Home ๐ŸŽฌ Bollywood ๐ŸŽต Pakistani ๐ŸŽค English Pop

Reggae Blues (feat. Iyanya, Kcee, Olamide & Orezi)

๐Ÿ‘ค Harrysong โ€ข ๐ŸŽผ Best of Harrysong โ€ข โฑ๏ธ 4:50
๐ŸŽต 2464 characters
โฑ๏ธ 4:50 duration
๐Ÿ†” ID: 9586179

๐Ÿ“œ Lyrics

Harry song
After the reggae play the blues
The blues the blues
Make you do as i do
I do, i do
Enjoy yourself baby boo
Bae boo, bae boo
Even your boo get a boo
A boo, a boo
Share the gala, share the booze
The booze, the booze
Everybody wanna groove
They grove, they groove
As far as e-money dey pay
Dey pay, dey pay
Skibi ooo pop champagne oh ah ah

Bobo see baddo wey dem dey boo
Dey boo, dey boo
He dey tell amokachi the bull
The bull, the bull
See money for floor like swimming pool
The pool, the pool
Eh dey gimme wings like redi bull
The bull, the bull
Baby anything you want make i do
I do, i do
I no be tiger back to my bull
My bull, my bull
Oya now, our master oh
E dey gbadun oh

If your body touch omoge she go get belle

Harry song
The blues the blues
I do, i do
Enjoy yourself baby boo
Bae boo, bae boo
Even your boo get a boo
A boo, a boo
Share the gala, share the booze
The booze, the booze
Everybody wanna groove

They grove, they groove
As far as e-money dey pay

Dey pay, dey pay
Sikibi ooo pop champagne oh ah ah

Ladies call me talk and do
I talk, i do
The bull, the bull
Dance for reggae, dance my blues
Na turn by turn life dey do
Dey do, dey do
Oya my madam

Dance for me my madam
I like how you gbalam
I will spray you many dollar eh

Oya my madam, dance for me my madam
I like how you gbalam
I spray you many dollar eh

Harry song

The blues the blues
Make you do as i do
I do, i do
Bae boo, bae boo
Even your boo get a boo
A boo, a boo

The booze, the booze
Everybody wanna groove
As far as e-money dey pay
Dey pay, dey pay
Sikibi ooo pop champagne oh... ah ah

3: iyanya

Baby say am more than good
His good, his good
Na me dey put am in the mood oh
Baby come over my place oh
My place, my place
Make you dance the reggae, dance the blues
The blues, the blues

If you give am to me i go take am... take am
I like the way you dey shake am... shake am
Call me daddy, i go call you mummy oh
Na only you wey no dey fake am... fake am
Just call me daddy oh, daddy

Because

Harry song
After the reggae play the blues
The blues the blues
Make you do as i do
I do, i do
Enjoy yourself baby boo

Even your boo get a boo
A boo, a boo
Share the gala, share the booze
The booze, the booze
Everybody wanna groove
They grove, they groove
As far as e-money dey pay
Skibi ooo pop champagne oh... ah ah
No go think am na dollar we spend no be ...ah ah
Na enjoyment i dey, cos me no come this life to suffer... eh eh
Enugu girls dem like to do
To do, to do

