Home ๐ŸŽฌ Bollywood ๐ŸŽต Pakistani ๐ŸŽค English Pop

In Love with an Angel (feat. Tj)

๐Ÿ‘ค Mr Raw โ€ข ๐ŸŽผ Everything Remains Raw โ€ข โฑ๏ธ 4:43
๐ŸŽต 2782 characters
โฑ๏ธ 4:43 duration
๐Ÿ†” ID: 9848476

๐Ÿ“œ Lyrics

Chai
Na who
Na who
Na who
Hey hey, hey hey

People dey ask me
People dey ask me, eh eh
People dey ask me
Na wetin dey shack me, mmm
Me I dey tell dem
I am in love with an angel, mmm

I am in love with an angel
I am in love with an angel
I am in love with an angel
I am in love with an angel
I am in love with an angel
I am in love with an angel
I am in love with an angel
I am in love with an angel, mmm

I saw her on a Sunday morning
She looks so fine, and my heart starts boiling (my heart starts boiling)
Ah, my heart starts boiling, yeah (hey!)
Baby girl, if you give me your heart
I promise I'll never tear it apart
Anything you want I swear me I go do
This na my promise to you

People dey ask me
Na wetin dey shack me, mmm hey
Me I dey tell dem
I am in love with an angel, mmm heyy

I am in love with an angel
I am in love with an angel
I am in love with an angel
I am in love with an angel
I am in love with an angel
I am in love with an angel
I am in love with an angel
I am in love with an angel, mmm (yeah ah)

Na gode Allah Allah sariki
The first time I saw her
I was heading to Gariki
Na show business carry me go Abuja
But when I saw this pretty girl, mu akuja
Only her beauty go make a man go crazy
So the best thing na treat her like democracy
Speak my mind, tell am how I dey feel
I have the right to express myself and I will
Sister I am able and capable
And I will always make sure there is food on your table
Even if I get soup and stew for deep freezer
Me I go still waka comot go buy you pizza
Your type eh dey very hard to find
If I waste time I might get left behind
To summarize it I am in love with you girl
Hell no I am in love with an angel

I am in love with an angel
I am in love with an angel
I am in love with an angel
I am in love with an angel
I am in love with an angel
I am in love with an angel
I am in love with an angel
I am in love with an angel, mmm

My future jewel of inestimable value
Baby you too set chai who wan try you
Na your type person go see tear ewo
Because your smile be like nwanne idi kwego
No be for dream e dey happen for real life
Sister mm na only you go fit be my wife
The mother of my unborn children, both male and female
So biko give me your phone number and email
I need to tidy up these runs
Since dem say opportunity comes but once
I go utilize this one take am win your heart
For you I go surely finish anything I start
God don already bless the day we first met
I go buy you the whole world
Give you heaven and earth
Even if I try and fail, I won't give up
Because I am in love with an angel

I am in love with an angel
I am in love with an angel
I am in love with an angel
I am in love with an angel
I am in love with an angel
I am in love with an angel
I am in love with an angel
I am in love with an angel, mmm

โฑ๏ธ Synced Lyrics

[00:00.88] Chai
[00:01.81] Na who
[00:04.37] Na who
[00:06.51] Na who
[00:11.05] Hey hey, hey hey
[00:14.15] People dey ask me
[00:16.65] People dey ask me, eh eh
[00:19.07] People dey ask me
[00:21.57] Na wetin dey shack me, mmm
[00:28.45] Me I dey tell dem
[00:30.68] I am in love with an angel, mmm
[00:38.28] I am in love with an angel
[00:40.78] I am in love with an angel
[00:42.93] I am in love with an angel
[00:45.44] I am in love with an angel
[00:47.68] I am in love with an angel
[00:50.17] I am in love with an angel
[00:52.33] I am in love with an angel
[00:54.97] I am in love with an angel, mmm
[00:59.02] I saw her on a Sunday morning
[01:02.46] She looks so fine, and my heart starts boiling (my heart starts boiling)
[01:09.10] Ah, my heart starts boiling, yeah (hey!)
[01:16.38] Baby girl, if you give me your heart
[01:19.44] I promise I'll never tear it apart
[01:21.97] Anything you want I swear me I go do
[01:24.16] This na my promise to you
[01:25.61] People dey ask me
[01:28.60] Na wetin dey shack me, mmm hey
[01:35.54] Me I dey tell dem
[01:38.32] I am in love with an angel, mmm heyy
[01:45.58] I am in love with an angel
[01:47.63] I am in love with an angel
[01:50.14] I am in love with an angel
[01:52.75] I am in love with an angel
[01:54.84] I am in love with an angel
[01:57.50] I am in love with an angel
[01:59.69] I am in love with an angel
[02:02.20] I am in love with an angel, mmm (yeah ah)
[02:05.06] Na gode Allah Allah sariki
[02:07.56] The first time I saw her
[02:08.44] I was heading to Gariki
[02:09.95] Na show business carry me go Abuja
[02:12.15] But when I saw this pretty girl, mu akuja
[02:14.52] Only her beauty go make a man go crazy
[02:16.98] So the best thing na treat her like democracy
[02:19.59] Speak my mind, tell am how I dey feel
[02:21.61] I have the right to express myself and I will
[02:24.35] Sister I am able and capable
[02:26.80] And I will always make sure there is food on your table
[02:29.08] Even if I get soup and stew for deep freezer
[02:31.17] Me I go still waka comot go buy you pizza
[02:34.28] Your type eh dey very hard to find
[02:36.08] If I waste time I might get left behind
[02:38.24] To summarize it I am in love with you girl
[02:41.01] Hell no I am in love with an angel
[02:42.93] I am in love with an angel
[02:45.30] I am in love with an angel
[02:47.92] I am in love with an angel
[02:50.04] I am in love with an angel
[02:52.55] I am in love with an angel
[02:54.95] I am in love with an angel
[02:57.42] I am in love with an angel
[02:59.87] I am in love with an angel, mmm
[03:03.29] My future jewel of inestimable value
[03:05.07] Baby you too set chai who wan try you
[03:07.49] Na your type person go see tear ewo
[03:09.88] Because your smile be like nwanne idi kwego
[03:12.26] No be for dream e dey happen for real life
[03:14.49] Sister mm na only you go fit be my wife
[03:16.84] The mother of my unborn children, both male and female
[03:19.42] So biko give me your phone number and email
[03:21.93] I need to tidy up these runs
[03:24.08] Since dem say opportunity comes but once
[03:26.58] I go utilize this one take am win your heart
[03:28.85] For you I go surely finish anything I start
[03:31.27] God don already bless the day we first met
[03:33.96] I go buy you the whole world
[03:34.84] Give you heaven and earth
[03:36.01] Even if I try and fail, I won't give up
[03:39.07] Because I am in love with an angel
[03:40.62] I am in love with an angel
[03:43.07] I am in love with an angel
[03:45.23] I am in love with an angel
[03:47.98] I am in love with an angel
[03:50.22] I am in love with an angel
[03:52.65] I am in love with an angel
[03:55.02] I am in love with an angel
[03:57.42] I am in love with an angel, mmm
[04:39.26]

โญ Rate These Lyrics

โ˜†โ˜†โ˜†โ˜†โ˜†
Average: 0.0/5 โ€ข 0 ratings