Home ๐ŸŽฌ Bollywood ๐ŸŽต Pakistani ๐ŸŽค English Pop

Identity

๐Ÿ‘ค Chief Dr. Oliver De Coque โ€ข ๐ŸŽผ His Expo '76 Ogene Sound Super of Africa โ€ข โฑ๏ธ 9:47
๐ŸŽต 1931 characters
โฑ๏ธ 9:47 duration
๐Ÿ†” ID: 9701752

๐Ÿ“œ Lyrics

When I wake up in the morning,
I go pray to my God.
When I go back in the evening,
I go pray to my God
Always believe in trying, Nothing comes for nothing
Always do my best and leave the rest to God
Oooooh funny funny identity,
Oooooh funny funny identity,
Oooooh funny funny identity,
Oooooh funny funny identity.
My papa advice me
make I play my music with honesty
mama advice, make I respect all my seniors
Always cut my coat according to my size

I no dey promise anything wey my power no reach.
my yes is my yes, my no is my no
I no dey make inyanga, I'm a simple man by nature
Oooooh funny funny identity,
ewooh mama funny funny identity,
Oooooh funny funny identity,
Oooooh funny funny identity.
When coconut fall from up, e no dey harm anybody
coconut get water, noboby knows from where e enter
if you do good to me, I go thank you for your favor,
if you do bad to me, na you sabi ooh
Oooooh funny funny identity,
Oooooh funny funny identity,
Oooooh brother funny funny identity,
Oooooh papa funny funny identity.
Sometimes when I dress, I dress let boy yoyo
Sometimes when I dress, I dress like Chief or King
I been get bearbear, my bearbear is from nature
music is my talent, that's my Identity.
Oooooh mama funny funny identity,
Oooooh funny funny identity,
Oooooh mama funny funny identity,
Oooooh brother funny funny identity.
When I wake up in the morning,
I go pray to my God.
When I go back in the evening,
I go pray to my God
Always believe in trying, Nothing comes for nothing
Always do my best and leave the rest to God
Oooooh papa funny funny identity,
Oooooh funny funny identity,
Oooooh funny funny identity,
Oooooh mama funny funny identity.
My papa advice me
make I play my music with honesty
mama advice, make I respect all my seniors
Always cut my coat according to my size
I no dey promise anything wey my power no reach.
my yes is my yes, my no is my no
I no dey make inyanga, I'm a simple man by nature

โฑ๏ธ Synced Lyrics

[00:38.37] When I wake up in the morning,
[00:40.09] I go pray to my God.
[00:42.01] When I go back in the evening,
[00:43.90] I go pray to my God
[00:46.02] Always believe in trying, Nothing comes for nothing
[00:49.89] Always do my best and leave the rest to God
[00:53.06] Oooooh funny funny identity,
[00:57.52] Oooooh funny funny identity,
[01:01.23] Oooooh funny funny identity,
[01:05.26] Oooooh funny funny identity.
[01:24.30] My papa advice me
[01:25.91] Make I play my music with honesty
[01:28.04] Mama advice, make I respect all my seniors
[01:31.50] Always cut my coat according to my size
[01:35.54] I no dey promise anything wey my power no reach.
[01:39.32] My yes is my yes, my no is my no
[01:42.97] I no dey make inyanga, I'm a simple man by nature
[01:46.91] Oooooh funny funny identity,
[01:50.83] Ewooh mama funny funny identity,
[01:54.72] Oooooh funny funny identity,
[01:58.13] Oooooh funny funny identity.
[02:17.31] When coconut fall from up, e no dey harm anybody
[02:21.24] Coconut get water, noboby knows from where e enter
[02:25.18] If you do good to me, I go thank you for your favor,
[02:28.80] If you do bad to me, na you sabi ooh
[02:33.89] Oooooh funny funny identity,
[02:37.38] Oooooh funny funny identity,
[02:40.15] Oooooh brother funny funny identity,
[02:43.94] Oooooh papa funny funny identity.
[03:02.79] Sometimes when I dress, I dress let boy yoyo
[03:06.24] Sometimes when I dress, I dress like Chief or King
[03:10.11] I been get bearbear, my bearbear is from nature
[03:13.99] Music is my talent, that's my Identity.
[03:17.95] Oooooh mama funny funny identity,
[03:21.52] Oooooh funny funny identity,
[03:25.12] Oooooh mama funny funny identity,
[03:29.14] Oooooh brother funny funny identity.
[07:21.08] When I wake up in the morning,
[07:21.94] I go pray to my God.
[07:23.88] When I go back in the evening,
[07:25.74] I go pray to my God
[07:27.44] Always believe in trying, Nothing comes for nothing
[07:30.19] Always do my best and leave the rest to God
[07:34.99] Oooooh papa funny funny identity,
[07:39.25] Oooooh funny funny identity,
[07:42.64] Oooooh funny funny identity,
[07:45.91] Oooooh mama funny funny identity.
[08:05.13] My papa advice me
[08:06.26] Make I play my music with honesty
[08:08.35] Mama advice, make I respect all my seniors
[08:11.95] Always cut my coat according to my size
[08:15.40] I no dey promise anything wey my power no reach.
[08:19.16] My yes is my yes, my no is my no
[08:22.70] I no dey make inyanga, I'm a simple man by nature
[08:28.09]

โญ Rate These Lyrics

โ˜†โ˜†โ˜†โ˜†โ˜†
Average: 0.0/5 โ€ข 0 ratings