Home ๐ŸŽฌ Bollywood ๐ŸŽต Pakistani ๐ŸŽค English Pop

Shayo

๐Ÿ‘ค Bigiano โ€ข ๐ŸŽผ Shayo Master โ€ข โฑ๏ธ 3:47
๐ŸŽต 3307 characters
โฑ๏ธ 3:47 duration
๐Ÿ†” ID: 9566429

๐Ÿ“œ Lyrics

I no go fit invite una come my party (this is another Sheyman production)
Make una no shayo oh
No shayo oh, no shayo oh (Bigiano)
All of una must shayo
I no go fit, I no go fit (hey-hey-hey)
No shayo oh, no shayo oh, no shayo oh
All of una must shayo (Sheyman)

First of August na the date oh
Na so me and my friends sit down, we relate oh
Say make we gather people come jubilate oh
'Cause na my success I dey try celebrate oh
You see

You can't afford to come late oh
'Cause my gate go dey close like eight oh
And if you come so quick and corporate oh
Girls dem yapa you can start to relate oh, 'late oh
And if you wan to chocolate oh
Kpoli and drink already don circulate oh, 'late oh
But if you feel intoxicate oh
Sit down in a place and start to dey meditate meanwhile

Nobody fighting in this place oh
'Cause if you do, you go enter police case oh
Omo I cannot shout, I can start to dictate oh
If you love yourself, give yourself brainy straight oh

Kpoli go dey flow like fire
Shayo go dey flow like water
Anything you want make una order
'Cause I gat everything to make you surrender

I no go fit invite una come my party
Make una no shayo oh
Shayo don dey flow (hey)
Everybody dey kolo (hey)
All of una must shayo

I no go fit invite una come my party
Make una no shayo
Shayo don dey flow (hey)
Everybody dey kolo (hey)
All of una must shayo

This party no be joke oh
All the place just dey full of smoke oh
All the boys wey dey dance don dey toast oh
Even all the girl don high but dem compose oh

Bend your waist and take it slow oh
Dance to the beat as Bigiano just dey flow oh
This na my time, make I spend my dough oh
Even if I like I go smoke igbo oh
You never hear this on your radio
MTV base go love to play all of my video
Alaba go sell, I go carry all my money go
Ghana must go meje must full of owo, owo

University dem dey shout Bigiano
Polytechnics don dey hala Bigiano
London people don dey find Bigiano
American, Jamaican, all

Kpoli go dey flow like fire
Shayo go dey flow like water
Anything you want make una order
'Cause I gat everything to make you surrender

I no go fit invite una come my party
Make una no shayo oh
Shayo don dey flow (hey)
Everybody dey kolo (hey)
All of una must shayo

I no go fit invite una come my party
Make una no shayo oh
Shayo don dey flow (hey)
Everybody dey kolo (hey)
All of una must shayo

This party no be joke oh
Wound ya, kill ya by yourself
Wound ya, kill ya by yourself
You must to wound ya, kill ya by yourself, naw
You go wound ya, kill ya by yourself
I say, you go wound ya, kill ya by yourself
You go wound ya, kill ya by yourself
Wound ya, kill ya by yourself, naw
Wound ya, kill ya by yourself

I no go fit invite una come my party
Make una no shayo oh
Shayo don dey flow (hey)
Everybody dey kolo (hey)
All of una must shayo

I no go fit invite una come my party
Make una no shayo oh
Shayo don dey flow (hey)
Everybody dey kolo (hey)
All of una must shayo

I no go fit invite una come my party
Make una no shayo oh
No shayo oh, no shayo oh
All of una must shayo
I no go fit, I no go fit
No shayo oh, no shayo oh, no shayo oh
All of una must shayo

I no go fit invite una come my party
Make una no shayo oh
No shayo o, no shayo oh
All of una must shayo
I no go fit, I no go fit
No shayo oh, no shayo oh, no shayo oh
All of una must shayo

