Truth
🎵 2182 characters
⏱️ 3:39 duration
🆔 ID: 9637646
📜 Lyrics
All of una
Look at what you've turn us to now
We pray your conscience go judge una
E go remind una to do better
All of una
Corruption and greed dey wire una
Religion sef dey divide una
E dey scatter una
Make i define borla
Let me take you back to the roots
Let me preach let me give you some hullabaloo
Let me talk let me speak up my truth
The devil is a fool and you know this is true
I really hope we take some advice
Listen to the word of God and free your mind
Of hate deceit or fake life we are living of a deep bondage
Shhhhhh
The government are sleeping on the people they are serving
Commissioners and senators are living their lives lavish
Leaving little or non for the poor little masses
Oh my God this is so tragic
The boys of the street they woke up from sleep
Woke up the wounded lions never sleep
Hustle defeats poverty greed
Stand up tall you better stand on your feet
All of una all of una all of una all of una
Leave that story
Iriokwona iriokwona iriokwona iriokwona
Story story
All of una all of una all of una all of una
Leave that story
Iriokwona iriokwona iriokwona iriokwona
Story story
Truth
One day them go lose
Oh oh truth
Who be beast who be zoo
Ahh ahh truth
Them go see déjà vu
Oh oh truth
One day them go lose
I was sitting at the corner
Looking for clean water
The only water way dey give us hope na holy water
What about the money
Way no reach the masses
Just because you can light us like a matches
I have been on the road since i was born
Everybody wanna go but where the road
Way the school way the light way the water
Commissioner man you better commission am proper
All of una
Look at what you turn us to now

⏱️ Synced Lyrics
[00:00.90] All of una
[00:02.12] Look at what you've turn us to now
[00:04.39] We pray your conscience go judge una
[00:06.46] E go remind una to do better
[00:10.42] All of una
[00:11.43] Corruption and greed dey wire una
[00:14.15] Religion sef dey divide una
[00:16.30] E dey scatter una
[00:17.11] Make i define borla
[00:20.24] Let me take you back to the roots
[00:22.00] Let me preach let me give you some hullabaloo
[00:25.04] Let me talk let me speak up my truth
[00:27.02] The devil is a fool and you know this is true
[00:30.07] I really hope we take some advice
[00:31.91] Listen to the word of God and free your mind
[00:34.13] Of hate deceit or fake life we are living of a deep bondage
[00:38.42] Shhhhhh
[00:39.03] The government are sleeping on the people they are serving
[00:41.41] Commissioners and senators are living their lives lavish
[00:44.04] Leaving little or non for the poor little masses
[00:46.68] Oh my God this is so tragic
[00:48.60] The boys of the street they woke up from sleep
[00:51.18] Woke up the wounded lions never sleep
[00:53.68] Hustle defeats poverty greed
[00:55.85] Stand up tall you better stand on your feet
[00:58.34] All of una all of una all of una all of una
[01:01.99] Leave that story
[01:03.04] Iriokwona iriokwona iriokwona iriokwona
[01:06.61] Story story
[01:07.99] All of una all of una all of una all of una
[01:11.46] Leave that story
[01:12.53] Iriokwona iriokwona iriokwona iriokwona
[01:16.22] Story story
[01:17.54] Truth
[01:18.99] One day them go lose
[01:21.14] Oh oh truth
[01:23.88] Who be beast who be zoo
[01:26.04] Ahh ahh truth
[01:28.54] Them go see déjà vu
[01:30.79] Oh oh truth
[01:33.49] One day them go lose
[01:36.45] I was sitting at the corner
[01:37.94] Looking for clean water
[01:39.11] The only water way dey give us hope na holy water
[01:41.53] What about the money
[01:42.76] Way no reach the masses
[01:44.15] Just because you can light us like a matches
[01:46.15] I have been on the road since i was born
[01:48.80] Everybody wanna go but where the road
[01:51.46] Way the school way the light way the water
[01:53.50] Commissioner man you better commission am proper
[01:55.69] All of una
[01:57.36] Look at what you turn us to now
[01:59.58] We pray your conscience go judge una
[02:01.67] E go remind una to do better
[02:05.52] All of una
[02:06.62] Corruption and greed dey wire una
[02:08.97] Religion sef dey divide una
[02:11.26] E dey scatter una
[02:12.34] Make i define borla
[02:15.06] Truth
[02:16.51] One day them go lose
[02:18.86] Oh oh truth
[02:21.58] Who be beast who be zoo
[02:22.46] Ahh ahh truth
[02:26.15] Them go see déjà vu
[02:27.23] Oh oh truth
[02:31.04] One day them go lose
[02:34.50] All of una
[02:35.68] Look at what you turn us to now
[02:38.14] We pray your conscience go judge una
[02:40.09] E go remind una to do better
[02:43.83] All of una
[02:44.98] Corruption and greed dey wire una
[02:47.31] Religion sef dey divide una
[02:49.66] E dey scatter una
[02:50.85] Make i define borla
[03:38.33]