โฑ๏ธ Synced Lyrics

[00:01.30] Harry song
[00:03.48] After the reggae play the blues
[00:05.84] The blues the blues
[00:07.40] Make you do as i do
[00:09.53] I do, i do
[00:11.18] Enjoy yourself baby boo
[00:13.31] Bae boo, bae boo
[00:14.86] Even your boo get a boo
[00:17.35] A boo, a boo
[00:18.86] Share the gala, share the booze
[00:21.02] The booze, the booze
[00:22.85] Everybody wanna groove
[00:24.74] They grove, they groove
[00:26.32] As far as e-money dey pay
[00:28.55] Dey pay, dey pay
[00:30.11] Skibi ooo pop champagne oh ah ah
[00:33.90] Bobo see baddo wey dem dey boo
[00:36.31] Dey boo, dey boo
[00:37.92] He dey tell amokachi the bull
[00:40.13] The bull, the bull
[00:41.70] See money for floor like swimming pool
[00:43.89] The pool, the pool
[00:45.57] Eh dey gimme wings like redi bull
[00:47.75] The bull, the bull
[00:49.30] Baby anything you want make i do
[00:51.54] I do, i do
[00:53.05] I no be tiger back to my bull
[00:55.56] My bull, my bull
[00:57.19] Oya now, our master oh
[00:59.39] E dey gbadun oh
[01:01.21] If your body touch omoge she go get belle
[01:04.19] Harry song
[01:08.97] The blues the blues
[01:12.75] I do, i do
[01:14.29] Enjoy yourself baby boo
[01:16.50] Bae boo, bae boo
[01:17.94] Even your boo get a boo
[01:20.40] A boo, a boo
[01:22.06] Share the gala, share the booze
[01:24.19] The booze, the booze
[01:26.07] Everybody wanna groove
[01:28.30] They grove, they groove
[01:29.45] As far as e-money dey pay
[01:31.61] Dey pay, dey pay
[01:33.11] Sikibi ooo pop champagne oh ah ah
[01:37.20] Ladies call me talk and do
[01:39.62] I talk, i do
[01:40.62] The bull, the bull
[01:44.71] Dance for reggae, dance my blues
[01:48.33] Na turn by turn life dey do
[01:50.75] Dey do, dey do
[01:52.51] Oya my madam
[01:53.42] Dance for me my madam
[01:55.73] I like how you gbalam
[01:57.35] I will spray you many dollar eh
[01:59.53] Oya my madam, dance for me my madam
[02:03.36] I like how you gbalam
[02:05.11] I spray you many dollar eh
[02:07.10] Harry song
[02:11.75] The blues the blues
[02:13.48] Make you do as i do
[02:15.39] I do, i do
[02:19.36] Bae boo, bae boo
[02:20.94] Even your boo get a boo
[02:22.85] A boo, a boo
[02:24.75] The booze, the booze
[02:28.54] Everybody wanna groove
[02:32.39] As far as e-money dey pay
[02:34.55] Dey pay, dey pay
[02:35.92] Sikibi ooo pop champagne oh... ah ah
[02:39.48] 3: iyanya
[02:39.72] Baby say am more than good
[02:41.82] His good, his good
[02:43.84] Na me dey put am in the mood oh
[02:47.37] Baby come over my place oh
[02:49.87] My place, my place
[02:51.30] Make you dance the reggae, dance the blues
[02:53.69] The blues, the blues
[02:55.23] If you give am to me i go take am... take am
[02:57.03] I like the way you dey shake am... shake am
[02:59.09] Call me daddy, i go call you mummy oh
[03:02.18] Na only you wey no dey fake am... fake am
[03:06.21] Just call me daddy oh, daddy
[03:09.40] Because
[03:10.87] Harry song
[03:11.64] After the reggae play the blues
[03:12.67] The blues the blues
[03:14.13] Make you do as i do
[03:16.46] I do, i do
[03:17.76] Enjoy yourself baby boo
[03:20.39] Even your boo get a boo
[03:24.37] A boo, a boo
[03:25.67] Share the gala, share the booze
[03:27.87] The booze, the booze
[03:29.57] Everybody wanna groove
[03:31.72] They grove, they groove
[03:33.32] As far as e-money dey pay
[03:36.66] Skibi ooo pop champagne oh... ah ah
[03:42.85] No go think am na dollar we spend no be ...ah ah
[03:46.28] Na enjoyment i dey, cos me no come this life to suffer... eh eh
[03:50.05] Enugu girls dem like to do
[03:54.80] To do, to do
[04:12.23]

โญ Rate These Lyrics

โ˜†โ˜†โ˜†โ˜†โ˜†
Average: 0.0/5 โ€ข 0 ratings