Home ๐ŸŽฌ Bollywood ๐ŸŽต Pakistani ๐ŸŽค English Pop

Hello Mummy

๐Ÿ‘ค Oga Network โ€ข ๐ŸŽผ Hello Mummy โ€ข โฑ๏ธ 4:04
๐ŸŽต 1984 characters
โฑ๏ธ 4:04 duration
๐Ÿ†” ID: 9624651

๐Ÿ“œ Lyrics

Hallelujah boys
Hallelujah boys

Hello mummy
I think you need to pray for me
Everything wey you say make I no do
If I reach Eko na him I come dey do
I don dey smoke igbo, I don too go love olosho

Hello mummy
I know say something dey wrong with me
I know say this my new self no be me
But I no come know where I leave the real me
Hello mummy
I make another life wey I think say na better life
We dey smoke dey blow dey laugh
But now see me see my life

Hello mummy
Wetin dey worry me self
Mummy I no know wetin dey worry me
Wetin dey worry me self
Mummy I no know wetin dey worry me
Wetin dey worry me self
Mummy I no know wetin dey worry me
Ha wetin dey worry me
Mommy I no know wetin dey worry me

All my friends wey be say
All of us dey gather dey
Under the sun under the rain
Small money come I no come ask them say how them dey
They help me push my motor when my motor down
Now I drive pass them I no even wind down
No go blame anybody
Na me go tattoo for body
Leave who draw am for my body
Because na me give am body
Amahom ihe nmere madu get dire me uchen mo
Odika isi na mgabakam, odika l barrow ohmo ohmem
Mummy ogimi na ewoh

Hello mummy
(Hello mummy I think you need to pray for me)
Everything wey you say make I no do
If I reach eko na him I come dey do
I don dey smoke igbo, I don too go love olosho

Hello mummy
I dey love the girls wey tall come get bigi waist
No be small money na in we dey here dey waste
Bad bad it's come dey sweeti pass chocolate
Mummy pray for me before to get sense go late
Wetin dey worry me self

Mummy I no know wetin dey worry me
Wetin dey worry me self
Mummy I no know wetin dey worry me
Wetin dey worry me self
Mummy I no know wetin dey worry me
Ha Wetin dey worry me
Mummy I no know wetin dey worry me

I no dey fit to fail, I no dey fit to stay without olosho
If na medicine I don take am overdose
And the thing dey worry me
Swamps, swamps
And it's network on this oh oh oh
Mommy I no know wetin dey worry me
Thank you for banking with us

โฑ๏ธ Synced Lyrics

[00:08.95] Hallelujah boys
[00:12.78] Hallelujah boys
[00:16.04] Hello mummy
[00:19.31] I think you need to pray for me
[00:22.77] Everything wey you say make I no do
[00:25.52] If I reach Eko na him I come dey do
[00:28.12] I don dey smoke igbo, I don too go love olosho
[00:30.30]
[00:32.54] Hello mummy
[00:34.77]
[00:39.87] I know say something dey wrong with me
[00:42.07]
[00:45.17] I know say this my new self no be me
[00:48.99] But I no come know where I leave the real me
[00:52.58] Hello mummy
[00:56.12] I make another life wey I think say na better life
[00:59.72] We dey smoke dey blow dey laugh
[01:01.68] But now see me see my life
[01:03.68] Hello mummy
[01:06.40] Wetin dey worry me self
[01:08.90] Mummy I no know wetin dey worry me
[01:11.13]
[01:13.56] Wetin dey worry me self
[01:16.53] Mummy I no know wetin dey worry me
[01:20.77] Wetin dey worry me self
[01:22.72] Mummy I no know wetin dey worry me
[01:26.36] Ha wetin dey worry me
[01:29.85] Mommy I no know wetin dey worry me
[01:32.07]
[01:34.98] All my friends wey be say
[01:36.48] All of us dey gather dey
[01:38.07] Under the sun under the rain
[01:39.87] Small money come I no come ask them say how them dey
[01:42.09]
[01:45.26] They help me push my motor when my motor down
[01:49.33] Now I drive pass them I no even wind down
[01:53.32] No go blame anybody
[01:55.16] Na me go tattoo for body
[01:57.04] Leave who draw am for my body
[01:58.78] Because na me give am body
[02:00.10]
[02:03.15] Amahom ihe nmere madu get dire me uchen mo
[02:06.19] Odika isi na mgabakam, odika l barrow ohmo ohmem
[02:09.82] Mummy ogimi na ewoh
[02:11.68] Hello mummy
[02:15.33] (Hello mummy I think you need to pray for me)
[02:17.51]
[02:20.49] Everything wey you say make I no do
[02:23.35] If I reach eko na him I come dey do
[02:26.23] I don dey smoke igbo, I don too go love olosho
[02:29.47] Hello mummy
[02:31.77]
[02:34.87] I dey love the girls wey tall come get bigi waist
[02:37.65] No be small money na in we dey here dey waste
[02:41.67] Bad bad it's come dey sweeti pass chocolate
[02:45.46] Mummy pray for me before to get sense go late
[02:47.68]
[02:50.05] Wetin dey worry me self
[02:51.07] Mummy I no know wetin dey worry me
[02:55.33] Wetin dey worry me self
[02:58.50] Mummy I no know wetin dey worry me
[03:00.70]
[03:03.83] Wetin dey worry me self
[03:05.86] Mummy I no know wetin dey worry me
[03:09.95] Ha Wetin dey worry me
[03:13.39] Mummy I no know wetin dey worry me
[03:15.68]
[03:18.24] I no dey fit to fail, I no dey fit to stay without olosho
[03:20.53]
[03:25.43] If na medicine I don take am overdose
[03:29.44] And the thing dey worry me
[03:31.76]
[03:36.00] Swamps, swamps
[03:38.24]
[03:43.89] And it's network on this oh oh oh
[03:46.17]
[03:48.38] Mommy I no know wetin dey worry me
[03:50.61]
[03:55.62] Thank you for banking with us
[03:55.86]

โญ Rate These Lyrics

โ˜†โ˜†โ˜†โ˜†โ˜†
Average: 0.0/5 โ€ข 0 ratings