Home ๐ŸŽฌ Bollywood ๐ŸŽต Pakistani ๐ŸŽค English Pop

The Matter (feat. Papisnoop)

๐Ÿ‘ค Zlatan โ€ข ๐ŸŽผ RoadToCDK โ€ข โฑ๏ธ 2:31
๐ŸŽต 2493 characters
โฑ๏ธ 2:31 duration
๐Ÿ†” ID: 9863513

๐Ÿ“œ Lyrics

Ha-ha-ha, wahala (Ibile)
Court!
All cases has being adjourned 'til next week (astala-astala-astala)
Dey don thief judge phone oh (ayiiii)

Shey you don hear the matter (the matter)
Abi you no get data (eh, you no get data)
They say pikin wey I born resemble Naira Marley
We dey on top the matter (we dey on top the matter)
As we dey on top the matter,
Na hin we hear another matter (another matter)
They say two papa post one pikin for Children's Day,
We dey solve the matter (ah, Happy Children's Day)
Say this one na big palava
Ah, but we go solve the matter
'Cause wey don resolve the matter wey pass this kind
Matter, we go solve the matter (ah, we go solve the matter)

Burna and David dey fight (Burna and David dey fight)
KRF make you solve the matter (KRF)
Dem say dem see condom for isolation
Center, NCDC solve the matter (ah, Abba Kyari)
Igbo, dey cure corona
Rahman Jago dey on top the matter (je'omo)
Wetin brother Jude do Cynthia Morgan
Call me jor make we solve the matter (ah ah, ah ah)
Dem say Mercy dey para
Say her fans dem no dey support her (eyan BigBrother)
Curfew meet Bobrisky for outside
Yesterday, na one judge wan judge the two matter

Ah, wo, see me see wahala (see me see)
Na who go solve the matter (solve the matter)
Too much kasala (kasala, kasala)
Lawyer Kunle go solve the matter (lawyer Kunle daa)
See me see wahala
I order Shawarma, I see akara (ah, wahala)
Too much palava, aunty Yemisi come and solve the matter

Haa, Olosho fe wa wahala
Mo do, o cum, o gbe raba
Shey mo jo Obi cubanna abi mo jo Jowi zaza
Yepa, wo, e ye ma copy cat
Eyin omo ase, e ye wa wahala
Ah, na only Zanku be the president wey get mind to change producer
Yepa, aunty fe ji Airpod (matter)
Tenant do omo Landlord (matter)
Police dog ge omo solider je (matter)
Pastor ti yin ni o kin mu ajee (matter)
Uber driver n lo "Learner" (matter)
Street fighter la n so no be Wale Turner (matter)
Oshe to ni ko fiyin wire (matter)
Iyawo fi fo aso, o sa sori wire (matter)
Oh Spinffy

See me see wahala (see me see)
Na who go solve the matter (solve the matter)
Too much kasala (kasala, kasala)
Lawyer Kunle go solve the matter (lawyer Kunle daa)
See me see wahala
I order Shawarma, I see Akara (ah, wahala)
Too much palava, aunty Yemisi come and solve the matter
You get Bitcoin matter, Patricia go solve the matter
Na my padi, hinself sabi about the matter

Ibile, who go solve the matter
Their papa, their mama
Kerewa, kerejo (ah matter)
Kereji, kerewa (ah, ah matter)
Their papa, their mama

โฑ๏ธ Synced Lyrics

[00:00.08] Ha-ha-ha, wahala (Ibile)
[00:00.67] Court!
[00:03.52] All cases has being adjourned 'til next week (astala-astala-astala)
[00:05.53] Dey don thief judge phone oh (ayiiii)
[00:07.72] Shey you don hear the matter (the matter)
[00:09.21] Abi you no get data (eh, you no get data)
[00:10.99] They say pikin wey I born resemble Naira Marley
[00:13.11] We dey on top the matter (we dey on top the matter)
[00:14.83] As we dey on top the matter,
[00:16.27] Na hin we hear another matter (another matter)
[00:18.85] They say two papa post one pikin for Children's Day,
[00:21.12] We dey solve the matter (ah, Happy Children's Day)
[00:22.52] Say this one na big palava
[00:24.68] Ah, but we go solve the matter
[00:26.69] 'Cause wey don resolve the matter wey pass this kind
[00:28.50] Matter, we go solve the matter (ah, we go solve the matter)
[00:31.03] Burna and David dey fight (Burna and David dey fight)
[00:32.86] KRF make you solve the matter (KRF)
[00:34.36] Dem say dem see condom for isolation
[00:35.89] Center, NCDC solve the matter (ah, Abba Kyari)
[00:38.72] Igbo, dey cure corona
[00:40.28] Rahman Jago dey on top the matter (je'omo)
[00:42.38] Wetin brother Jude do Cynthia Morgan
[00:43.86] Call me jor make we solve the matter (ah ah, ah ah)
[00:46.03] Dem say Mercy dey para
[00:47.93] Say her fans dem no dey support her (eyan BigBrother)
[00:49.94] Curfew meet Bobrisky for outside
[00:51.37] Yesterday, na one judge wan judge the two matter
[00:53.45] Ah, wo, see me see wahala (see me see)
[00:56.09] Na who go solve the matter (solve the matter)
[00:58.28] Too much kasala (kasala, kasala)
[00:59.53] Lawyer Kunle go solve the matter (lawyer Kunle daa)
[01:01.16] See me see wahala
[01:03.20] I order Shawarma, I see akara (ah, wahala)
[01:06.17] Too much palava, aunty Yemisi come and solve the matter
[01:08.98] Haa, Olosho fe wa wahala
[01:11.11] Mo do, o cum, o gbe raba
[01:13.37] Shey mo jo Obi cubanna abi mo jo Jowi zaza
[01:17.30] Yepa, wo, e ye ma copy cat
[01:18.75] Eyin omo ase, e ye wa wahala
[01:20.24] Ah, na only Zanku be the president wey get mind to change producer
[01:25.15] Yepa, aunty fe ji Airpod (matter)
[01:26.57] Tenant do omo Landlord (matter)
[01:28.97] Police dog ge omo solider je (matter)
[01:30.64] Pastor ti yin ni o kin mu ajee (matter)
[01:32.97] Uber driver n lo "Learner" (matter)
[01:34.27] Street fighter la n so no be Wale Turner (matter)
[01:37.08] Oshe to ni ko fiyin wire (matter)
[01:38.73] Iyawo fi fo aso, o sa sori wire (matter)
[01:40.23] Oh Spinffy
[01:42.18] See me see wahala (see me see)
[01:42.96] Na who go solve the matter (solve the matter)
[01:45.22] Too much kasala (kasala, kasala)
[01:46.97] Lawyer Kunle go solve the matter (lawyer Kunle daa)
[01:48.92] See me see wahala
[01:49.46] I order Shawarma, I see Akara (ah, wahala)
[01:53.00] Too much palava, aunty Yemisi come and solve the matter
[01:56.77] You get Bitcoin matter, Patricia go solve the matter
[02:00.83] Na my padi, hinself sabi about the matter
[02:03.56] Ibile, who go solve the matter
[02:05.76] Their papa, their mama
[02:08.71] Kerewa, kerejo (ah matter)
[02:08.89] Kereji, kerewa (ah, ah matter)
[02:10.43] Their papa, their mama
[02:12.02]

โญ Rate These Lyrics

โ˜†โ˜†โ˜†โ˜†โ˜†
Average: 0.0/5 โ€ข 0 ratings