Home 🎬 Bollywood 🎵 Pakistani 🎤 English Pop

Joeboy - Check My Phone (Official Music Audio)

👤 Joeboy 🎼 Joeboy Videos ⏱️ 2:45
🎵 1885 characters
⏱️ 2:45 duration
🆔 ID: 9725568

📜 Lyrics

Check my phone
Nothing I dey hide o
You no go see wetin you dey find o, yah
I be fine boy o
Many girly wey dey love me so
But na you I want o
If you no believe, make you forget o (yea, hmm)

Ọmọ na flirt I dey flirt, no dey vex, make you forgive me
If you still vex, I no send, I go flex you with ten milli'
No go dey judge me on top wetin you see for blog o
I understand if you want to leave, or you wan go

Check my phone
Check my Snapchat o
Nothing I dey hide o
You no go see wetin you dey find o (yea, yi)
Check my phone
Check my Snapchat o
Nothing I dey hide o
You no go see wetin you dey find o

Yorùbá boy, I don't cheat
But you tell me I belong to the streets
Shawty, put your mind at ease
Ìwọ nìkan ní mọ want tí mọ need o
Oh, you think that I'm too good to be true
'Cause nobody can do you like I do
Stop complaining, I'll put you in the mood
Make we dey gum body, mọ ní superglue

Ọmọ na flirt I dey flirt, no dey vex, make you forgive me
If you still vex, I no send, I go flex you with ten milli'
No go dey judge me on top wetin you see for blog o
I understand if you want to leave, or you wan go

Check my phone (check my phone)
Check my Snapchat o (check my Snapchat o)
Nothing I dey hide o (baby)
You no go see wetin you dey find o (yea, yi)
Check my phone (check my phone)
Check my Snapchat o (check my Snapchat o)
Nothing I dey hide o
You no go see wetin you dey find o

Ọmọ na flirt I dey flirt, baby girl, make you forgive
You dey vex, I no send, I go flex you with ten milli'
No dey judge me on top wetin you see for blog o
I understand if you want to leave, or you wan go

Leave, or you wan go
If you want to leave, or you wan go ('pon deck)
If you want to leave, or you wan go oo
Wan go, wan go (go work!)
If you want to leave, or you wan go
If you want to leave, or you wan go
If you want to leave, or you wan go (Tytave with the band)

⏱️ Synced Lyrics

[00:08.32] Check my phone
[00:12.07] Nothing I dey hide o
[00:13.92] You no go see wetin you dey find o, yah
[00:16.43] I be fine boy o
[00:18.05] Many girly wey dey love me so
[00:19.83] But na you I want o
[00:22.19] If you no believe, make you forget o (yea, hmm)
[00:24.69] Ọmọ na flirt I dey flirt, no dey vex, make you forgive me
[00:29.29] If you still vex, I no send, I go flex you with ten milli'
[00:33.56] No go dey judge me on top wetin you see for blog o
[00:37.56] I understand if you want to leave, or you wan go
[00:41.43] Check my phone
[00:42.94] Check my Snapchat o
[00:45.14] Nothing I dey hide o
[00:46.92] You no go see wetin you dey find o (yea, yi)
[00:49.57] Check my phone
[00:51.08] Check my Snapchat o
[00:53.20] Nothing I dey hide o
[00:54.94] You no go see wetin you dey find o
[00:59.52]
[01:05.90] Yorùbá boy, I don't cheat
[01:07.57] But you tell me I belong to the streets
[01:09.66] Shawty, put your mind at ease
[01:11.67] Ìwọ nìkan ní mọ want tí mọ need o
[01:15.57] Oh, you think that I'm too good to be true
[01:18.93] 'Cause nobody can do you like I do
[01:23.30] Stop complaining, I'll put you in the mood
[01:27.23] Make we dey gum body, mọ ní superglue
[01:31.40] Ọmọ na flirt I dey flirt, no dey vex, make you forgive me
[01:35.92] If you still vex, I no send, I go flex you with ten milli'
[01:40.13] No go dey judge me on top wetin you see for blog o
[01:44.04] I understand if you want to leave, or you wan go
[01:47.14] Check my phone (check my phone)
[01:48.81] Check my Snapchat o (check my Snapchat o)
[01:50.86] Nothing I dey hide o (baby)
[01:52.78] You no go see wetin you dey find o (yea, yi)
[01:55.26] Check my phone (check my phone)
[01:56.79] Check my Snapchat o (check my Snapchat o)
[01:58.77] Nothing I dey hide o
[02:00.65] You no go see wetin you dey find o
[02:03.78] Ọmọ na flirt I dey flirt, baby girl, make you forgive
[02:08.34] You dey vex, I no send, I go flex you with ten milli'
[02:12.63] No dey judge me on top wetin you see for blog o
[02:16.72] I understand if you want to leave, or you wan go
[02:20.38] Leave, or you wan go
[02:22.47] If you want to leave, or you wan go ('pon deck)
[02:24.24] If you want to leave, or you wan go oo
[02:26.27] Wan go, wan go (go work!)
[02:27.85] If you want to leave, or you wan go
[02:29.84] If you want to leave, or you wan go
[02:31.80] If you want to leave, or you wan go (Tytave with the band)
[02:32.56]

⭐ Rate These Lyrics

Average: 0.0/5 • 0 ratings