Amaka (2baba And Peruzzi Reply) (feat. Cyclone Artemis)
๐ต 1408 characters
โฑ๏ธ 3:46 duration
๐ ID: 9661460
๐ Lyrics
You like woman you no straightforward
But I like you cos you dey rock rumours eh
You ask me wetin I want to do oo
I con tell you say I go show up eh
I don buy new bra I don buy new pant for yaba (I don buy new bra)
I don wear that gown wey get am for shaba
I don tell the taxi say na you go pay ooo
I don tell everybody, I tell everybody
You see me for Insta
I say I dey Ipaja
Next time wey you hala I say I dey your area
You say no wahala but I don dey call you tire
I don call you sotey Annie dey pick call ooo
TuBaba disappoint me iyeneke confusion
Tubaba disappoint me nyonke disappointment ooo
TuBaba disappoint me nyonke confusion
Tubaba disappoint me iyeneke disappointment ooo
You get two face you no straightforward too
I no come know how e dey do you
I don tell you say I get am for boo (i get am for boo ooo)
And if you drop raba I go chop am for you
You don buy diesel you don on gen for your house (welldone)
You don call gaga e dey set up for yard oo
You don call your papa tell am say I fine ooo
You don call everybody, you call everybody
You see me for Twitter retweeting my mister
Wetin God join together you wan put asunder
I say no wahala since that's how you are now
You go wait me sotey you go loose weight ooo
Peruzzi disappoint me iyeneke confusion
Peruzzi disappoint me nyonke disappointment ooo
Peruzzi disappoint me nyonke confusion
Peruzzi disappoint me iyeneke disappointment ooo