Home ๐ŸŽฌ Bollywood ๐ŸŽต Pakistani ๐ŸŽค English Pop

Para

๐Ÿ‘ค T Hadex โ€ข ๐ŸŽผ Crossing My T's โ€ข โฑ๏ธ 2:46
๐ŸŽต 1621 characters
โฑ๏ธ 2:46 duration
๐Ÿ†” ID: 9831184

๐Ÿ“œ Lyrics

Only me inna me room inna me yard
Boredom be killing me hard
Then I pick up myself paper and biro
But e be like make I see one girl wey fine like Nicki Minaj
Living lavidaloca yeah we be living large

I fit dey look you make I no see you no mean say I dey on hard drugs
Plenty things wey dey bother man you know ironu opapo
As a bad boy I suppose don dey para
You self you know as a bad boy you suppose don dey para

But ojulopesi my guy walahi
For the industry na die walahi
I believe in what I do I be talk and do
Yea and e sure for me walahi
Ojulopesi my guy walahi
For the industry na die walahi
Their uche fit get craze but I go look him face
So make una tell am say

I fit dey look you make I no see you no mean say I dey on hard drugs
Plenty things wey dey bother man you know ironu opapo
As a bad boy I suppose don dey para
You self you know as a bad boy you suppose don dey para

I sabi one para boy Charlie
Wey dey hustle properly
Charlie self wan fresh na why him dey work
Make him fit chop make him pump pari
Charlie na sure padi my nigga run pali internationally
Charlie no dey move with any hate for mind
Love and light no bad energy

So I say make I buzz Charlie sha one day
Charlie lohun ti wo Burj Khalifa one way
Omolomo larin ota
Aje kpako todi bota

So ojulopesi my guy walahi
For the industry na die walahi
If you believe in what you do and e sure for you
Then e go sup for you walahi

I fit dey look you make I no see you no mean say I dey on hard drugs
Plenty things wey dey bother man you know ironu opapo
As a bad boy I suppose don dey para
You self you know as a bad boy you suppose don dey para

โฑ๏ธ Synced Lyrics

[00:17.73] Only me inna me room inna me yard
[00:21.59] Boredom be killing me hard
[00:23.59] Then I pick up myself paper and biro
[00:26.58] But e be like make I see one girl wey fine like Nicki Minaj
[00:30.65] Living lavidaloca yeah we be living large
[00:35.51] I fit dey look you make I no see you no mean say I dey on hard drugs
[00:40.23] Plenty things wey dey bother man you know ironu opapo
[00:44.84] As a bad boy I suppose don dey para
[00:48.37] You self you know as a bad boy you suppose don dey para
[00:53.80] But ojulopesi my guy walahi
[00:56.48] For the industry na die walahi
[00:58.60] I believe in what I do I be talk and do
[01:01.49] Yea and e sure for me walahi
[01:03.27] Ojulopesi my guy walahi
[01:05.64] For the industry na die walahi
[01:07.50] Their uche fit get craze but I go look him face
[01:10.29] So make una tell am say
[01:12.33] I fit dey look you make I no see you no mean say I dey on hard drugs
[01:16.91] Plenty things wey dey bother man you know ironu opapo
[01:21.67] As a bad boy I suppose don dey para
[01:25.79] You self you know as a bad boy you suppose don dey para
[01:30.58] I sabi one para boy Charlie
[01:32.09] Wey dey hustle properly
[01:34.75] Charlie self wan fresh na why him dey work
[01:37.20] Make him fit chop make him pump pari
[01:39.82] Charlie na sure padi my nigga run pali internationally
[01:43.89] Charlie no dey move with any hate for mind
[01:46.12] Love and light no bad energy
[01:48.83] So I say make I buzz Charlie sha one day
[01:51.21] Charlie lohun ti wo Burj Khalifa one way
[01:53.54] Omolomo larin ota
[01:55.96] Aje kpako todi bota
[01:57.70] So ojulopesi my guy walahi
[02:00.43] For the industry na die walahi
[02:02.53] If you believe in what you do and e sure for you
[02:05.05] Then e go sup for you walahi
[02:07.23] I fit dey look you make I no see you no mean say I dey on hard drugs
[02:11.06] Plenty things wey dey bother man you know ironu opapo
[02:16.60] As a bad boy I suppose don dey para
[02:20.10] You self you know as a bad boy you suppose don dey para
[02:25.05]

โญ Rate These Lyrics

โ˜†โ˜†โ˜†โ˜†โ˜†
Average: 0.0/5 โ€ข 0 ratings