โฑ๏ธ Synced Lyrics

[00:00.05] I no go fit invite una come my party (this is another Sheyman production)
[00:02.62] Make una no shayo oh
[00:04.43] No shayo oh, no shayo oh (Bigiano)
[00:06.81] All of una must shayo
[00:08.97] I no go fit, I no go fit (hey-hey-hey)
[00:12.79] No shayo oh, no shayo oh, no shayo oh
[00:15.99] All of una must shayo (Sheyman)
[00:18.09] First of August na the date oh
[00:19.72] Na so me and my friends sit down, we relate oh
[00:22.23] Say make we gather people come jubilate oh
[00:24.48] 'Cause na my success I dey try celebrate oh
[00:26.75] You see
[00:27.44] You can't afford to come late oh
[00:28.90] 'Cause my gate go dey close like eight oh
[00:31.19] And if you come so quick and corporate oh
[00:33.52] Girls dem yapa you can start to relate oh, 'late oh
[00:36.48] And if you wan to chocolate oh
[00:37.96] Kpoli and drink already don circulate oh, 'late oh
[00:40.72] But if you feel intoxicate oh
[00:42.31] Sit down in a place and start to dey meditate meanwhile
[00:45.32] Nobody fighting in this place oh
[00:46.99] 'Cause if you do, you go enter police case oh
[00:49.27] Omo I cannot shout, I can start to dictate oh
[00:51.55] If you love yourself, give yourself brainy straight oh
[00:54.54] Kpoli go dey flow like fire
[00:56.81] Shayo go dey flow like water
[00:59.05] Anything you want make una order
[01:01.10] 'Cause I gat everything to make you surrender
[01:03.48] I no go fit invite una come my party
[01:06.46] Make una no shayo oh
[01:08.28] Shayo don dey flow (hey)
[01:08.95] Everybody dey kolo (hey)
[01:10.18] All of una must shayo
[01:12.22] I no go fit invite una come my party
[01:15.35] Make una no shayo
[01:17.36] Shayo don dey flow (hey)
[01:18.01] Everybody dey kolo (hey)
[01:19.15] All of una must shayo
[01:21.75] This party no be joke oh
[01:23.43] All the place just dey full of smoke oh
[01:25.88] All the boys wey dey dance don dey toast oh
[01:27.74] Even all the girl don high but dem compose oh
[01:30.79] Bend your waist and take it slow oh
[01:32.12] Dance to the beat as Bigiano just dey flow oh
[01:34.74] This na my time, make I spend my dough oh
[01:36.98] Even if I like I go smoke igbo oh
[01:39.65] You never hear this on your radio
[01:41.23] MTV base go love to play all of my video
[01:43.83] Alaba go sell, I go carry all my money go
[01:45.88] Ghana must go meje must full of owo, owo
[01:48.75] University dem dey shout Bigiano
[01:50.95] Polytechnics don dey hala Bigiano
[01:53.17] London people don dey find Bigiano
[01:55.42] American, Jamaican, all
[01:58.01] Kpoli go dey flow like fire
[02:00.01] Shayo go dey flow like water
[02:02.54] Anything you want make una order
[02:04.66] 'Cause I gat everything to make you surrender
[02:06.52] I no go fit invite una come my party
[02:09.62] Make una no shayo oh
[02:11.53] Shayo don dey flow (hey)
[02:12.41] Everybody dey kolo (hey)
[02:13.48] All of una must shayo
[02:15.62] I no go fit invite una come my party
[02:18.73] Make una no shayo oh
[02:20.53] Shayo don dey flow (hey)
[02:21.49] Everybody dey kolo (hey)
[02:22.65] All of una must shayo
[02:25.09] This party no be joke oh
[02:27.24] Wound ya, kill ya by yourself
[02:29.49] Wound ya, kill ya by yourself
[02:31.07] You must to wound ya, kill ya by yourself, naw
[02:33.68] You go wound ya, kill ya by yourself
[02:35.18] I say, you go wound ya, kill ya by yourself
[02:38.10] You go wound ya, kill ya by yourself
[02:40.64] Wound ya, kill ya by yourself, naw
[02:42.97] Wound ya, kill ya by yourself
[02:44.96] I no go fit invite una come my party
[02:48.06] Make una no shayo oh
[02:50.01] Shayo don dey flow (hey)
[02:51.04] Everybody dey kolo (hey)
[02:52.22] All of una must shayo
[02:54.47] I no go fit invite una come my party
[02:57.21] Make una no shayo oh
[02:59.05] Shayo don dey flow (hey)
[02:59.88] Everybody dey kolo (hey)
[03:01.33] All of una must shayo
[03:03.19] I no go fit invite una come my party
[03:06.15] Make una no shayo oh
[03:08.06] No shayo oh, no shayo oh
[03:10.21] All of una must shayo
[03:12.28] I no go fit, I no go fit
[03:15.97] No shayo oh, no shayo oh, no shayo oh
[03:19.39] All of una must shayo
[03:21.21] I no go fit invite una come my party
[03:24.30] Make una no shayo oh
[03:26.12] No shayo o, no shayo oh
[03:28.39] All of una must shayo
[03:30.36] I no go fit, I no go fit
[03:34.02] No shayo oh, no shayo oh, no shayo oh
[03:37.33] All of una must shayo
[03:40.46]

โญ Rate These Lyrics

โ˜†โ˜†โ˜†โ˜†โ˜†
Average: 0.0/5 โ€ข 0 ratings