shoes I order am for Farfetch
Na all these things dey make area dey vex
Enter Ghana find chairman
Wey dem wan follow dey press
Luis V cap but I pair am with my ISB
My own mech dey come area hope you ready?
Na big transaction we need
Keep your award plaque
Na before we need am
Right now na more cars
Gbomo gbomo doings and lifestyle
Legendary na we hand una dey carve style
We Dey see the back n Joey
Shey na stream farm
Whatever floats your boat
But no come here dey form (scam)
After we park for front of your house
With like six Benz, five Lexus, two hilux
Surround your full fence
Na me put you on
Shut up before I load that your mouth
Dirty garage
Nobody know you before for the south
Small Congo meat
Wey you hurry swallow dey give you mind
Kiniovo abeg enh spray that jalo behind
One call coast clear, blast am
You think say me no get people,
You think say I no get battalion
Wey go blow the whole fence
Wey go blow the whole house
Dem burn am
You never know na me dey try
Me you go die today
Na die you go die
Make I wait small
You carry knife
You think say me no get knife
Me when get cutlass and bottle and axe
I go make sure I bury you today,
If you no die
You go know say dem no dey call me fra
Enereh junction with my two friends
Two girls so free press am na new Benz
Look all the ogbor dem wen dey my back
Na boys wey I put on
Who you put on wey you dey cap
Juju wey quite blow Igbo for e face
Leave Uche face face
We no dey look am
Tell am make e dey gbes
The Kala no be for decor
One call, see the way we shift your network
Tell father make e come take e bible
I no go need am
My demon wan borrow me e riffle
The coast no clear
Observe the Camry wey dey my back
Incase dem move wrong
Tell Efe make e jam dem for back
My temper short Arya star skirt
The shoes I order am for Farfetch
Na all these things dey make area dey vex
Enter Ghana find chairman
Wey dem wan follow dey press
Luis V cap but I pair am with my ISB
My own mech dey come area hope you ready?
Na big transaction we need
Keep your award plaque
Na before we need am
Right now na more cars
Gbomo gbomo doings and lifestyle
Legendary na we hand una dey carve style
We Dey see the back n Joey
Shey na stream farm
Whatever floats your boat
But no come here dey form (scam)
After we park for front of your house
With like six Benz, five Lexus, two hilux
Surround your full fence
Na me put you on
Shut up before I load that your mouth
Dirty garage
Nobody know you before for the south
Small Congo meat
Wey you hurry swallow dey give you mind
Kiniovo abeg enh spray that jalo behind
One call coast clear, blast am
You think say me no get people,
You think say I no get battalion
Wey go blow the whole fence
Wey go blow the whole house