Home 🎬 Bollywood 🎵 Pakistani 🎤 English Pop

Rema - Trouble Maker (Official Music Video)

👤 Rema 🎼 Rema Videos ⏱️ 2:47
🎵 2003 characters
⏱️ 2:47 duration
🆔 ID: 9866725

📜 Lyrics

(Ob', Obah)
Another banger (banger)

How many dues wey the boy don pay?
How many insult I go take?
Address your shit like I'm Jago

I've been like this way from the gecko
I no dey take eye see loose bread
If you miss your show
You know say me I go take am off my money 'cause your promoter desperate
Make una no vex, na my money be my mandate

Ọmọ, many my country people eye red, oh
My eye red for the green, that's yellow
Some call me hybrid, some call me hollow
Keep who I really be on a low-low

Day and night, all my guys dey hustle
Every penny dey touch my circle
I dey pest my opps, make them restless on schedule (ah-ahh)

Dem say I be troublemaker
I go disturb everybody
Leave me, leave me, leave me

Make I do my own, ọmọ, no judge me
Make you sef reason
E be better say they no call me nobody
I go still pass everybody even though say una use extra sheet

Una dey pákoropá, I dey pàkurupà
You better relocate, I dey come closer
Even if na red, I go tackle oh
Ṣébí na vex you go vex

Ọmọ wèrè, me, I no dey talk, but try me first
Better save your money, this game no be by best dressed
Bought my first land since I was 17
You know steady grinding
Nothing wey you go show me wey go really surprise me

Ọmọ, many my country people eye red, oh
My eye red for the green, that's yellow
Some call me hybrid, some call me hollow
Keep who I really be on a low-low

Day and night, all my guys' dey hustle
Every penny dey touch my circle
Ọmọ, I dey pest my opps, make them restless on schedule

Dem say I be troublemaker
I go disturb everybody
Leave me, leave me, leave me
Make I do my own, ọmọ, no judge me

Make you sef reason
E be better say they no call me nobody
I go still pass everybody even though say una use extra sheet

Dem say I be troublemaker
I go disturb everybody
Leave me, leave me, leave me
Make I do my own, ọmọ, no judge me

Make you sef reason
E be better say they no call me nobody
I go still pass everybody even though say una use extra sheet

⏱️ Synced Lyrics

[00:08.69] (Ob', Obah)
[00:13.06] Another banger (banger)
[00:15.74] How many dues wey the boy don pay?
[00:18.49] How many insult I go take?
[00:20.99] Address your shit like I'm Jago
[00:23.33] I've been like this way from the gecko
[00:25.70] I no dey take eye see loose bread
[00:28.26] If you miss your show
[00:30.59] You know say me I go take am off my money 'cause your promoter desperate
[00:33.87] Make una no vex, na my money be my mandate
[00:35.79] Ọmọ, many my country people eye red, oh
[00:38.05] My eye red for the green, that's yellow
[00:40.50] Some call me hybrid, some call me hollow
[00:43.01] Keep who I really be on a low-low
[00:45.49] Day and night, all my guys dey hustle
[00:48.01] Every penny dey touch my circle
[00:50.52] I dey pest my opps, make them restless on schedule (ah-ahh)
[00:54.90] Dem say I be troublemaker
[00:57.93] I go disturb everybody
[01:00.55] Leave me, leave me, leave me
[01:02.70] Make I do my own, ọmọ, no judge me
[01:05.52] Make you sef reason
[01:07.82] E be better say they no call me nobody
[01:10.45] I go still pass everybody even though say una use extra sheet
[01:15.03] Una dey pákoropá, I dey pàkurupà
[01:17.66] You better relocate, I dey come closer
[01:20.00] Even if na red, I go tackle oh
[01:22.59] Ṣébí na vex you go vex
[01:24.95] Ọmọ wèrè, me, I no dey talk, but try me first
[01:26.48] Better save your money, this game no be by best dressed
[01:28.69] Bought my first land since I was 17
[01:31.55] You know steady grinding
[01:32.54] Nothing wey you go show me wey go really surprise me
[01:34.54] Ọmọ, many my country people eye red, oh
[01:37.24] My eye red for the green, that's yellow
[01:40.04] Some call me hybrid, some call me hollow
[01:42.58] Keep who I really be on a low-low
[01:44.94] Day and night, all my guys' dey hustle
[01:47.41] Every penny dey touch my circle
[01:49.87] Ọmọ, I dey pest my opps, make them restless on schedule
[01:53.82] Dem say I be troublemaker
[01:57.42] I go disturb everybody
[02:00.04] Leave me, leave me, leave me
[02:02.76] Make I do my own, ọmọ, no judge me
[02:05.17] Make you sef reason
[02:07.19] E be better say they no call me nobody
[02:09.89] I go still pass everybody even though say una use extra sheet
[02:14.52] Dem say I be troublemaker
[02:17.32] I go disturb everybody
[02:19.88] Leave me, leave me, leave me
[02:22.49] Make I do my own, ọmọ, no judge me
[02:24.80] Make you sef reason
[02:26.90] E be better say they no call me nobody
[02:29.66] I go still pass everybody even though say una use extra sheet
[02:34.03]

⭐ Rate These Lyrics

Average: 0.0/5 • 0 ratings