Grind (feat. Steps)
๐ต 2631 characters
โฑ๏ธ 3:52 duration
๐ ID: 9923061
๐ Lyrics
Heh
Chee
Oko e don hook u
Snazzygrin na my name joor
247 on my Grind yeh
Nor go waste my time
If you not about the muller oh
I beg don't cross the line
I put in 247 on my Grind yeh
I beg nor waste my time
If you not about the muller oh
Pls don't cross the line
Make my mama proud of me
Make my papa proud of me
I nor wan looseguard oh no
I wan dey collect oh
I nor wan 2 live on versa
I nor wan 2 live on versa
I wan get my own oh
I wan get my own oh yeh yeh yeh
Life too funny e be like titok
Wetin I use my eyes see I no go fit talk
Money dey high person oh
Forget ciroc if you never see money like hushpuppi u never see rock
U be ashawo wey no dey do runs
Armed robber wey no dey do guns
Shey be u say u no dey drugs
U no dey smoke but how come u dey do blunt
You are always broke you no get funds
Okay
Mr right u no get fault
If your guy need your help you no get funds
But if woman dey with you u my guy u dey get funds
It's alright I no argue
But when when I dey count my geez My guy I no go add you
But anyways my guy God gat u
I know say u go hate on me sha e no go hard you
247 on my Grind yeh
Nor go waste my time
If you not about the muller oh
I beg dont cross the line
I put in 247 on my Grind yeh
I beg nor waste my time
If you not about the muller oh
Pls don't cross the line
Make my mama proud of me
Make my papa proud of me
I nor wan looseguard oh no
I wan dey collect oh
I nor wan 2 live on versa
I nor wan 2 live on versa
I wan get my own oh
I wan get my own oh yeh yeh yeh
If I give up I fuck up
If I no make mumsy proud my guy na fuck up
I no wan looseguard oh na fuck up
I need plenty for briefcase wey I go lock up
No dey oppress me with bitcoin
This life no balance man dey rise and fall like bitcoin
We no dey use cash na bitcoin
E no get as naira note high reach e no fit beat coin
No fuck with me I be savage oh
Like methuselah na steady we dey package oh
Package oh
My guy we dey package
If account no too balance na wetin dey we dey manage oh
When we no get money nobody like us
Family and friends enemies dem no dey like us
Money don come dem wan tight us
We no resemble sardine make dem no tight us
247 on my Grind yeh
Nor go waste my time
If you not about the muller oh
I beg don't cross the line
I put in 247 on my Grind yeh
I beg nor waste my time
If you not about the muller oh
Pls dont cross the line
Make my mama proud of me
Make my papa proud of me
I nor wan looseguard oh no
I wan dey collect oh
I nor wan 2 live on versa
I nor wan 2 live on versa
I wan get my own oh
I wan get my own oh yeh yeh yeh
Che
Oko e don hook u
Snazzygrin na my name joor oh
Glory to God
Honor to Mary
Moxie
Ayo money

โฑ๏ธ Synced Lyrics
[00:08.16] Heh
[00:11.49] Chee
[00:12.95] Oko e don hook u
[00:15.17] Snazzygrin na my name joor
[00:18.86] 247 on my Grind yeh
[00:21.67] Nor go waste my time
[00:23.98] If you not about the muller oh
[00:26.16] I beg don't cross the line
[00:28.10] I put in 247 on my Grind yeh
[00:30.87] I beg nor waste my time
[00:33.27] If you not about the muller oh
[00:35.65] Pls don't cross the line
[00:36.98] Make my mama proud of me
[00:39.18] Make my papa proud of me
[00:41.22] I nor wan looseguard oh no
[00:43.59] I wan dey collect oh
[00:45.92] I nor wan 2 live on versa
[00:48.21] I nor wan 2 live on versa
[00:50.53] I wan get my own oh
[00:52.93] I wan get my own oh yeh yeh yeh
[00:57.13] Life too funny e be like titok
[00:59.16] Wetin I use my eyes see I no go fit talk
[01:01.63] Money dey high person oh
[01:02.65] Forget ciroc if you never see money like hushpuppi u never see rock
[01:06.57] U be ashawo wey no dey do runs
[01:09.03] Armed robber wey no dey do guns
[01:11.54] Shey be u say u no dey drugs
[01:13.18] U no dey smoke but how come u dey do blunt
[01:16.12] You are always broke you no get funds
[01:17.71] Okay
[01:18.54] Mr right u no get fault
[01:20.33] If your guy need your help you no get funds
[01:22.25] But if woman dey with you u my guy u dey get funds
[01:24.81] It's alright I no argue
[01:27.13] But when when I dey count my geez My guy I no go add you
[01:29.60] But anyways my guy God gat u
[01:31.83] I know say u go hate on me sha e no go hard you
[01:34.24] 247 on my Grind yeh
[01:37.19] Nor go waste my time
[01:39.46] If you not about the muller oh
[01:41.77] I beg dont cross the line
[01:43.41] I put in 247 on my Grind yeh
[01:46.52] I beg nor waste my time
[01:48.54] If you not about the muller oh
[01:50.72] Pls don't cross the line
[01:52.29] Make my mama proud of me
[01:54.61] Make my papa proud of me
[01:56.51] I nor wan looseguard oh no
[01:58.89] I wan dey collect oh
[02:01.28] I nor wan 2 live on versa
[02:03.56] I nor wan 2 live on versa
[02:05.86] I wan get my own oh
[02:08.30] I wan get my own oh yeh yeh yeh
[02:12.48] If I give up I fuck up
[02:14.18] If I no make mumsy proud my guy na fuck up
[02:17.15] I no wan looseguard oh na fuck up
[02:18.91] I need plenty for briefcase wey I go lock up
[02:22.02] No dey oppress me with bitcoin
[02:23.51] This life no balance man dey rise and fall like bitcoin
[02:26.64] We no dey use cash na bitcoin
[02:28.22] E no get as naira note high reach e no fit beat coin
[02:31.52] No fuck with me I be savage oh
[02:33.09] Like methuselah na steady we dey package oh
[02:35.39] Package oh
[02:36.46] My guy we dey package
[02:37.74] If account no too balance na wetin dey we dey manage oh
[02:40.37] When we no get money nobody like us
[02:42.57] Family and friends enemies dem no dey like us
[02:45.23] Money don come dem wan tight us
[02:47.25] We no resemble sardine make dem no tight us
[02:49.50] 247 on my Grind yeh
[02:52.37] Nor go waste my time
[02:54.64] If you not about the muller oh
[02:57.12] I beg don't cross the line
[02:58.64] I put in 247 on my Grind yeh
[03:01.69] I beg nor waste my time
[03:03.99] If you not about the muller oh
[03:06.32] Pls dont cross the line
[03:07.64] Make my mama proud of me
[03:09.91] Make my papa proud of me
[03:11.78] I nor wan looseguard oh no
[03:14.19] I wan dey collect oh
[03:16.55] I nor wan 2 live on versa
[03:18.84] I nor wan 2 live on versa
[03:21.24] I wan get my own oh
[03:23.62] I wan get my own oh yeh yeh yeh
[03:27.16] Che
[03:30.35] Oko e don hook u
[03:34.88] Snazzygrin na my name joor oh
[03:37.57] Glory to God
[03:38.75] Honor to Mary
[03:42.34] Moxie
[03:44.04] Ayo money