Everybody
๐ต 1345 characters
โฑ๏ธ 2:30 duration
๐ ID: 9971795
๐ Lyrics
So I carry everybody for my back
Make we gather go
On my way to the top
Everybody snitching and everybody talk
Mehn e gat me like kilonshe everybody gan
When I say to get your own money e dey sweet
Omo mi o sope molowo ju anybody lo
See na package I dey package
On top small money wey I dey manage
That one no mean say mumsi no go collect her own
Omo popsi self go comot him own
Omotena too wan collect her own share
Awon ashomu mi gan wa je nbe
But them no fit know wetin Dey this omo boy head
Wey make omoboy just Dey smile
For days wey omoboy no fit sleep I go bury my face and cry
Make una tell omotena to comot for here I no dey for your doggy style
Matthias wey Dey my front pass Kilimanjaro
Caro caro
If you fall in love lasan
Na everybody go chop breakfast
Yeah I need Igbo and shayo
Gbadun your parol
Shomo tio gbele pawo
Leyin ko dele ko fagbo
Kilowa fe bolorun fa gan gan
Kilowa fe bolorun fa
But I no get choice I go take it o
Brother David o
Give me sporty code toro kobo wey I get
I go stake it o

Dem no go fit know
Dem no go fit know no go fit know at all
Sleepless night on

โฑ๏ธ Synced Lyrics
[00:18.30] So I carry everybody for my back
[00:20.15] Make we gather go
[00:21.92] On my way to the top
[00:23.17] Everybody snitching and everybody talk
[00:25.52] Mehn e gat me like kilonshe everybody gan
[00:27.97] When I say to get your own money e dey sweet
[00:30.38] Omo mi o sope molowo ju anybody lo
[00:32.79] See na package I dey package
[00:34.68] On top small money wey I dey manage
[00:36.70] That one no mean say mumsi no go collect her own
[00:40.13] Omo popsi self go comot him own
[00:41.62] Omotena too wan collect her own share
[00:44.31] Awon ashomu mi gan wa je nbe
[00:48.38] But them no fit know wetin Dey this omo boy head
[00:50.81] Wey make omoboy just Dey smile
[00:53.75] For days wey omoboy no fit sleep I go bury my face and cry
[00:58.56] Make una tell omotena to comot for here I no dey for your doggy style
[01:03.55] Matthias wey Dey my front pass Kilimanjaro
[01:08.35] Caro caro
[01:10.18] If you fall in love lasan
[01:12.03] Na everybody go chop breakfast
[01:14.52] Yeah I need Igbo and shayo
[01:16.43] Gbadun your parol
[01:18.68] Shomo tio gbele pawo
[01:20.23] Leyin ko dele ko fagbo
[01:21.90] Kilowa fe bolorun fa gan gan
[01:25.22] Kilowa fe bolorun fa
[01:26.33] But I no get choice I go take it o
[01:28.29] Brother David o
[01:29.17] Give me sporty code toro kobo wey I get
[01:31.86] I go stake it o
[01:36.59] But them no fit know wetin Dey this omo boy head
[01:39.14] Wey make omoboy just Dey smile
[01:41.98] For days wey omoboy no fit sleep I go bury my face and cry
[01:46.46] Make una tell omotena to comot for here I no dey for your doggy style
[01:51.56] Matthias wey Dey my front pass Kilimanjaro
[01:55.54] Dem no go fit know
[01:57.55] Dem no go fit know no go fit know at all
[02:01.64] Sleepless night on
[02:05.81]