Home ๐ŸŽฌ Bollywood ๐ŸŽต Pakistani ๐ŸŽค English Pop

Belle Full (feat. KTIZO)

๐Ÿ‘ค Crayon โ€ข ๐ŸŽผ Belle Full (feat. KTIZO) โ€ข โฑ๏ธ 3:12
๐ŸŽต 1827 characters
โฑ๏ธ 3:12 duration
๐Ÿ†” ID: 9970398

๐Ÿ“œ Lyrics

(Chaser)
Nwere ouu wey o wey o wey o
Ebele
Crayway

I go like I go like I go like
I go like to be your number 9
Say na only ur post I go shooti my shot
Even de gea no fit save am
We go shook leg for one trouser
See my own sef na over size
Okirika bum shot wey you over price
Na hin carry the ikebe wey Dey energize me

Only your love wey go belle full me
Only you tananana my telephone
Girl I sure no be inimanimo
Say na only your love wey go belle full me
Only your love wey go belle full me
Only you tananana my telephone
Girl I sure no be inimanimo
Say na only your love wey go belle full me

Shawty oh shawty oh
Call everybody oh
Daddy oh mummy oh
Make e Dey know one thing oh
Say, one thing don lead to something
And na something wey cause nwantiti loving

Nwere ouu wey o wey o wey o girly o girly o
Nwere ouu wey o wey o wey o girly o girly o
Nwere ouuu weru weru weru o girly o girly o
Nwere ouu wey o wey o wey o girly o girly o

You go know when you meet somebody
You can't be without her body company
Uh I wanna please you
I no Dey tease
Oh my oh my
Number one girl your position valid
You know the matter o your body conquer me
Who go wan Dey reason
Say make I leave you nwanyi oma

Only your love wey go belle full me
Only you tananana my telephone
Girl I sure no be inimanimo
Say na only your love wey go belle full me
Only your love wey go belle full me
Only you tananana my telephone
Girl I sure no be inimanimo
Say na only your love wey go belle full me

Shawty oh shawty oh
Call everybody oh
Daddy oh mummy oh
Make e Dey know one thing oh
Say, one thing don lead to something
And na something wey cause nwantiti loving

Nwere ouu wey o wey o wey o girly o girly o
Nwere ouu wey o wey o wey o girly o girly o
Nwere ouuu weru weru weru o girly o girly o
Nwere ouu wey o wey o wey o girly o girly o be my girly o

โฑ๏ธ Synced Lyrics

[00:07.54] (Chaser)
[00:10.26] Nwere ouu wey o wey o wey o
[00:14.91] Ebele
[00:16.56] Crayway
[00:17.89] I go like I go like I go like
[00:20.16] I go like to be your number 9
[00:22.15] Say na only ur post I go shooti my shot
[00:25.13] Even de gea no fit save am
[00:27.54] We go shook leg for one trouser
[00:29.20] See my own sef na over size
[00:31.88] Okirika bum shot wey you over price
[00:33.44] Na hin carry the ikebe wey Dey energize me
[00:36.19] Only your love wey go belle full me
[00:38.63] Only you tananana my telephone
[00:40.88] Girl I sure no be inimanimo
[00:43.51] Say na only your love wey go belle full me
[00:45.46] Only your love wey go belle full me
[00:48.05] Only you tananana my telephone
[00:50.96] Girl I sure no be inimanimo
[00:53.02] Say na only your love wey go belle full me
[00:56.25] Shawty oh shawty oh
[00:59.43] Call everybody oh
[01:01.92] Daddy oh mummy oh
[01:04.54] Make e Dey know one thing oh
[01:06.40] Say, one thing don lead to something
[01:09.10] And na something wey cause nwantiti loving
[01:13.11] Nwere ouu wey o wey o wey o girly o girly o
[01:19.22] Nwere ouu wey o wey o wey o girly o girly o
[01:24.33] Nwere ouuu weru weru weru o girly o girly o
[01:28.79] Nwere ouu wey o wey o wey o girly o girly o
[01:32.98] You go know when you meet somebody
[01:35.57] You can't be without her body company
[01:37.75] Uh I wanna please you
[01:40.10] I no Dey tease
[01:41.23] Oh my oh my
[01:42.84] Number one girl your position valid
[01:45.06] You know the matter o your body conquer me
[01:47.49] Who go wan Dey reason
[01:49.58] Say make I leave you nwanyi oma
[01:51.90] Only your love wey go belle full me
[01:54.49] Only you tananana my telephone
[01:57.16] Girl I sure no be inimanimo
[01:59.34] Say na only your love wey go belle full me
[02:01.99] Only your love wey go belle full me
[02:04.49] Only you tananana my telephone
[02:06.83] Girl I sure no be inimanimo
[02:09.20] Say na only your love wey go belle full me
[02:11.86] Shawty oh shawty oh
[02:14.99] Call everybody oh
[02:17.07] Daddy oh mummy oh
[02:19.79] Make e Dey know one thing oh
[02:21.94] Say, one thing don lead to something
[02:24.30] And na something wey cause nwantiti loving
[02:29.41] Nwere ouu wey o wey o wey o girly o girly o
[02:34.99] Nwere ouu wey o wey o wey o girly o girly o
[02:39.51] Nwere ouuu weru weru weru o girly o girly o
[02:44.52] Nwere ouu wey o wey o wey o girly o girly o be my girly o
[02:48.75]

โญ Rate These Lyrics

โ˜†โ˜†โ˜†โ˜†โ˜†
Average: 0.0/5 โ€ข 0 ratings