Home ๐ŸŽฌ Bollywood ๐ŸŽต Pakistani ๐ŸŽค English Pop

Biggie Man (feat. Yes, I confirm.)

๐Ÿ‘ค Erigga โ€ข ๐ŸŽผ A Trip to The South โ€ข โฑ๏ธ 4:13
๐ŸŽต 2034 characters
โฑ๏ธ 4:13 duration
๐Ÿ†” ID: 9630566

๐Ÿ“œ Lyrics

Abeg!
paper boy
waff town representer
(CHORUS)
Who nor get today
Fit Get Tomorrow
Girl Nor Use Me Play
oh ye
cos nobody, nobody
nobody fit spoil God's plan
nobody, nobody fit stop your shine x
paper boy you be biggie man o eh
anonymous you be biggy man o eh. x
so my broda yemekunami, yemekunami o x

Help me tell the street food don ready
flows mad pass kolo wey sidan dirty dey eat nonesense
Rappers dey spit nonesense
i nor be sars when i come dem dey jump fence
orobo say she go quench me her head dey shake
round i never cum her legs don dey shake
gun fit turn your hardest rapper to drake
i nor dey fight for twitter, come my compound come rake
if you spoil, i spoil, God punish devil
Emirates Empire another level
men full area dey halla "Erigga clear way"
kalashi i swear dem shoot pass L.A
if you know me b i nor get bar boy
talent dey but no moneg to push am far boy
but when you always pray up, blessings go come down
see me now high star boy

paper boy you be biggie man o eh
anonymous you be biggy man o eh. x
so my broda yemekunami, yemekunami o x

Na me dey run the street now forget keke
spitting fire, you try am na ibeke
nor be say you hate me na just bad belle
say i dey spray money like boys from sapele
with swag wey dem nor dey sell for olx
money fast if na lie make we go express
anonymous say erigga na your time be this
forget jollof spices, erigga na your (thyme)/time be this
and me ready talk anyhow like Donald trump
Drop songs wey go last till God blow e trump
How many nights winsh dey sleep wey e wan buy bed?
dem dey warri, i dey lekki but dem wan barb my hair?
who nor go nor know except wetin dem tell am
Erigga dem blow go winsh nor fit smell am
Motor wey God fix, devil nor fit spoil am
so bring your mind down very soon you go hear am

so make i dey celebrate
i dey celebrate
as dem deh hate i dey celebrate
i go dey celebrate
anything dem plan na for their head o
na for their head oh. x
paper boy you be biggie man o eh
anonymous you be biggie man o eh. x
so my broda yemekunami, yemekunami o x

โฑ๏ธ Synced Lyrics

[00:02.52] Abeg!
[00:04.43] paper boy
[00:05.78] waff town representer
[00:07.85] (CHORUS)
[00:09.84] Who nor get today
[00:11.70] Fit Get Tomorrow
[00:13.89] Girl Nor Use Me Play
[00:15.82] oh ye
[00:19.08] cos nobody, nobody
[00:23.55] nobody fit spoil God's plan
[00:25.92] nobody, nobody fit stop your shine x
[00:37.71] paper boy you be biggie man o eh
[00:43.12] anonymous you be biggy man o eh. x
[00:56.79] so my broda yemekunami, yemekunami o x
[01:16.37] Help me tell the street food don ready
[01:18.86] flows mad pass kolo wey sidan dirty dey eat nonesense
[01:21.45] Rappers dey spit nonesense
[01:24.71] i nor be sars when i come dem dey jump fence
[01:26.15] orobo say she go quench me her head dey shake
[01:28.50] round i never cum her legs don dey shake
[01:30.88] gun fit turn your hardest rapper to drake
[01:33.36] i nor dey fight for twitter, come my compound come rake
[01:35.68] if you spoil, i spoil, God punish devil
[01:37.84] Emirates Empire another level
[01:40.28] men full area dey halla "Erigga clear way"
[01:43.02] kalashi i swear dem shoot pass L.A
[01:45.05] if you know me b i nor get bar boy
[01:47.46] talent dey but no moneg to push am far boy
[01:49.81] but when you always pray up, blessings go come down
[01:52.25] see me now high star boy
[01:53.85] paper boy you be biggie man o eh
[02:07.33] anonymous you be biggy man o eh. x
[02:12.48] so my broda yemekunami, yemekunami o x
[02:32.65] Na me dey run the street now forget keke
[02:35.19] spitting fire, you try am na ibeke
[02:37.52] nor be say you hate me na just bad belle
[02:39.84] say i dey spray money like boys from sapele
[02:42.68] with swag wey dem nor dey sell for olx
[02:44.55] money fast if na lie make we go express
[02:46.73] anonymous say erigga na your time be this
[02:49.23] forget jollof spices, erigga na your (thyme)/time be this
[02:51.58] and me ready talk anyhow like Donald trump
[02:54.15] Drop songs wey go last till God blow e trump
[02:56.45] How many nights winsh dey sleep wey e wan buy bed?
[02:58.77] dem dey warri, i dey lekki but dem wan barb my hair?
[03:01.12] who nor go nor know except wetin dem tell am
[03:03.41] Erigga dem blow go winsh nor fit smell am
[03:05.81] Motor wey God fix, devil nor fit spoil am
[03:08.24] so bring your mind down very soon you go hear am
[03:11.16] so make i dey celebrate
[03:12.72] i dey celebrate
[03:14.12] as dem deh hate i dey celebrate
[03:17.03] i go dey celebrate
[03:18.71] anything dem plan na for their head o
[03:20.17] na for their head oh. x
[03:29.02] paper boy you be biggie man o eh
[03:33.43] anonymous you be biggie man o eh. x
[03:47.83] so my broda yemekunami, yemekunami o x
[04:11.68]

โญ Rate These Lyrics

โ˜†โ˜†โ˜†โ˜†โ˜†
Average: 0.0/5 โ€ข 0 ratings