Home ๐ŸŽฌ Bollywood ๐ŸŽต Pakistani ๐ŸŽค English Pop

Doh

๐Ÿ‘ค T-Classic โ€ข ๐ŸŽผ Doh โ€ข โฑ๏ธ 2:19
๐ŸŽต 1329 characters
โฑ๏ธ 2:19 duration
๐Ÿ†” ID: 9594459

๐Ÿ“œ Lyrics

Classical boy
Snap me fine cinemato
Sermakaburi
Yasso

Me I want no lies from you my baby boo
Ohema tell me say
She want nothing but the truth (Ju)
So many things Dey for my mind
I want to do to you
If I tell you girl you fit to run away
I no want make you run Away (oloun!)
E be things E be things (yea)
Wetin be this (ohhh)
If I no lie how you won take believe
Who tell you say (say)
We no fit do
Must everything be about relationship
I like what I see (oohh)
Capture my eyes (yea)
Shey we fit have some fun tonight?
Make I tell you wetin Dey my mind baby

Okay I won doh
Like 5 rounds
Your back e dey enter my eye
I won doh
I no lie
I won doh doh doh
You say make I no lie I no lie
I won doh
Your back e Dey enter my eye
I won doh doh doh

Lobani taniyen thermometer
Mo sa speedometer mo ja
Kilode kilode baba yen toni gbe kolemtal sori
Bami wa bata mi
Baba yen san lori
But na you wey dey burst my bololo
I know your Pman na sojo
But na you wey I wan dey doh doh doh
Sisi Uloma
Jowo baby do normal
I wan commot your Tu T'appelle your bra and trouser
Ah ah ah ah ahn Uloma
Jowo baby do normal
Wan commot your Tu T'appelle your bra and trouser

Okay I won doh
Like 5 rounds
Your back e dey enter my eye
I won doh
I no lie
I won doh doh doh
You say make I no lie I no lie
I won doh
Your back e Dey enter my eye
I won doh doh doh

โฑ๏ธ Synced Lyrics

[00:03.39] Classical boy
[00:07.38] Snap me fine cinemato
[00:11.70] Sermakaburi
[00:14.19] Yasso
[00:17.06] Me I want no lies from you my baby boo
[00:20.64] Ohema tell me say
[00:22.19] She want nothing but the truth (Ju)
[00:24.89] So many things Dey for my mind
[00:27.53] I want to do to you
[00:29.20] If I tell you girl you fit to run away
[00:31.76] I no want make you run Away (oloun!)
[00:33.69] E be things E be things (yea)
[00:35.18] Wetin be this (ohhh)
[00:36.29] If I no lie how you won take believe
[00:38.14] Who tell you say (say)
[00:39.50] We no fit do
[00:40.21] Must everything be about relationship
[00:42.29] I like what I see (oohh)
[00:43.51] Capture my eyes (yea)
[00:44.62] Shey we fit have some fun tonight?
[00:46.60] Make I tell you wetin Dey my mind baby
[00:49.63] Okay I won doh
[00:51.95] Like 5 rounds
[00:52.80] Your back e dey enter my eye
[00:54.92] I won doh
[00:56.02] I no lie
[00:57.15] I won doh doh doh
[00:59.32] You say make I no lie I no lie
[01:01.46] I won doh
[01:03.10] Your back e Dey enter my eye
[01:05.90] I won doh doh doh
[01:07.75] Lobani taniyen thermometer
[01:09.18] Mo sa speedometer mo ja
[01:10.59] Kilode kilode baba yen toni gbe kolemtal sori
[01:13.85] Bami wa bata mi
[01:14.94] Baba yen san lori
[01:16.44] But na you wey dey burst my bololo
[01:19.14] I know your Pman na sojo
[01:21.54] But na you wey I wan dey doh doh doh
[01:24.68] Sisi Uloma
[01:25.94] Jowo baby do normal
[01:28.01] I wan commot your Tu T'appelle your bra and trouser
[01:32.37] Ah ah ah ah ahn Uloma
[01:34.42] Jowo baby do normal
[01:36.82] Wan commot your Tu T'appelle your bra and trouser
[01:41.44] Okay I won doh
[01:42.76] Like 5 rounds
[01:43.77] Your back e dey enter my eye
[01:45.89] I won doh
[01:46.88] I no lie
[01:47.92] I won doh doh doh
[01:49.92] You say make I no lie I no lie
[01:52.18] I won doh
[01:54.08] Your back e Dey enter my eye
[01:56.40] I won doh doh doh
[02:00.90]

โญ Rate These Lyrics

โ˜†โ˜†โ˜†โ˜†โ˜†
Average: 0.0/5 โ€ข 0 ratings