Home ๐ŸŽฌ Bollywood ๐ŸŽต Pakistani ๐ŸŽค English Pop

Hallelujah

๐Ÿ‘ค Lil5ive โ€ข ๐ŸŽผ Dreams & Imaginations โ€ข โฑ๏ธ 2:56
๐ŸŽต 1540 characters
โฑ๏ธ 2:56 duration
๐Ÿ†” ID: 9827054

๐Ÿ“œ Lyrics

Ahn, ahn
Baddeltaboi, wetin de-de-dey?
Ahn
(Original Badboi)

Boy, I no fit lie say "Jahovah no dey try"
Boy, I no fit lie say "some niggas no dey kpai"
Me I see them bad man, dem Judas in disguise
Me I hope that last last they come to realize
Say my brother God no be man oh
Bad man no look uche face
Some man dem ah wan bring me down oh
Buh mama dey always dey pray

Some think we don't deserve, somethings we get (oh yayy oh)
Boy see me no relent, must reach the end
Some think we don't deserve, somethings we get (oh yayy oh)
Boy see me no relent, must reach the end

So join me say
Hallelujah Halle'
Hallelujah Halle'
Hallelujah Halle'
Hallelujah Halle'
Hallelujah Halle'
Hallelujah Halle'
Hallelujah Halle' (Badboi)
Hallelujah Halle'

As a ghetto boy
Steady on the road
Hustling for the paper
Never letting go
Jah knows I'm a sinner
A fucking dirty soul
Anybody comes and anybody goes
Say I dey reggae, I dey ragga, I dey kpo
Steady for the uptown, na my music dem dey play oh
Steady I dey drop am and the music e dey blow
Steady I dey drop am and the music e dey go

Jah put water on an ordinary nigga
Dem wan run my race but them no get the liver
Baddeltaboi man I still dey deliver
Baddeltaboi man I still dey deliver
Jah put water on an ordinary nigga
Dem wan run my race but them no get the liver
Baddeltaboi, man I still dey deliver
Baddeltaboi, man I still dey deliver

So join me say
Hallelujah Halle'
Hallelujah Halle'
Hallelujah Halle'
Hallelujah Halle'
Hallelujah Halle'
Hallelujah Halle'
Hallelujah Halle'
Hallelujah Halle

โฑ๏ธ Synced Lyrics

[00:09.99] Ahn, ahn
[00:13.96] Baddeltaboi, wetin de-de-dey?
[00:18.17] Ahn
[00:19.04] (Original Badboi)
[00:21.04] Boy, I no fit lie say "Jahovah no dey try"
[00:23.95] Boy, I no fit lie say "some niggas no dey kpai"
[00:26.73] Me I see them bad man, dem Judas in disguise
[00:29.48] Me I hope that last last they come to realize
[00:32.89] Say my brother God no be man oh
[00:35.40] Bad man no look uche face
[00:38.64] Some man dem ah wan bring me down oh
[00:40.91] Buh mama dey always dey pray
[00:43.87] Some think we don't deserve, somethings we get (oh yayy oh)
[00:49.26] Boy see me no relent, must reach the end
[00:54.68] Some think we don't deserve, somethings we get (oh yayy oh)
[01:00.38] Boy see me no relent, must reach the end
[01:04.04] So join me say
[01:05.11] Hallelujah Halle'
[01:07.44] Hallelujah Halle'
[01:10.31] Hallelujah Halle'
[01:13.22] Hallelujah Halle'
[01:16.13] Hallelujah Halle'
[01:18.74] Hallelujah Halle'
[01:21.05] Hallelujah Halle' (Badboi)
[01:23.71] Hallelujah Halle'
[01:25.97] As a ghetto boy
[01:27.48] Steady on the road
[01:28.96] Hustling for the paper
[01:30.19] Never letting go
[01:31.17] Jah knows I'm a sinner
[01:32.66] A fucking dirty soul
[01:34.09] Anybody comes and anybody goes
[01:36.84] Say I dey reggae, I dey ragga, I dey kpo
[01:39.43] Steady for the uptown, na my music dem dey play oh
[01:42.43] Steady I dey drop am and the music e dey blow
[01:45.09] Steady I dey drop am and the music e dey go
[01:48.97] Jah put water on an ordinary nigga
[01:51.14] Dem wan run my race but them no get the liver
[01:53.87] Baddeltaboi man I still dey deliver
[01:56.85] Baddeltaboi man I still dey deliver
[01:59.45] Jah put water on an ordinary nigga
[02:01.60] Dem wan run my race but them no get the liver
[02:05.16] Baddeltaboi, man I still dey deliver
[02:07.62] Baddeltaboi, man I still dey deliver
[02:09.98] So join me say
[02:10.63] Hallelujah Halle'
[02:13.59] Hallelujah Halle'
[02:16.21] Hallelujah Halle'
[02:18.84] Hallelujah Halle'
[02:21.52] Hallelujah Halle'
[02:24.61] Hallelujah Halle'
[02:27.26] Hallelujah Halle'
[02:29.86] Hallelujah Halle
[02:55.35]

โญ Rate These Lyrics

โ˜†โ˜†โ˜†โ˜†โ˜†
Average: 0.0/5 โ€ข 0 ratings