Home ๐ŸŽฌ Bollywood ๐ŸŽต Pakistani ๐ŸŽค English Pop

Anybody

๐Ÿ‘ค Burna Boy โ€ข ๐ŸŽผ Anybody โ€ข โฑ๏ธ 3:09
๐ŸŽต 1556 characters
โฑ๏ธ 3:09 duration
๐Ÿ†” ID: 984075

๐Ÿ“œ Lyrics

I don charge my energy
I no get time for no enemy
Tori kpe won le tomi
Nothin' wey person never see
Omo nothin' wey person never see
Forget, I say fashie

Very soon expectin'
Je ka wo gbadi e jemkpe
I dey kaku dey gbese
Jejeli, jeje, jeje
I been dey answer them, yes sir
Now na me them dey answer yes sir
Respect is reciprocal
Even though una know say I special

Anybody, wey no want to soji
Anybody, wey no dey carry body
Knack am somethin', ah-ah
Knack am somethin'
To ba ta fele, fele
Knack am somethin'

You wan jump bed, you never work
Shey na because me self I never talk?
I look you dey laugh you gan, gan, gan, gi-gi-gan-gan-gan
I sha know say the time go come
Omo, oma I know say the time go come
When you no go fit rely no more
Omo, omo life na turn by turn
Whether you like or not
Oya ginger me, gbeskele go burst
Ibe je gan, gan oh

Anybody, wey no want to soji
Anybody, wey no dey carry body
Knack am somethin', ah-ah
Knack am somethin'
To ba ta fele, fele
Knack am somethin'

Very soon expectin'
Je ka wo gbadi e jemkpe
I dey kaku dey gbese
Jejeli, jeje, jeje
I been dey answer them answer them, yes sir
Now na me them dey answer yes sir
Respect is reciprocal
Even though una know say I special

Anybody, wey no want to soji
Anybody, wey no dey carry body
Knack am somethin', ah-ah
Knack am somethin'
To ba ta fele, fele
Knack am somethin'
(Gbese)
To ba ta fele, fele (To ba la ta korimiri)
To ba ta fele, fele (To ba la ta korimiri)
To ba ta fele, fele (To ba la ta korimiri)
To ba ta fele, fele (To ba la ta korimiri)
(To ba la ta korimiri)

โฑ๏ธ Synced Lyrics

[00:20.62] I don charge my energy
[00:22.54] I no get time for no enemy
[00:24.60] Tori kpe won le tomi
[00:29.38] Nothin' wey person never see
[00:31.47] Omo nothin' wey person never see
[00:33.92] Forget, I say fashie
[00:37.44] Very soon expectin'
[00:39.32] Je ka wo gbadi e jemkpe
[00:41.81] I dey kaku dey gbese
[00:43.69] Jejeli, jeje, jeje
[00:46.51] I been dey answer them, yes sir
[00:48.13] Now na me them dey answer yes sir
[00:50.97] Respect is reciprocal
[00:52.95] Even though una know say I special
[00:55.32] Anybody, wey no want to soji
[01:00.52] Anybody, wey no dey carry body
[01:05.18] Knack am somethin', ah-ah
[01:07.59] Knack am somethin'
[01:09.50] To ba ta fele, fele
[01:12.04] Knack am somethin'
[01:15.56] You wan jump bed, you never work
[01:17.86] Shey na because me self I never talk?
[01:19.99] I look you dey laugh you gan, gan, gan, gi-gi-gan-gan-gan
[01:24.92] I sha know say the time go come
[01:26.58] Omo, oma I know say the time go come
[01:29.68] When you no go fit rely no more
[01:32.96] Omo, omo life na turn by turn
[01:36.03] Whether you like or not
[01:37.43] Oya ginger me, gbeskele go burst
[01:40.64] Ibe je gan, gan oh
[01:42.67] Anybody, wey no want to soji
[01:46.75] Anybody, wey no dey carry body
[01:51.29] Knack am somethin', ah-ah
[01:53.58] Knack am somethin'
[01:55.43] To ba ta fele, fele
[01:58.26] Knack am somethin'
[02:00.20] Very soon expectin'
[02:02.37] Je ka wo gbadi e jemkpe
[02:05.18] I dey kaku dey gbese
[02:07.01] Jejeli, jeje, jeje
[02:09.67] I been dey answer them answer them, yes sir
[02:11.00] Now na me them dey answer yes sir
[02:14.15] Respect is reciprocal
[02:15.74] Even though una know say I special
[02:19.05] Anybody, wey no want to soji
[02:23.67] Anybody, wey no dey carry body
[02:28.18] Knack am somethin', ah-ah
[02:30.64] Knack am somethin'
[02:32.77] To ba ta fele, fele
[02:35.37] Knack am somethin'
[02:37.49] (Gbese)
[02:39.14] To ba ta fele, fele (To ba la ta korimiri)
[02:43.53] To ba ta fele, fele (To ba la ta korimiri)
[02:48.08] To ba ta fele, fele (To ba la ta korimiri)
[02:52.47] To ba ta fele, fele (To ba la ta korimiri)
[02:57.22] (To ba la ta korimiri)
[03:07.98]

โญ Rate These Lyrics

โ˜†โ˜†โ˜†โ˜†โ˜†
Average: 0.0/5 โ€ข 0 ratings