Home ๐ŸŽฌ Bollywood ๐ŸŽต Pakistani ๐ŸŽค English Pop

Enjoyment

๐Ÿ‘ค Kendickson โ€ข ๐ŸŽผ Enjoyment โ€ข โฑ๏ธ 2:17
๐ŸŽต 1173 characters
โฑ๏ธ 2:17 duration
๐Ÿ†” ID: 9848140

๐Ÿ“œ Lyrics

All I do is Faaji!
Sip some wine and enjoyment!
It's chips the insane producer
Shea make l yarn something
Only me feel my pain
Only me see my struggle
Na me Dey see all things I Dey face in life
No body follow me
I no fit reason life
Plenty things way dey full man head
But if you think too much my guy you go loose for Lagos o
Now All I do is Faaji!
Sip some wine and enjoyment!
Me no get time for any long talk
Me no get time for any nonsense
All I do is Faaji!
Sip some wine and enjoyment
Me no get time for any long talk
Me no get time for any nonsense u know
Ohoohoho
Ooohho
Ooohooho
Faji!!!
Nowadays I cool down
Tryna get my groove on
So many matter i reason way gimme goosebumps
Me no fit to lose now cuz I pay my dues all
I Dey comot myself from inside confusion
I say dem dey feel me when I pull up
Looking fresh and clean when I got my louis V Boots On
Girl dem hanky panky for the function
Every night we Dey disturb
Now All I do is Faaji!
Sip some wine and enjoyment!
Me no get time for any long talk
Me no get time for any nonsense
All I do is Faaji!
Sip some wine and enjoyment!
Me no get time for any long talk
Me no get time for any nonsense u know
Ohoohoho

โฑ๏ธ Synced Lyrics

[00:01.33] All I do is Faaji!
[00:02.91] Sip some wine and enjoyment!
[00:05.99]
[00:14.54] It's chips the insane producer
[00:16.98] Shea make l yarn something
[00:19.99]
[00:23.80] Only me feel my pain
[00:25.88] Only me see my struggle
[00:28.28] Na me Dey see all things I Dey face in life
[00:31.15] No body follow me
[00:32.94] I no fit reason life
[00:34.69] Plenty things way dey full man head
[00:37.44] But if you think too much my guy you go loose for Lagos o
[00:41.91] Now All I do is Faaji!
[00:44.39] Sip some wine and enjoyment!
[00:46.65] Me no get time for any long talk
[00:49.12] Me no get time for any nonsense
[00:51.42] All I do is Faaji!
[00:53.54] Sip some wine and enjoyment
[00:55.88] Me no get time for any long talk
[00:58.24] Me no get time for any nonsense u know
[01:00.18] Ohoohoho
[01:03.74] Ooohho
[01:10.55] Ooohooho
[01:12.29] Faji!!!
[01:14.67]
[01:19.99] Nowadays I cool down
[01:21.55] Tryna get my groove on
[01:22.74] So many matter i reason way gimme goosebumps
[01:24.81] Me no fit to lose now cuz I pay my dues all
[01:27.23] I Dey comot myself from inside confusion
[01:29.56] I say dem dey feel me when I pull up
[01:32.05] Looking fresh and clean when I got my louis V Boots On
[01:34.55] Girl dem hanky panky for the function
[01:36.60] Every night we Dey disturb
[01:38.66] Now All I do is Faaji!
[01:40.10] Sip some wine and enjoyment!
[01:42.29] Me no get time for any long talk
[01:44.76] Me no get time for any nonsense
[01:46.98] All I do is Faaji!
[01:48.67] Sip some wine and enjoyment!
[01:51.62] Me no get time for any long talk
[01:53.72] Me no get time for any nonsense u know
[01:57.17] Ohoohoho
[01:57.46]

โญ Rate These Lyrics

โ˜†โ˜†โ˜†โ˜†โ˜†
Average: 0.0/5 โ€ข 0 ratings