Home ๐ŸŽฌ Bollywood ๐ŸŽต Pakistani ๐ŸŽค English Pop

Dem Mama

๐Ÿ‘ค Timaya โ€ข ๐ŸŽผ Timaya Videos โ€ข โฑ๏ธ 4:44
๐ŸŽต 2114 characters
โฑ๏ธ 4:44 duration
๐Ÿ†” ID: 9725096

๐Ÿ“œ Lyrics

I say they done come
(iyo, iyo, iyo, iyo, iyo, iyo)
Nothing we do them
(iyo, iyo, iyo, iyo, iyo, iyo)

Nigeria na my country oh
Bayelsa na my state oh
This na reality
Well e bin happen for Bayelsa oh
Nineteen Ninety nine oh
I swear I no go forget am oh
When them kill the people oh
And they make the children them orphans oh
Any time wey I think am oh
Water dey pour from my eyes oh
Somebody say make I leave am oh
But I say me I must talk am oh

I say them don kill them mama eh (eh eh)
Them don kill them papa eh
I say them don kill them mama
them papa them mama them papa them mama eh
I say they done kill them mama eh them papa eh ah
them mama eh ah
Wetin we go do iyo
Do iyo
Say do iyo

Na so them march dey go iyo
Ten thousand soldiers for road iyo
Ask them where them dey go
Them say them dey go Bayelsa oh
Which place for Bayelsa
One village they call Odi oh
Na im them enter our village
and rape our young girls
And make us homeless oh (chai)
Them kill our mama iyo
Them kill our ppaa iyo
Them kill our brothers
Them kill our sisters
And make us homeless oh
Wetin we go do iyo
Do iyo
Say do iyo
Everybody dey cry oh
I say Government them bad oh

I say them don kill them mama eh (eh eh)
Them don kill them papa eh
I say them don kill them mama
them papa them mama them papa them mama eh
I say they done kill them mama eh them papa eh ah
them mama eh ah
Wetin we go do iyo
Do iyo
Say do iyo

I don die oh
Poverty no good at all oh (chai)
Everyday for Nigeria
Na so the people them dey die oh
Eeeehhh, our government oh
Na why una make us dey cry oh
OOooh, everyday for Nigeria
Na so the people dem dey die oh
Them commot for house for morning oh
Money no dey for your hand oh
Police go stop you for road
Them go collect the one wey you get oh
Them lay allegation for your head oh
For wetin you no do iyo
Before you go know
My brother, you don dey inside cell oh

I say them don kill them mama eh (eh eh)
Them don kill them papa eh
I say them don kill them mama
them papa them mama them papa them mama eh
I say they done kill them mama eh them papa eh ah
them mama eh ah
Wetin we go do iyo
Do iyo
Say do iyo

โฑ๏ธ Synced Lyrics

[00:39.52] I say they done come
[00:40.84] (Iyo, iyo, iyo, iyo, iyo, iyo)
[00:43.62] Nothing we do them
[00:45.11] (Iyo, iyo, iyo, iyo, iyo, iyo)
[00:48.16] Nigeria na my country oh
[00:50.36] Bayelsa na my state oh
[00:52.95] This na reality
[00:55.01] Well e bin happen for Bayelsa oh
[00:57.57] Nineteen Ninety nine oh
[00:59.72] I swear I no go forget am oh
[01:02.39] When them kill the people oh
[01:04.23] And they make the children them orphans oh
[01:07.02] Any time wey I think am oh
[01:09.47] Water dey pour from my eyes oh
[01:11.49] Somebody say make I leave am oh
[01:13.80] But I say me I must talk am oh
[01:16.11] I say them don kill them mama eh (eh eh)
[01:18.42] Them don kill them papa eh
[01:21.02] I say them don kill them mama
[01:23.10] Them papa them mama them papa them mama eh
[01:25.69] I say they done kill them mama eh them papa eh ah
[01:28.76] Them mama eh ah
[01:29.96] Wetin we go do iyo
[01:31.64] Do iyo
[01:33.21] Say do iyo
[01:34.67] Na so them march dey go iyo
[01:36.51] Ten thousand soldiers for road iyo
[01:39.12] Ask them where them dey go
[01:41.34] Them say them dey go Bayelsa oh
[01:43.64] Which place for Bayelsa
[01:45.21] One village they call Odi oh
[01:48.15] Na im them enter our village
[01:50.28] And rape our young girls
[01:51.63] And make us homeless oh (chai)
[01:53.06] Them kill our mama iyo
[01:55.35] Them kill our ppaa iyo
[01:57.49] Them kill our brothers
[01:59.22] Them kill our sisters
[02:00.56] And make us homeless oh
[02:02.27] Wetin we go do iyo
[02:04.15] Do iyo
[02:05.36] Say do iyo
[02:07.00] Everybody dey cry oh
[02:09.07] I say Government them bad oh
[02:11.43] I say them don kill them mama eh (eh eh)
[02:14.40] Them don kill them papa eh
[02:16.18] I say them don kill them mama
[02:18.15] Them papa them mama them papa them mama eh
[02:20.62] I say they done kill them mama eh them papa eh ah
[02:23.70] Them mama eh ah
[02:25.55] Wetin we go do iyo
[02:27.41] Do iyo
[02:29.07] Say do iyo
[02:30.51] I don die oh
[02:32.06] Poverty no good at all oh (chai)
[02:34.88] Everyday for Nigeria
[02:36.89] Na so the people them dey die oh
[02:39.47] Eeeehhh, our government oh
[02:41.31] Na why una make us dey cry oh
[02:44.03] OOooh, everyday for Nigeria
[02:46.11] Na so the people dem dey die oh
[02:48.11] Them commot for house for morning oh
[02:50.58] Money no dey for your hand oh
[02:52.80] Police go stop you for road
[02:54.85] Them go collect the one wey you get oh
[02:57.55] Them lay allegation for your head oh
[02:59.95] For wetin you no do iyo
[03:02.15] Before you go know
[03:03.58] My brother, you don dey inside cell oh
[03:06.52] I say them don kill them mama eh (eh eh)
[03:09.22] Them don kill them papa eh
[03:11.33] I say them don kill them mama
[03:13.18] Them papa them mama them papa them mama eh
[03:15.73] I say they done kill them mama eh them papa eh ah
[03:18.20] Them mama eh ah
[03:20.62] Wetin we go do iyo
[03:22.53] Do iyo
[03:24.48] Say do iyo
[03:26.77]

โญ Rate These Lyrics

โ˜†โ˜†โ˜†โ˜†โ˜†
Average: 0.0/5 โ€ข 0 ratings