ERIGGA - Situation Room (OFFICIAL VIDEO) ft. Brenny Jones
๐ต 3413 characters
โฑ๏ธ 3:53 duration
๐ ID: 9926792
๐ Lyrics
Abeg
Paper, Paperboi
2019 mhen, how e be?
(Brenny Jones ti de o)
I wan give you story now from the situation room
(King Paper)
How e take happen for area real, real
Just now, just now here e never too tey
I be ghetto boy and I like to chop money (chop money there)
Iji ego, I like too much money
I still like dem type Adeleke money
(Adeleke money)
Plus Otedola, all that kind money
(biggie biggie money)
Oh, (kpakam)
If I make this money (kpakam)
I go buy full Lekki (kpakam)
If I make this money (kpakam)
I go buy Ferrari (kpakam)
If I make this money (kpakam), (eh ehn guy how far?)
I go flex my mama (kpakam), (that matter wey I say I wan clear you)
If I make this money (kpakam),
(eh ehn na this so ma just clear you now for this yarn)
I go spend this money
E get one matter when play
You know my guy Sparko?
That my tall, black guy when dey stay airport road
No be small matter happen for area o
As I dey follow you talk dey yarn, four person don go
Dem say dem get one transaction
wen be say dem do
Abi na one million dollars when dem say somebody chew
The matter be say, the guy dey work client tey
Na im make dem run money for the client, make she pay
When money finish, dem wan come die the money
For this small Warri, dem wan guy the smallie
Some kind brah for the area, dem be deadly
No need to give dem money, buy two Benelyne
Dem don enter motor dey go find the pick up
Two kala cut to size, all of them kit up
One dey hurry so tey e cock him gun down
Enter speed breaker, he mistakenly gun him own man for front seater
Driver don confuse
Don turn him hand, no dey face road
The kind trailer when jam dem comot
Na those kind trailer when-when dey carry load
Oh, (kpakam)
If I make this money (kpakam)
I go buy full Lekki (kpakam)
If I make this money (kpakam)
I go buy Ferrari (kpakam)
If I make this money (kpakam)
I go flex my mama (kpakam)
If I make this money (kpakam)
I go spend this money
So I pray, I pray gan-gan
I pray, I pray
So one day, one day, one day
Hustle go pay, e go pay, I pray
Oluwa I dey pray
For this life ehn, no be who get money now get money
You no know all those bank gate men?
You know how much dem get when them dey their twenties?
You go hustle after you say your morning Amen
Four of them laugh, them dey drive dey go
Dey reason life, some of them don spark their kpo
Dey think wetin dem go do once the money show
One say music, the rest say na ashawo
Or go downtown buy all their men ibo
You no fit blame them, na the only thing when them know
Na there one say "po-po fit dey around"
So e cock, e cock, e cock e kala down
Be like say the nose face the guy for front sit
See police for front, the guy halla "shit" (Oh shit!)
Him no see the speed breaker, him jam am kpoo
Accidental discharge, he own man kpoof
Before now him say
If he make this money, kpakam
Him go buy Bugatti, kpakam
Him go take the money kpakam
Buy everything, kpakam
Before him hear gbagaun
The man don go, where him take gbagam
Him no believe him Bible
So I pray, I pray gan-gan (na real matter)
I pray, I pray (confirm matter, legit matter)
So one day, one day, one day (omo na prayer matter)
Hustle go pay, e go pay (abeg)
I pray (spiritual)
Oluwa I dey pray
We dey pray Oluwa
Untimely death no be our portion
Give us e.t.c money oh
Money wey no get finish, fete rise, fetera type of money
Na so e just be mhen
I fit carry you reach the water
But na for you to learn how to swim
Motivate yourself

โฑ๏ธ Synced Lyrics
[00:01.45] Abeg
[00:03.03] Paper, Paperboi
[00:05.22] 2019 mhen, how e be?
[00:07.64] (Brenny Jones ti de o)
[00:09.90] I wan give you story now from the situation room
[00:13.40] (King Paper)
[00:14.41] How e take happen for area real, real
[00:16.23] Just now, just now here e never too tey
[00:18.13] I be ghetto boy and I like to chop money (chop money there)
[00:22.29] Iji ego, I like too much money
[00:26.28] I still like dem type Adeleke money
[00:30.27] (Adeleke money)
[00:31.75] Plus Otedola, all that kind money
[00:34.70] (biggie biggie money)
[00:36.03] Oh, (kpakam)
[00:36.94] If I make this money (kpakam)
[00:38.86] I go buy full Lekki (kpakam)
[00:41.09] If I make this money (kpakam)
[00:43.48] I go buy Ferrari (kpakam)
[00:45.60] If I make this money (kpakam), (eh ehn guy how far?)
