Home ๐ŸŽฌ Bollywood ๐ŸŽต Pakistani ๐ŸŽค English Pop

Alubarika

๐Ÿ‘ค Sufficient raba โ€ข ๐ŸŽผ Alubarika โ€ข โฑ๏ธ 3:21
๐ŸŽต 1690 characters
โฑ๏ธ 3:21 duration
๐Ÿ†” ID: 9637345

๐Ÿ“œ Lyrics

Akoda Eda
O Huu o
Akoda Eda
O Huuuu o
Acebors on this won
Holy michael wa loda
Oluwa jowo ko gbo adura
Moti ke yasin ke fatia
As i dey work mo fe alubarika
Wanna do anything for my daughter
She no sabi dis life na me call her
Make mommy sef dey koma bother
And I go dey for you if you be my brother oh

E get one thing am wanting wanting wanting wanting wanting
Hey
So me say so me say
Hey hey see
Mama pray for me
All the goodies in my life
Make e no rotten
Forever na my joy
E no get season
Make i just dey glow
Without no reason
So if i say life too corny
Toripe oju mi ti ri nkan ni
See i niggas balling
And i see niggas dulling
And i see niggas falling
See my brother life isn't funny
This ain't film ain't even comedy

Holy michael wa loda
Oluwa jowo ko gbo adura
Moti ke yasin ke fatia
As i dey work mo fe alubarika
Wanna do anything for my daughter
She no sabi dis life na me call her
Make mommy self dey koma bother
And i go dey for you if you be my brother oh

Some say raba o tin korin
Some say raba o tin siwin
And when they hear my gbedu
Won kin simi
Won ma deleru bi ti omo jele o sinmi
But I no send emi kilo kan mi
Towo mi ba ti po bi iyepe iyanrin
Aye ni maje ku e ripe eyo kan ni
Everything on God sheybi Oluwa ni lani
Ode abi u they mesmerize
No be everybody dem dey prize
some fit give am to you oversize
Brolly calm down no dey criticize
U never fall no be say u be the wise
Person wey dem give award fit no worth the prize

Holy michael wa loda
Oluwa jowo ko gbo adura
Moti ke yasin ke fatia
As i dey work mo fe alubarika
Wanna do anything for my daughter
She no sabi dis life na me call her
Make mommy self dey koma bother
And i go dey for you if you be my brother oh

โญ Rate These Lyrics

โ˜†โ˜†โ˜†โ˜†โ˜†
Average: 0.0/5 โ€ข 0 ratings