Home 🎬 Bollywood 🎡 Pakistani 🎀 English Pop

The Goat

πŸ‘€ Monaky β€’ 🎼 Monaky Songs β€’ ⏱️ 2:45
🎡 1929 characters
⏱️ 2:45 duration
πŸ†” ID: 9618694

πŸ“œ Lyrics

Pass me the loud
Please on a low-key, no let am loud
As I dey so I be pastor for house
My papa no know say he pikin dey blau

Pass me the loud
I am the goat wey be sheep for house
Na two bible dey de for my bag
One na for God one is made of grass

When I dey church I like to shout halle (alright)
Dem no dey see say I dey carry kele (alright)
I dey wear shokoto like baba shade (alright)
Dem no dey see say I dey 'cause gbege eh

I likΠ΅ to shout halle
Dem no dey see say I dΠ΅y carry kele (alright)
I dey wear shokoto like baba shade (alright)
Dem no dey see say I dey 'cause gbege eh
(But shey) na me dey roll the jumbo
Bad nigga whey be good example
Good pikin that is very bad o
Virgin boy whey go shift your pant o
Na me dey roll the jumbo
Bad nigga whey be good example
Good pikin that is very bad o
Virgin boy whey go shift your pant o

I no dey follow run from ekelebe
Them dey call me omo oluwa
Family dey call me akorede
Them dey call me omo oluwa

When I dey church I like to shout halle (alright)
Dem no dey see say I dey carry kele (alright)
I dey wear shokoto like baba shade (alright)
Dem no dey see say I dey 'cause gbege eh

I like to shout halle (alright)
Dem no dey see say I dey carry kele (alright)
I dey wear shokoto like baba shade (alright)
Dem no dey see say I dey 'cause gbege eh

I like to shout halle (alright)
Dem no dey see say I dey carry kele (alright) (I dey carry, carry, carry)
I dey wear shokoto like baba shade (alright)
Dem no dey see say I dey 'cause gbege eh (but I dey carry, carry, carry)

I like to shout halle (alright)
Dem no dey see say I dey carry kele (alright) (I dey carry, carry, carry)
I dey wear shokoto like baba shade (alright)
Dem no dey see say I dey 'cause gbege eh (but I dey carry, carry, carry)

Ahh, my papa think day I no know anything
Wahlai mama fit swear say I no know anything
I no dey sick but I dey take medicine
Early momo for house we don dey roll something

⏱️ Synced Lyrics

[00:11.63] Pass me the loud
[00:14.38]
[00:21.08] Please on a low-key, no let am loud
[00:23.46] As I dey so I be pastor for house
[00:25.72] My papa no know say he pikin dey blau
[00:28.07] Pass me the loud
[00:30.42] I am the goat wey be sheep for house
[00:33.06] Na two bible dey de for my bag
[00:35.10] One na for God one is made of grass
[00:38.67] When I dey church I like to shout halle (alright)
[00:40.03] Dem no dey see say I dey carry kele (alright)
[00:42.36] I dey wear shokoto like baba shade (alright)
[00:44.76] Dem no dey see say I dey 'cause gbege eh
[00:46.91] I likΠ΅ to shout halle
[00:49.49] Dem no dey see say I dΠ΅y carry kele (alright)
[00:51.73] I dey wear shokoto like baba shade (alright)
[00:54.12] Dem no dey see say I dey 'cause gbege eh
[00:56.37] (But shey) na me dey roll the jumbo
[00:58.72] Bad nigga whey be good example
[01:00.93] Good pikin that is very bad o
[01:03.24] Virgin boy whey go shift your pant o
[01:06.04] Na me dey roll the jumbo
[01:08.30] Bad nigga whey be good example
[01:10.40] Good pikin that is very bad o
[01:12.99] Virgin boy whey go shift your pant o
[01:15.46] I no dey follow run from ekelebe
[01:17.86] Them dey call me omo oluwa
[01:20.63] Family dey call me akorede
[01:22.84] Them dey call me omo oluwa
[01:25.14] When I dey church I like to shout halle (alright)
[01:29.32]
[01:36.42] Dem no dey see say I dey carry kele (alright)
[01:38.77] I dey wear shokoto like baba shade (alright)
[01:41.18] Dem no dey see say I dey 'cause gbege eh
[01:43.40] I like to shout halle (alright)
[01:45.84] Dem no dey see say I dey carry kele (alright)
[01:48.10] I dey wear shokoto like baba shade (alright)
[01:50.67] Dem no dey see say I dey 'cause gbege eh
[01:52.86] I like to shout halle (alright)
[01:55.27] Dem no dey see say I dey carry kele (alright) (I dey carry, carry, carry)
[01:57.77] I dey wear shokoto like baba shade (alright)
[01:59.83] Dem no dey see say I dey 'cause gbege eh (but I dey carry, carry, carry)
[02:02.30] I like to shout halle (alright)
[02:04.63] Dem no dey see say I dey carry kele (alright) (I dey carry, carry, carry)
[02:07.30] I dey wear shokoto like baba shade (alright)
[02:09.42] Dem no dey see say I dey 'cause gbege eh (but I dey carry, carry, carry)
[02:12.23] Ahh, my papa think day I no know anything
[02:16.14] Wahlai mama fit swear say I no know anything
[02:21.54] I no dey sick but I dey take medicine
[02:25.31] Early momo for house we don dey roll something
[02:29.06]

⭐ Rate These Lyrics

β˜†β˜†β˜†β˜†β˜†
Average: 0.0/5 β€’ 0 ratings