[00:48.19] I go flex my mama (kpakam), (that matter wey I say I wan clear you)
[00:50.56] If I make this money (kpakam),
[00:52.24] (eh ehn na this so ma just clear you now for this yarn)
[00:53.09] I go spend this money
[00:53.99] E get one matter when play
[00:55.23] You know my guy Sparko?
[00:56.10] That my tall, black guy when dey stay airport road
[00:58.16] No be small matter happen for area o
[01:00.59] As I dey follow you talk dey yarn, four person don go
[01:02.87] Dem say dem get one transaction
[01:04.19] wen be say dem do
[01:05.24] Abi na one million dollars when dem say somebody chew
[01:07.21] The matter be say, the guy dey work client tey
[01:09.72] Na im make dem run money for the client, make she pay
[01:12.09] When money finish, dem wan come die the money
[01:14.11] For this small Warri, dem wan guy the smallie
[01:16.42] Some kind brah for the area, dem be deadly
[01:18.71] No need to give dem money, buy two Benelyne
[01:21.04] Dem don enter motor dey go find the pick up
[01:23.25] Two kala cut to size, all of them kit up
[01:25.40] One dey hurry so tey e cock him gun down
[01:27.82] Enter speed breaker, he mistakenly gun him own man for front seater
[01:30.82] Driver don confuse
[01:32.75] Don turn him hand, no dey face road
[01:35.02] The kind trailer when jam dem comot
[01:37.06] Na those kind trailer when-when dey carry load
[01:39.10] Oh, (kpakam)
[01:40.39] If I make this money (kpakam)
[01:42.35] I go buy full Lekki (kpakam)
[01:44.58] If I make this money (kpakam)
[01:46.99] I go buy Ferrari (kpakam)
[01:49.25] If I make this money (kpakam)
[01:51.34] I go flex my mama (kpakam)
[01:53.54] If I make this money (kpakam)
[01:55.94] I go spend this money
[01:57.34] So I pray, I pray gan-gan
[02:01.18] I pray, I pray
[02:04.94] So one day, one day, one day
[02:09.51] Hustle go pay, e go pay, I pray
[02:14.18] Oluwa I dey pray
[02:15.82] For this life ehn, no be who get money now get money
[02:17.93] You no know all those bank gate men?
[02:20.04] You know how much dem get when them dey their twenties?
[02:22.17] You go hustle after you say your morning Amen
[02:24.57] Four of them laugh, them dey drive dey go
[02:26.79] Dey reason life, some of them don spark their kpo
[02:28.99] Dey think wetin dem go do once the money show
[02:31.42] One say music, the rest say na ashawo
[02:33.43] Or go downtown buy all their men ibo
[02:35.68] You no fit blame them, na the only thing when them know
[02:37.88] Na there one say "po-po fit dey around"
[02:40.30] So e cock, e cock, e cock e kala down
[02:42.80] Be like say the nose face the guy for front sit
[02:44.86] See police for front, the guy halla "shit" (Oh shit!)
[02:47.33] Him no see the speed breaker, him jam am kpoo
[02:49.46] Accidental discharge, he own man kpoof
[02:51.52] Before now him say
[02:52.85] If he make this money, kpakam
[02:54.95] Him go buy Bugatti, kpakam
[02:57.18] Him go take the money kpakam
[02:59.27] Buy everything, kpakam
[03:01.76] Before him hear gbagaun
[03:04.27] The man don go, where him take gbagam
[03:08.26] Him no believe him Bible
[03:10.02] So I pray, I pray gan-gan (na real matter)
[03:13.51] I pray, I pray (confirm matter, legit matter)
[03:18.25] So one day, one day, one day (omo na prayer matter)
[03:22.54] Hustle go pay, e go pay (abeg)
[03:25.48] I pray (spiritual)
[03:27.25] Oluwa I dey pray
[03:28.89] We dey pray Oluwa
[03:30.32] Untimely death no be our portion
[03:32.48] Give us e.t.c money oh
[03:34.23] Money wey no get finish, fete rise, fetera type of money
[03:39.48] Na so e just be mhen
[03:40.95] I fit carry you reach the water
[03:42.53] But na for you to learn how to swim
[03:44.67] Motivate yourself
[03:45.75]