Home ๐ŸŽฌ Bollywood ๐ŸŽต Pakistani ๐ŸŽค English Pop

It Is What It Is

๐Ÿ‘ค Adekunle Gold โ€ข ๐ŸŽผ It Is What It Is โ€ข โฑ๏ธ 2:54
๐ŸŽต 1366 characters
โฑ๏ธ 2:54 duration
๐Ÿ†” ID: 9841741

๐Ÿ“œ Lyrics

People wey no dey feed you
Always the first to talk about your life
Look at the irony
Shame you for public, come dey beg for side
Don't get it twisted o
I no dey kiss ass
That shit is not healthy
Keeping my distance o
Some people are worse than pandemic
If e go cost my peace
Den I go take my leave
If e no be money
Do not disturb me please
If e go cost my peace
That's some expensive shit o
If e no be money
Do not disturb me please
Majisoro, hold on
It is what it is, yeah
Mawobe, leave am
Majisoro, hold on
It is what it is, yeah
Mawobe, leave am
Money no dey bring happiness o
Na when I get money I realize o
But I no be hypocrite
I dey pray make you get your own too
See bad times will never last
Elemi lo ma last o, whoa, whoa, whoa
Life come at you so fast
Small time you don become wetin you hate o
Lowkey, they hate their lives
And they're lonely
No energy for nobody
Wey no dey happy for me, for me
Lowkey, you hate your life
And you lonely
No energy for nobody
No waste your time
Man, I no see you, yeah
If e go cost my peace
Den I go take my leave
If e no be money
Do not disturb me please
If e go cost my peace
That's some expensive shit o
If e no be money
Do not disturb me please
Majisoro, hold on
It is what it is, yeah
Mawobe, leave am
Majisoro, hold on
It is what it is, yeah
Mawobe, leave am
(Leave am)
(Leave am)
It is what it is
It is what it is

โฑ๏ธ Synced Lyrics

[00:10.49] People wey no dey feed you
[00:12.34] Always the first to talk about your life
[00:15.22] Look at the irony
[00:17.23] Shame you for public, come dey beg for side
[00:20.41] Don't get it twisted o
[00:22.24] I no dey kiss ass
[00:23.65] That shit is not healthy
[00:25.33] Keeping my distance o
[00:27.24] Some people are worse than pandemic
[00:29.19] If e go cost my peace
[00:31.74] Den I go take my leave
[00:34.02] If e no be money
[00:36.46] Do not disturb me please
[00:38.86] If e go cost my peace
[00:41.41] That's some expensive shit o
[00:43.85] If e no be money
[00:46.31] Do not disturb me please
[00:48.90] Majisoro, hold on
[00:51.34] It is what it is, yeah
[00:53.85] Mawobe, leave am
[00:58.90] Majisoro, hold on
[01:01.19] It is what it is, yeah
[01:03.77] Mawobe, leave am
[01:09.70] Money no dey bring happiness o
[01:12.29] Na when I get money I realize o
[01:14.66] But I no be hypocrite
[01:17.15] I dey pray make you get your own too
[01:19.60] See bad times will never last
[01:22.01] Elemi lo ma last o, whoa, whoa, whoa
[01:24.55] Life come at you so fast
[01:26.49] Small time you don become wetin you hate o
[01:28.96] Lowkey, they hate their lives
[01:31.28] And they're lonely
[01:32.59] No energy for nobody
[01:35.03] Wey no dey happy for me, for me
[01:38.84] Lowkey, you hate your life
[01:41.36] And you lonely
[01:42.45] No energy for nobody
[01:44.78] No waste your time
[01:46.22] Man, I no see you, yeah
[01:47.98] If e go cost my peace
[01:50.49] Den I go take my leave
[01:52.96] If e no be money
[01:55.36] Do not disturb me please
[01:57.76] If e go cost my peace
[02:00.48] That's some expensive shit o
[02:02.73] If e no be money
[02:05.17] Do not disturb me please
[02:07.68] Majisoro, hold on
[02:10.05] It is what it is, yeah
[02:12.58] Mawobe, leave am
[02:17.45] Majisoro, hold on
[02:19.97] It is what it is, yeah
[02:22.50] Mawobe, leave am
[02:30.48] (Leave am)
[02:35.69] (Leave am)
[02:39.71] It is what it is
[02:44.78] It is what it is

โญ Rate These Lyrics

โ˜†โ˜†โ˜†โ˜†โ˜†
Average: 0.0/5 โ€ข 0 ratings