Home ๐ŸŽฌ Bollywood ๐ŸŽต Pakistani ๐ŸŽค English Pop

Dance || TrendyBeatz.com

๐Ÿ‘ค Limoblaze (Ft. Eclipse Nkasi) โ€ข ๐ŸŽผ Afrobeats Rap and Jesus โ€ข โฑ๏ธ 2:16
๐ŸŽต 1713 characters
โฑ๏ธ 2:16 duration
๐Ÿ†” ID: 9622763

๐Ÿ“œ Lyrics

Oh yeah
Wo yi wo yi wo wo wo wo wo wo wo wo
Wohh

Say why you no dey move your body?
Why you no dey give God glory?
Why you want dey do like say you fit
Make one hair for your body
Abegi make you move your body
Dance make you give God glory
Why you want dey do like say you fit
Make one hair for your body
Yo yo yo yo

Ore mi ore mi oh
I know say the economy worry oh
Even me self e gan o re mi oh
But na Baba dey cover me oh
Ore mi ore mi oh
I know say the economy worry oh
Even me self e gan o re mi oh
But I put my trust in the one that holds tomorrow

Dance
Dance
Just dance
Ohhh just dance

Okay yeah
Omo you go move abeg
Fashi all the things wey you dey think for head
Everybody get their own mood forget
Ups and downs are part of life on earth
And that's real
Even as I write this song I've got worries of my own
But I find strength knowing that I am not alone
I go sing, I go dance, I go scream, I go shout
I go para till Oluwa shower blessing from Him throne

I put the past behind me with the Lord beside me
And I focus on the word and let it pacify me
'Cause His perfect timing I'm in rhyming finely
I stay focused even though my past was grimmy
So move abeg
Gbese ogbeni oya move your leg
Thank God for life make you cool your stress
Gbawegwu nsogbu gbakwoku make we dey move ahead
Na the truth abeg

Ore mi ore mi oh
I know say the economy worry oh
Even me self e gan o re mi oh
But na Baba dey cover me oh
Ore mi ore mi oh
I know say the economy worry oh
Even me self e gan or e mi oh
But I put my trust in the one that holds tomorrow

Dance
Dance
Just dance
Ohhh just dance

Abegi make you move your body
Abegi make you give God glory
Make you no dey do like say you fit
Make one hair for your body

โฑ๏ธ Synced Lyrics

[00:03.68] Oh yeah
[00:06.71] Wo yi wo yi wo wo wo wo wo wo wo wo
[00:11.35] Wohh
[00:15.01] Say why you no dey move your body?
[00:17.07] Why you no dey give God glory?
[00:18.76] Why you want dey do like say you fit
[00:20.78] Make one hair for your body
[00:22.77] Abegi make you move your body
[00:24.73] Dance make you give God glory
[00:26.71] Why you want dey do like say you fit
[00:28.44] Make one hair for your body
[00:30.11] Yo yo yo yo
[00:31.03] Ore mi ore mi oh
[00:32.44] I know say the economy worry oh
[00:34.44] Even me self e gan o re mi oh
[00:36.74] But na Baba dey cover me oh
[00:39.51] Ore mi ore mi oh
[00:40.47] I know say the economy worry oh
[00:42.48] Even me self e gan o re mi oh
[00:44.16] But I put my trust in the one that holds tomorrow
[00:46.59] Dance
[00:50.57] Dance
[00:54.25] Just dance
[00:56.89] Ohhh just dance
[01:00.55] Okay yeah
[01:01.92] Omo you go move abeg
[01:03.42] Fashi all the things wey you dey think for head
[01:05.39] Everybody get their own mood forget
[01:07.38] Ups and downs are part of life on earth
[01:09.05] And that's real
[01:09.67] Even as I write this song I've got worries of my own
[01:11.96] But I find strength knowing that I am not alone
[01:13.94] I go sing, I go dance, I go scream, I go shout
[01:15.90] I go para till Oluwa shower blessing from Him throne
[01:18.26] I put the past behind me with the Lord beside me
[01:19.62] And I focus on the word and let it pacify me
[01:21.68] 'Cause His perfect timing I'm in rhyming finely
[01:23.64] I stay focused even though my past was grimmy
[01:25.68] So move abeg
[01:26.82] Gbese ogbeni oya move your leg
[01:28.75] Thank God for life make you cool your stress
[01:30.73] Gbawegwu nsogbu gbakwoku make we dey move ahead
[01:33.52] Na the truth abeg
[01:33.87] Ore mi ore mi oh
[01:35.06] I know say the economy worry oh
[01:37.06] Even me self e gan o re mi oh
[01:39.01] But na Baba dey cover me oh
[01:41.27] Ore mi ore mi oh
[01:42.93] I know say the economy worry oh
[01:44.99] Even me self e gan or e mi oh
[01:46.64] But I put my trust in the one that holds tomorrow
[01:49.22] Dance
[01:52.97] Dance
[01:56.60] Just dance
[01:59.00] Ohhh just dance
[02:04.21] Abegi make you move your body
[02:06.13] Abegi make you give God glory
[02:08.22] Make you no dey do like say you fit
[02:10.21] Make one hair for your body
[02:15.99]

โญ Rate These Lyrics

โ˜†โ˜†โ˜†โ˜†โ˜†
Average: 0.0/5 โ€ข 0 ratings