Home ๐ŸŽฌ Bollywood ๐ŸŽต Pakistani ๐ŸŽค English Pop

God You Are 2 Much

๐Ÿ‘ค Timaya โ€ข ๐ŸŽผ Gift And Grace โ€ข โฑ๏ธ 4:33
๐ŸŽต 2294 characters
โฑ๏ธ 4:33 duration
๐Ÿ†” ID: 9566318

๐Ÿ“œ Lyrics

My God you are too much yeh eh eh,
ahn han han. God you are three much
yeh eh eh, ahn han han. Thank God
for talent yeh eh eh, ahn han han,
chei Timaya don explode yeh eh
eh, ahn han han, chia eh olotu dan
kpoda yeh eh ah, ahn han han. Gbarakuma
gbarukuma dan kpoda eh, yeh eh
eh, ahn han han.

Apart from music I no see wetin
I for do eh . Apart from sing
I dey sing, I dey sing, I dey sing,
I dey sing. Chai! Apart from music
I no see wetin I for do eh. Everybody
rise up (her), everybody rise
up (he), everybody make una mentel
because Timaya dey make una mental
e eh. Udunkulu eh, Timaya make
you gbangbocha eh. Egberi Papa
gbangbocha eh. Everybody make
una leave me eh. Chai oo. Music
too much for my body eh, chai, I

no fit explain am.

Well I say, I discover my talent
eh, when I was very very young ye.
My mama say na school o, make I flow,
make I become banker ye, dem wan
me to take over my papa wetin e be
ye. Chai! Well I try to dey go school
my brother, I no fit ye. Book e no
enter my brain, my brother make
e no be by force ye, I decided to
sing, my brother this na true story
eh. Kay Solo my brother abeg make
you tell them the story eh, na wen
I went to Alaba to go look for one
marketer, na so dem say my music
e no follow at all ye. Chai! E no
reach my Lagos, now make dey see
me eh. Every marketer na so them
just dey follow me, now them want
to buy me. Everybody dem want to
sell me. I say if not for Danco Music
where I for dey. If not for Wisdom
Odogwu where I for dey today. Chai!
Dem don dey see me eh, everybody
dey love me eh. Make una just free
me like my brother Terry G. chai!
Tjoe na my friend io, ABHU Ventures
na my paddy o. what about Obiano?

Everybody na my friend eh. They
want to tie my song, my brother
na chineke me, ye.

Well I sing say my name na Timaya,
just because I'm getting higher.
Na me be the Egberi Papa 1 of Bayelsa
people eh. Dem call me their tonyontonyon
soldier eh, eh dem say I dey connected
just like Turaya, e no get wire.
My guy, I no get to tire eh. Everybody
just look at me like say I be over
tire. Chai! Make una dey dance
io. Everybody come feel me io.
My music e too dey sweet for your
ear, e be like say na juju oh, no
be juju o, na Jehova God day do am
oh. Everybody make we dance and
wine and make you dance to the gbedu
io.

โฑ๏ธ Synced Lyrics

[00:09.13] My God you are too much yeh eh eh,
[00:13.43] Ahn han han. God you are three much
[00:17.03] Yeh eh eh, ahn han han. Thank God
[00:18.31] For talent yeh eh eh, ahn han han,
[00:20.89] Chei Timaya don explode yeh eh
[00:23.01] Eh, ahn han han, chia eh olotu dan
[00:27.03] Kpoda yeh eh ah, ahn han han. Gbarakuma
[00:32.77] Gbarukuma dan kpoda eh, yeh eh
[00:33.75] Eh, ahn han han.
[00:34.52] Apart from music I no see wetin
[00:35.72] I for do eh . Apart from sing
[00:38.58] I dey sing, I dey sing, I dey sing,
[00:43.99] I dey sing. Chai! Apart from music
[00:46.00] I no see wetin I for do eh. Everybody
[00:49.93] Rise up (her), everybody rise
[00:51.26] Up (he), everybody make una mentel
[00:53.86] Because Timaya dey make una mental
[00:56.29] E eh. Udunkulu eh, Timaya make
[00:58.32] You gbangbocha eh. Egberi Papa
[01:00.58] Gbangbocha eh. Everybody make
[01:02.68] Una leave me eh. Chai oo. Music
[01:05.16] Too much for my body eh, chai, I
[01:08.34] No fit explain am.
[01:11.23] Well I say, I discover my talent
[01:13.84] Eh, when I was very very young ye.
[01:15.77] My mama say na school o, make I flow,
[01:42.25] Make I become banker ye, dem wan
[01:44.59] Me to take over my papa wetin e be
[01:47.98] Ye. Chai! Well I try to dey go school
[01:50.13] My brother, I no fit ye. Book e no
[01:51.76] Enter my brain, my brother make
[01:54.10] E no be by force ye, I decided to
[01:56.77] Sing, my brother this na true story
[01:59.48] Eh. Kay Solo my brother abeg make
[02:01.91] You tell them the story eh, na wen
[02:03.67] I went to Alaba to go look for one
[02:05.70] Marketer, na so dem say my music
[02:09.35] E no follow at all ye. Chai! E no
[02:12.54] Reach my Lagos, now make dey see
[02:14.55] Me eh. Every marketer na so them
[02:17.78] Just dey follow me, now them want
[02:19.57] To buy me. Everybody dem want to
[02:21.64] Sell me. I say if not for Danco Music
[02:23.67] Where I for dey. If not for Wisdom
[02:28.17] Odogwu where I for dey today. Chai!
[02:30.99] Dem don dey see me eh, everybody
[02:33.53] Dey love me eh. Make una just free
[02:35.83] Me like my brother Terry G. chai!
[02:39.18] Tjoe na my friend io, ABHU Ventures
[02:41.66] Na my paddy o. what about Obiano?
[02:43.82] Everybody na my friend eh. They
[02:47.37] Want to tie my song, my brother
[02:49.32] Na chineke me, ye.
[02:54.76] Well I sing say my name na Timaya,
[02:55.90] Just because I'm getting higher.
[02:57.67] Na me be the Egberi Papa 1 of Bayelsa
[02:59.33] People eh. Dem call me their tonyontonyon
[03:44.56] Soldier eh, eh dem say I dey connected
[03:48.06] Just like Turaya, e no get wire.
[03:51.01] My guy, I no get to tire eh. Everybody
[03:53.19] Just look at me like say I be over
[03:56.73] Tire. Chai! Make una dey dance
[03:58.92] Io. Everybody come feel me io.
[04:01.37] My music e too dey sweet for your
[04:03.32] Ear, e be like say na juju oh, no
[04:06.13] Be juju o, na Jehova God day do am
[04:08.74] Oh. Everybody make we dance and
[04:11.33] Wine and make you dance to the gbedu
[04:13.89] Io.
[04:16.19]

โญ Rate These Lyrics

โ˜†โ˜†โ˜†โ˜†โ˜†
Average: 0.0/5 โ€ข 0 ratings