Home ๐ŸŽฌ Bollywood ๐ŸŽต Pakistani ๐ŸŽค English Pop

The Suitor

๐Ÿ‘ค Monaky โ€ข ๐ŸŽผ The Suitor โ€ข โฑ๏ธ 2:24
๐ŸŽต 1459 characters
โฑ๏ธ 2:24 duration
๐Ÿ†” ID: 9581516

๐Ÿ“œ Lyrics

The answer wey I get na who are you?
She say my daughter no go gree for you
Shey you come ask for her hand too
Your looks are unrefined your style is crude

I tell her make she take another look
Dem no dey use the cover judge a book
Me and your pikin no fit get issues
I too good like a pair of Nike shoes

Remember in case you don forget, oh
Fine boy no be fine pocket, oh
Every Mallam perm him kettle
No look say I come from ghetto

(You don forget, oh)
(Fine pocket, oh)
(Perm him kettle)

As you see me so
I no like to halla, oh (eh-eh-eh)
I no dey bother, oh (eh-eh-eh)
I no like to halla, oh (eh-eh-eh)
I hate wahala, oh (eh-eh-eh)

I no like to halla, oh (eh-eh-eh)
I no dey bother, oh (eh-eh-eh)
I no like to halla, oh (eh-eh-eh)
I hate wahala, oh (eh-eh-eh)

Can't you see the glory?
I be no want make I cut my button
Wetin dey my neck go make you blurry
(I hope you dey see see see)

Not all that glitters, na who talk am?
No be fugazi you fit check am
Small body but I wear giant
This Goliath na Obi stone am

Everything new got to keep it cha cha
London way no going back osapa
Raba dey you no go ever sapa

(You don forget, oh)
(Fine pocket, oh)
(Perm him kettle)

As you see me so
I no like to halla, oh (eh-eh-eh)
I no dey bother, oh (eh-eh-eh)
I no like to halla, oh (eh-eh-eh)
I hate wahala, oh (eh-eh-eh)

I no like to halla, oh (eh-eh-eh)
I no dey bother, oh (eh-eh-eh)
I no like to halla, oh (eh-eh-eh)
I hate wahala, oh (Saleh) (eh-eh-eh)

โฑ๏ธ Synced Lyrics

[00:20.34] The answer wey I get na who are you?
[00:22.70] She say my daughter no go gree for you
[00:25.36] Shey you come ask for her hand too
[00:27.71] Your looks are unrefined your style is crude
[00:30.27] I tell her make she take another look
[00:32.74] Dem no dey use the cover judge a book
[00:35.28] Me and your pikin no fit get issues
[00:37.71] I too good like a pair of Nike shoes
[00:39.94] Remember in case you don forget, oh
[00:42.62] Fine boy no be fine pocket, oh
[00:45.11] Every Mallam perm him kettle
[00:47.66] No look say I come from ghetto
[00:51.26] (You don forget, oh)
[00:53.75] (Fine pocket, oh)
[00:56.11] (Perm him kettle)
[00:57.37] As you see me so
[00:58.62] I no like to halla, oh (eh-eh-eh)
[01:01.39] I no dey bother, oh (eh-eh-eh)
[01:03.63] I no like to halla, oh (eh-eh-eh)
[01:06.32] I hate wahala, oh (eh-eh-eh)
[01:08.67] I no like to halla, oh (eh-eh-eh)
[01:11.39] I no dey bother, oh (eh-eh-eh)
[01:13.60] I no like to halla, oh (eh-eh-eh)
[01:16.31] I hate wahala, oh (eh-eh-eh)
[01:20.03] Can't you see the glory?
[01:22.62] I be no want make I cut my button
[01:25.30] Wetin dey my neck go make you blurry
[01:27.29] (I hope you dey see see see)
[01:28.26] Not all that glitters, na who talk am?
[01:31.56] No be fugazi you fit check am
[01:33.94] Small body but I wear giant
[01:36.41] This Goliath na Obi stone am
[01:39.97] Everything new got to keep it cha cha
[01:42.21] London way no going back osapa
[01:45.02] Raba dey you no go ever sapa
[01:48.77]
[01:51.24] (You don forget, oh)
[01:53.64] (Fine pocket, oh)
[01:56.11] (Perm him kettle)
[01:57.35] As you see me so
[01:58.78] I no like to halla, oh (eh-eh-eh)
[02:02.13] I no dey bother, oh (eh-eh-eh)
[02:03.66] I no like to halla, oh (eh-eh-eh)
[02:06.35] I hate wahala, oh (eh-eh-eh)
[02:08.70] I no like to halla, oh (eh-eh-eh)
[02:11.32] I no dey bother, oh (eh-eh-eh)
[02:14.16] I no like to halla, oh (eh-eh-eh)
[02:16.67] I hate wahala, oh (Saleh) (eh-eh-eh)
[02:24.27]

โญ Rate These Lyrics

โ˜†โ˜†โ˜†โ˜†โ˜†
Average: 0.0/5 โ€ข 0 ratings