Home ๐ŸŽฌ Bollywood ๐ŸŽต Pakistani ๐ŸŽค English Pop

See Wahala (feat. Oladips)

๐Ÿ‘ค Bukunmi โ€ข ๐ŸŽผ See Wahala โ€ข โฑ๏ธ 3:33
๐ŸŽต 2507 characters
โฑ๏ธ 3:33 duration
๐Ÿ†” ID: 9877295

๐Ÿ“œ Lyrics

See Wahala โ€“ Bukunmi
Lyrics, Likat
Oluwabukunmi
If you be player i be coach o
Cause you dey make them girls dey jisoro
The way you do the things you do you don turn the girls mumu
Shey na that una juju, you don turn the girls to fool
Even though you no get ferrari you dey call channel V your wifey
All the ladies dey buy you versace
Rora boboyi mapami
You don turn MTN them dey follow you everywhere you go
You don turn them dry cleaner na to dey wash all your clothes
Nina call ham baby Tina ama ranju excuse dont touch my hubby
Bobo ton ku le lori yara mi lo sun and she
don tell her friends say April ni wedding oo
She don go print card but it's none of my business oo

See wahala... repete
See palava... Repete
See wahala... Repete

She go cause trouble... repete
Omo iya aje... Omi ata
Emi babaje a.k.a Nacadamus
Ja wrestling ni yara bi ti shane moss
Fepon lewon lati church de mosque
Omo ni mo sha ti mo fi famous
Woni oye ki oladip ti bi beji
Orukomi longbo lati le keji
Gbogbo aradugbo lode ti dami mo
Mo ma n gbe won lomo shubu bi man o war
Awon boys adugbo fe parawon
Omo to je lalale ni man konramo
Loju tiwon odabiti angel
Be temi bamu moun ba le je
Bo comu bo pata
Eyin pet e emi na dada
Emeji lenri losu
Omo te je yara lounsu
You dey call her baby
You don dey call ham honey
You dey spend the money
But na me dey press the bobby
Omo ton ku le lori yara mi loun su oo,
you don dey tell her friends say April ni wedding
You don go book hall
But It's none of my business

See wahala... repete
See palava... repete
See wahala... Repete
She go cause trouble... Repete

1 2 3 gooo
All you do is to end your chat
Off your clothe come my side
If you like you can cook the ponmo
Fry dodo kotu ba fobo
When its 9 the one that you calling
If you piss me off ruby my belly
Under blanket watching my body
Rub the shoulder, massage my body
For your mind you be person wifey
Sugbon you bi belejayan
Fry him more than plaintain in the world for all i care
But after that iro nani miss fargin
Shalewa call ham, nina call ham baby tina ama ranju
Excuse dont touch my hubby
Bobo ton ku le lori yara mi lounso oo and
she don tell her friends say april ni wedding
She don go print card but it's none of my business oo

See wahala... Repete
See palava... Repete
See wahala... Repete
She go kill person... Repete
See wahala... repete
See palava... Repete
See wahala... Repete
She go kill person... Repete
Nami dey cause bololo, omo ton ku le lori yara mi loun sun oo
Nami dey chop banana but na me dey press bobby

โญ Rate These Lyrics

โ˜†โ˜†โ˜†โ˜†โ˜†
Average: 0.0/5 โ€ข 0 ratings