Home ๐ŸŽฌ Bollywood ๐ŸŽต Pakistani ๐ŸŽค English Pop

Voices (feat. Ajesings, Diamond Jimma & bella shmurda)

๐Ÿ‘ค Bimz Media โ€ข ๐ŸŽผ Voices โ€ข โฑ๏ธ 3:38
๐ŸŽต 2151 characters
โฑ๏ธ 3:38 duration
๐Ÿ†” ID: 9956860

๐Ÿ“œ Lyrics

Real shi
Dey call me fresh out Jimma sun, Jimma sun, yeah yeah
It's Kezy Klef Production
Mr Bee on this one oh
Bella Shmurda, yeah
Fine boy Bella Shmurda
Bimz Media pon dis
Oh Real, yeah

I gat voices in my head, yeah
I no know the one I go hear, yeah
I gat holes in my heart
I no know who go heal am for me
Holy Lord oh, make people dey show me love me oh
Make your pikin no go fall oh
Make I dey lead, make dem follow
Oh my God, make people dey show me love me oh
Make your pikin no go fall oh
Make I dey lead, make dem follow (oh real)

Ori mi magba bo de
Eleda mi ma je sin wa wa'ye oh
Magba bo de
Ori mi jowo magba bo de (yeah, ayy-yayy)
Ori mi magba bo de
Eleda mi ma jen bawon te'wo mo oh
Magba bo de
Ori mi jowo magba bo de, yayy-yayy
Ota ib'ayo mi o, Oluwa gbe mileke
Still dem dey try to push me down down
But my God no let me down down down
Ota ib'ayo mi o, Oluwa gbe mileke
Fire burn dem one by one
My God dey with me for sure (oh real)
No fear, no shakin', shogbo oh?

I gat voices in my head, yeah
I no know the one I go hear, yeah
I gat holes in my heart
I no know who go heal am for me
Holy Lord oh, make people dey show me love me oh
Make your pikin no go fall oh
Make I dey lead, make dem follow
Oh my God, make people dey show me love me oh
Make your pikin no go fall oh
Make I dey lead, make dem follow (oh real)

Oh say, mama
I've been thinkin', I'm thinkin' maami
Maama, where you dey?
I've gat to speak to you
Mama, I've been thinkin', yeah
I've been thinkin', yeah
Mama-a-a, yeah
Oro aye lon ja mi laya
Oro aye lon shey mi gidigba
Oluwa stand by me
Make I stand gidigba
Face my fears
Anybody gbo'ju wo'mi, me no fear
Me no want second chance
I'm never scared
They wished me bad
You know that's not my share (Real, yeah, that's not my share)

I gat voices in my head, yeah
I no know the one I go hear, yeah
I gat holes in my heart
I no know who go heal am for me
Holy Lord oh, make people dey show me love me oh
Make your pikin no go fall oh
Make I dey lead, make dem follow
Oh my God, make people dey show me love me oh
Make your pikin no go fall oh
Make I dey lead, make dem follow (oh real)

Aje on the Mix
Bimz Media pon dis

โฑ๏ธ Synced Lyrics

[00:03.65] Real shi
[00:07.44] Dey call me fresh out Jimma sun, Jimma sun, yeah yeah
[00:14.15] It's Kezy Klef Production
[00:14.97] Mr Bee on this one oh
[00:16.38] Bella Shmurda, yeah
[00:17.75] Fine boy Bella Shmurda
[00:18.57] Bimz Media pon dis
[00:19.57] Oh Real, yeah
[00:20.19] I gat voices in my head, yeah
[00:21.74] I no know the one I go hear, yeah
[00:23.84] I gat holes in my heart
[00:27.45]
[00:30.78] I no know who go heal am for me
[00:34.84]
[00:36.97] Holy Lord oh, make people dey show me love me oh
[00:39.93] Make your pikin no go fall oh
[00:42.38] Make I dey lead, make dem follow
[00:46.12] Oh my God, make people dey show me love me oh
[00:48.86] Make your pikin no go fall oh
[00:52.80] Make I dey lead, make dem follow (oh real)
[00:54.77] Ori mi magba bo de
[00:56.34] Eleda mi ma je sin wa wa'ye oh
[00:59.36] Magba bo de
[01:01.26] Ori mi jowo magba bo de (yeah, ayy-yayy)
[01:04.12] Ori mi magba bo de
[01:06.30] Eleda mi ma jen bawon te'wo mo oh
[01:09.04] Magba bo de
[01:10.62] Ori mi jowo magba bo de, yayy-yayy
[01:13.97] Ota ib'ayo mi o, Oluwa gbe mileke
[01:16.13] Still dem dey try to push me down down
[01:20.33] But my God no let me down down down
[01:23.04] Ota ib'ayo mi o, Oluwa gbe mileke
[01:26.04] Fire burn dem one by one
[01:29.09] My God dey with me for sure (oh real)
[01:31.59] No fear, no shakin', shogbo oh?
[01:32.39] I gat voices in my head, yeah
[01:35.86] I no know the one I go hear, yeah
[01:40.77] I gat holes in my heart
[01:44.94] I no know who go heal am for me
[01:49.95] Holy Lord oh, make people dey show me love me oh
[01:54.24] Make your pikin no go fall oh
[01:56.72] Make I dey lead, make dem follow
[01:59.58] Oh my God, make people dey show me love me oh
[02:03.39] Make your pikin no go fall oh
[02:06.31] Make I dey lead, make dem follow (oh real)
[02:08.25] Oh say, mama
[02:09.01] I've been thinkin', I'm thinkin' maami
[02:13.88] Maama, where you dey?
[02:16.37] I've gat to speak to you
[02:17.97] Mama, I've been thinkin', yeah
[02:22.37] I've been thinkin', yeah
[02:23.94] Mama-a-a, yeah
[02:24.70] Oro aye lon ja mi laya
[02:28.53] Oro aye lon shey mi gidigba
[02:32.31] Oluwa stand by me
[02:34.83] Make I stand gidigba
[02:35.84] Face my fears
[02:36.44] Anybody gbo'ju wo'mi, me no fear
[02:38.54] Me no want second chance
[02:40.12] I'm never scared
[02:41.57] They wished me bad
[02:42.99] You know that's not my share (Real, yeah, that's not my share)
[02:45.07] I gat voices in my head, yeah
[02:45.59] I no know the one I go hear, yeah
[02:51.02]
[03:01.98] I gat holes in my heart
[03:02.45] I no know who go heal am for me
[03:03.28] Holy Lord oh, make people dey show me love me oh
[03:08.69]
[03:11.54] Make your pikin no go fall oh
[03:12.13] Make I dey lead, make dem follow
[03:12.92] Oh my God, make people dey show me love me oh
[03:15.68] Make your pikin no go fall oh
[03:16.77] Make I dey lead, make dem follow (oh real)
[03:21.34] Aje on the Mix
[03:22.76] Bimz Media pon dis
[03:23.75]

โญ Rate These Lyrics

โ˜†โ˜†โ˜†โ˜†โ˜†
Average: 0.0/5 โ€ข 0 ratings