Everything || TrendyBeatz.com
๐ต 1555 characters
โฑ๏ธ 2:34 duration
๐ ID: 9622765
๐ Lyrics
O yeah,O yeah,O yeah yeah yeah yeah
One time you dey hold me down
When I dey your side me i no dey ever frown
One time me i understand
When you dey for me na the only time i stand
The wey you dey for me
E no get person wey fit come for me
Cuz dem go plan for me
But nothing wey them plan wey go work for me
Cuz i no dey on my own
On my on my own
Emmanuel e dey for me
Dey for dey for me
Nobody fit take your
(take your place)
Sun rise to sun set na you dey on my case
(on my case)
You are all that i need
(Everything everything oh oh)
So precious to me
(Everything everything oh oh)
You dey help me run my race
Lord i gbadu this your grace
And my only heart desire
Is to steady seek your face
Jehovah you dey do me well
Now everything don Mara ma
And if they ever tell me make i leave your side na rara oh
Cuz i no dey on my own
On my on my own
Emmanuel e dey for me
Dey for dey for me
Nobody fit take your place
(Take your place)
Sun rise to sun set na you dey on my case
(On my case)
You are all that I need
(Everything everything oh oh)
So precious to me
(Everything everything oh oh)
So we go dance dance dance dance
All our days
So we go dance dance dance dance
All our days
Yomo dance dance dance dance
All our days
We go dance dance dance dance
All our days
Cuz i no dey on my own
(On my on my own)
Emmanuel e dey for me
(Dey for dey for me)
Nobody fit take your place
(Take your place)
Sun rise to sun set na you dey on my case
(On my case)
You are all that I need
(Everything everything oh oh)
So precious to me
(Everything everything oh oh)
One time you dey hold me down
When I dey your side me i no dey ever frown
One time me i understand
When you dey for me na the only time i stand
The wey you dey for me
E no get person wey fit come for me
Cuz dem go plan for me
But nothing wey them plan wey go work for me
Cuz i no dey on my own
On my on my own
Emmanuel e dey for me
Dey for dey for me
Nobody fit take your
(take your place)
Sun rise to sun set na you dey on my case
(on my case)
You are all that i need
(Everything everything oh oh)
So precious to me
(Everything everything oh oh)
You dey help me run my race
Lord i gbadu this your grace
And my only heart desire
Is to steady seek your face
Jehovah you dey do me well
Now everything don Mara ma
And if they ever tell me make i leave your side na rara oh
Cuz i no dey on my own
On my on my own
Emmanuel e dey for me
Dey for dey for me
Nobody fit take your place
(Take your place)
Sun rise to sun set na you dey on my case
(On my case)
You are all that I need
(Everything everything oh oh)
So precious to me
(Everything everything oh oh)
So we go dance dance dance dance
All our days
So we go dance dance dance dance
All our days
Yomo dance dance dance dance
All our days
We go dance dance dance dance
All our days
Cuz i no dey on my own
(On my on my own)
Emmanuel e dey for me
(Dey for dey for me)
Nobody fit take your place
(Take your place)
Sun rise to sun set na you dey on my case
(On my case)
You are all that I need
(Everything everything oh oh)
So precious to me
(Everything everything oh oh)