Home 🎬 Bollywood 🎵 Pakistani 🎤 English Pop

I Dey Feel Like (feat. VIP a)

👤 2Baba 🎼 Grass 2 Grace (feat. VIP) ⏱️ 4:21
🎵 2771 characters
⏱️ 4:21 duration
🆔 ID: 9970399

📜 Lyrics

Oh boy, ehn
Eh!
Ehn, eh
You know wetin I dey fell ehn
You know wetin I dey fell ehn
If you know how I dey feel ehn
I dey feel like somebody na (no be small matter)

No be small matter
No be small matter
(No be small matter)
(No be small matter) oh, this girl
No be small (matter, matter, matter)
No be small matter, matter, matter

See girl, the way wey you dey do me
I must confess say I love you really truly
I will do anything for you
Anything you want me to do
Oh, my girlie
You are the one that I look at as heavenly
You are the one that I adore
And I know I can die for

See, my angel, the one that makes me smile
My angel, the one that gives me joy
The one that makes me strong
When I'm in the midst of temptation
You are the one that makes me feel
Like I'm a ruler of a motherfucking nation

So I say, I dey feel like Obasanjo eh!
Because you love, love me
I dey feel like Tinubu oh!
Because you care for me, care for me
I dey feel like Jay-Z eh!
Because you fine like Beyoncé, Beyoncé

I dey feel like Jolly Nyame
Because you dey burn my heart
Dey like Mandela
Because you dey fight for me
I dey feel like Bob Marley, oh
Because you dey high me

See, see, see this love, eh! (No be small matter)
No be small matter, matter (no be small matter, matter)
Me and you my girl
Go dey together forever, ever
And no other man can put us asunder ('sunder, 'sunder)

That's why I promise to love you
'Til the end of my life
See this girl, I dey harsh for her matter
If you try her no be small quanta
Me and you go enter the same one bata

Eh! See, see my angel
The one that gives hope
You are the one that gives me hope
When I'm at the end of the world
You are the one that makes me feel
Like I'm a ruler of a motherfucking nation

So I say, I dey feel like Obasanjo eh!
Because you love me, love me
Dignified is the way that I'm feeling
Because you care for me, care for me
I dey feel like Akume eh
Because you dey feel me, feel me

I dey feel like Mandela eh-ah!
Because you dey fight for me, eh
I dey feel oh-ah-yeah
Because you love me
I dey feel like, I dey feel like
Because you need me

See, I love you
Because you love me, love me
See, I need you
Because you need me, need me
See, I want you, because you want me, want me
See, I love you
Because you love me, eh!

I dey feel like Atiku oh!
Because you want me
Feeling a young alhaji
Because you dey burn my heart
I dey feel like a very royal highness
Because you explode me
And I dey feel like Bill Clinton, oh
Because you trip for me, eh!

I dey feel like Donald Duke, oh
Because you dey buy things for me
I dey feel like eh-ah
Because I dey buy things for you
We must to feel like we love ourselves e oh
Because we dey feel ourselves e oh
Eh-eh-eh, eh!
(Eh e don do like that eh? Okay!) Eh, because you love me

⏱️ Synced Lyrics

[00:02.94] Oh boy, ehn
[00:06.02] Eh!
[00:07.73] Ehn, eh
[00:13.56] You know wetin I dey fell ehn
[00:14.75] You know wetin I dey fell ehn
[00:16.35] If you know how I dey feel ehn
[00:17.81] I dey feel like somebody na (no be small matter)
[00:20.26] No be small matter
[00:21.60] No be small matter
[00:23.09] (No be small matter)
[00:24.26] (No be small matter) oh, this girl
[00:25.68] No be small (matter, matter, matter)
[00:28.57] No be small matter, matter, matter
[00:32.12] See girl, the way wey you dey do me
[00:36.22] I must confess say I love you really truly
[00:39.47] I will do anything for you
[00:42.06] Anything you want me to do
[00:45.04] Oh, my girlie
[00:47.56] You are the one that I look at as heavenly
[00:50.51] You are the one that I adore
[00:52.96] And I know I can die for
[00:54.98] See, my angel, the one that makes me smile
[01:02.06] My angel, the one that gives me joy
[01:06.35] The one that makes me strong
[01:09.23] When I'm in the midst of temptation
[01:11.44] You are the one that makes me feel
[01:14.00] Like I'm a ruler of a motherfucking nation
[01:16.98] So I say, I dey feel like Obasanjo eh!
[01:20.75] Because you love, love me
[01:23.39] I dey feel like Tinubu oh!
[01:26.43] Because you care for me, care for me
[01:28.98] I dey feel like Jay-Z eh!
[01:31.51] Because you fine like Beyoncé, Beyoncé
[01:34.36] I dey feel like Jolly Nyame
[01:37.25] Because you dey burn my heart
[01:40.06] Dey like Mandela
[01:42.82] Because you dey fight for me
[01:45.55] I dey feel like Bob Marley, oh
[01:48.43] Because you dey high me
[01:50.22] See, see, see this love, eh! (No be small matter)
[01:53.94] No be small matter, matter (no be small matter, matter)
[01:57.00] Me and you my girl
[01:58.90] Go dey together forever, ever
[02:02.41] And no other man can put us asunder ('sunder, 'sunder)
[02:07.82] That's why I promise to love you
[02:10.33] 'Til the end of my life
[02:13.29] See this girl, I dey harsh for her matter
[02:16.08] If you try her no be small quanta
[02:18.87] Me and you go enter the same one bata
[02:22.35] Eh! See, see my angel
[02:26.10] The one that gives hope
[02:28.73] You are the one that gives me hope
[02:31.94] When I'm at the end of the world
[02:34.16] You are the one that makes me feel
[02:36.89] Like I'm a ruler of a motherfucking nation
[02:39.48] So I say, I dey feel like Obasanjo eh!
[02:43.50] Because you love me, love me
[02:46.09] Dignified is the way that I'm feeling
[02:49.16] Because you care for me, care for me
[02:51.54] I dey feel like Akume eh
[02:54.69] Because you dey feel me, feel me
[02:57.39] I dey feel like Mandela eh-ah!
[03:00.03] Because you dey fight for me, eh
[03:02.50] I dey feel oh-ah-yeah
[03:05.86] Because you love me
[03:08.09] I dey feel like, I dey feel like
[03:11.17] Because you need me
[03:13.89] See, I love you
[03:16.54] Because you love me, love me
[03:19.40] See, I need you
[03:22.01] Because you need me, need me
[03:24.89] See, I want you, because you want me, want me
[03:30.51] See, I love you
[03:33.42] Because you love me, eh!
[03:35.60] I dey feel like Atiku oh!
[03:38.83] Because you want me
[03:41.65] Feeling a young alhaji
[03:44.20] Because you dey burn my heart
[03:46.72] I dey feel like a very royal highness
[03:49.82] Because you explode me
[03:52.15] And I dey feel like Bill Clinton, oh
[03:55.52] Because you trip for me, eh!
[03:57.76] I dey feel like Donald Duke, oh
[04:00.90] Because you dey buy things for me
[04:03.49] I dey feel like eh-ah
[04:06.35] Because I dey buy things for you
[04:08.68] We must to feel like we love ourselves e oh
[04:11.79] Because we dey feel ourselves e oh
[04:14.55] Eh-eh-eh, eh!
[04:17.34] (Eh e don do like that eh? Okay!) Eh, because you love me
[04:20.65]

⭐ Rate These Lyrics

Average: 0.0/5 • 0 ratings